Sulex899's Posts
Nairaland Forum › Sulex899's Profile › Sulex899's Posts
[quote author=Apus post=137914141]Bros I no really know what to say to your kinds on here.. That's what the Media been fooling your kinds Bros try do your research yourself and see things yourself Yeah to u dumbo is religion of piss but Islam is not how the Media portray it oooo Bros forget Sentiment and see through everything without bias. The Us una de support no send for una ooo D people trump de bomb anyhow for Venezuela na still Islam be the Cause? Mumu man no be Everything b Grammar ooo Make una School Brain solve this issues na for almost 500years Same Narrative |
Truly indeed Nigerians gather plenty Educated illiterate No Wonder con3 no fit Ever move forward with the kind of Brains wey we get.. I'm not sympathizing with anyone but why is it hard for us to do research ourselves and know things yourself Not everything u see on internet is real ooo ISIS or ISIL Dem de all Over the World So who come de sponsor Dem? That's d number one question we supposed de ask ,so we fit tackle the Root but people of the self acclaim educated fools no fit ask the cause ,so this shit go stop na All d Time killings Shey una no de Tire ne |
I see some dumbass praising Dem Usa for strikes Omo how I wish say all of us go use the Brain God Gifts to us to see the Reality of this wonderful sweet World.. Life is hard ooo N its a man made problem Wait..I do not understand What is the use of we going to schl and if we cant find solutions to the world's Problem. Same Narrative for almost 500years Strikes,U divide,U conquer and sufferings continue The Media are killing us with fake narrative. ISIS n ISIL is all over the World and if u check well Is Not Iran their SPONSORER SO WHO IS ARMING THIS MOFOS If una check well Last two days for Syria una President trump say he ordered heavy STRIKE in Syria Soil to target same ISIS Omo wetin we supposed de ask be say who De sponsor all dis MOFOS Make we tackle the Root na But always to cause More division Make una know dis There are Forces that do not want peace ,so as long as we won't keep Religion, Emotional blackmailing Aside Omo we go de Collect. Dis sufferings no send for either Muslim or christian or Igala , Igbo,Yoruba, Hausa Fulani,Bendel Etc.. Na Everyone de collect but media go use it to cause more division n some people wey go SChl go follow de act Dumbo.. We are all One Irrespective of your language, believe,belief, Etc... We all drink water to survive n water no get Enemies to humans ,No sentiment but please learn to Love your neighbor no matter What.. Na wetin matters pass but now fake love full Everywhere Please Let Love leads ForEver..... |
U talked about Racism no much panic But talk about Antisemitism panic Go De Everywhere It's a wake up cal to Africans Dis white man place una de develop,y not ur own place Blacks Represent the World but because of fake Media Dem Twist am for dumbass to believe everything in Media |
See às Dem they use same Narrative to cause Division but uptill now people of big big Grammar no fit know wetin de sup behind.. I swear to God dis men no send for our papa I watched a video of one Us senator d man mistakenly spit d facts said they're here in Africa for Exploiting bfr e later change am to explore Dis sufferings Na Everyone which One be Us sign Deal for Only Christians Ohh people wey Dem de Idp camp for borno ,camp for Katsina Etc .. No be human beings Dem be ba Abeg for Naija I believe say no be only Muslim n christian de na Traditional worshipers fa Make Dem no whine una Both d Muslim n d christians Etc.. de face dis hungry We supposed de preach peace to one another Bible say love ur neighbor as u like urself,same tin for Islam For 200years now same narrative to just de cause Division Why we no fit preach about peace all the time As long as say water no get Enemies its shows we humans are all dsame We're One Irrespective of the language religion believes beliefs etc.. |
Don't hope for the future.. Always pray for better days And learn to think for yourself and again learn to know the kind of circle you walk with.. Life is very sweet and at d same time e no funny D mistakes must happen that's to build u for way forward Just believe in Nature... |
More Incoming hungers God Help us all For how long Dem go keep on taxing us Naija our Number one Priority is to curb insecurity ,dis taxing no be now ,our Economy de very bad ,so tackle dis Killings and you go see say people go like wan do business for Naija,dis taxing us wen no job Howfr it will end. All dis men are just playing to the book.. |
All of them na dsame Playing same pattern Blame games till their tenure finish Tufiakwa How I wish people go understand say our politicians are helpless but because of money is involved they gas just play to d game ne ooo Omo naija Ma know lie Our pastors n imams no fit help us Is just us to Realise our True self Man Na lie no be tinubu wan cripple agriculture farming,na wetin d media wan feed una hears with that No forget igala Igbo Yoruba Hausa Fulani Etc.. All constituency get his own crook ,so no be only tinubu be bad egg among us Nigerians Islam, christians ,pagans etc.. All of them with their religion de shout hunger de So who wan go cause problem wey e Neva eat finish? D Media go whine us tire ooo because naijans too gather big mouth |
Omo naija ,na like dis we go be oo Vanguard no be us gettam Daily trust no be us gettam Premium times no be still us gettam So how una go tink say things go better When we don hear good news for Naija? E don Tey ooo My family D tin be say all this narrative no be only us de face am Almost all Africans de face am Na same narrative to de cause Division Omo we tank God bomb no de Rain on us like Dem Sudannees Bros the way forward be say na till we get Free Thinkers and remove that delusion thought of Say Its Through schl man go succeed in life That word na big Scam Bros no be Only Arewas de face am The problem be say our politicians Na Two-face crook Dem no get mouth but Money involve |
[quote author=jeff1993 post=137822431].......... Wait.. Uptill now do you know the person that Assassinate fmr America president Kennedy? |
Lol.. Oga is not by speaking big big grammar oo Shey sense de d brain? Go facts check n come back here sir |
Stop saying what you dont know sir America politics is deadlier than Naija oo Na una big mouth just de loud negative tins ne oo Dis year A sitting senator n her husband were killed in her mansion Nothing like investigation Dem shun d mata Abi u know bout it? |