Sulex899's Posts
Nairaland Forum › Sulex899's Profile › Sulex899's Posts
Nonsense question brr This is the kind of narrative they're feeding on you dumb ass all the time Okay is isreal allowed to own a nuclear weapons too? Iran never for ones threaten to bomb or send missiles to most countries Ask yourself why is it only USA n Isreal all the time? Mumu man think like sane Human being please and stop believing everything you see on Media Fake media everywhere You need to see the way the Americans Right now are opposing isreal and not Iran ooo My Guy no shame yourself for public but Sha una plenty wey no wise for here with forming of big grammar with no solution Go make findings yourself except u're fake bot and maybe paid to defend Israel atrocities Abi Dem Palestinians too are planning to nuke isreal ne? |
For your mind now you don write Grammer wey make sense na Some Educated dumbos liking your Nonsense comment. Oboii we tel una before the nonsense war started Iran is not like the Christian Venezuelans sell outs oooo I believe you don't know Isreal owns secret nuclear weapons but they said it's not allowed to be inspected. Who da hell is isreal to give that kind of Orders? I believe you will say its the fake chosen ones from your Bible's perspective na If Isreal never allowed it nukes to be inspected then who the hell is them to dictates on others? Mumu man Na why we go still de enslaved for many years because foolish educated Dumbos to plenty Everywhere We lack critical thinkers It shows EDUCATION never really is the success to ones LIFE.. |
Mumu man.. sorry Sha. Use your brain to think like a sane Human being please keep aside hate. Mightiest military personnel ma ass,but Dem de beg beg countries to help fight their war As you watch it on Fox news fake media BBC CNN fox News all na sham Did fox News show you the men they went to go n rescued You know if it's real your supreme misleader oga dumb Trump go surely show us d Man. Please start to reason like sane man n not like your mumu leader. |
Nigerians una think say every one mumu like una ne Because the Media is biased so everything una see,una go just believe. Even the Ones that claimed to be Educated with degrees still follow Illiterates de spew nonsense See those commenters spewing trash if to say Una really understand Iranians all dis mumu talk no go really happen I swear those guys are not forced.they re voluntarily and willingly want to serve for IRGC because America n ISREAL don too force Dem to react. Hamas Dem never defeat with their best technology Hezbollah Dem Never defeat with still same technology Na Iran wey train all this men una feel say una go fit defeat Nigerians please we de lack people wey de think like sane Human beings I believe say d unemployment rate really de affect our Educated Illiterates Brains o Cos their sense of reasoning too shallow |
Sorry to say oo Dis una pastor Ma Be Epstein MEmber oo because his schl name got mentioned in Epstein saga But them deny am but every sane Human knows it's true Just to promote Isreal that's why Y not use dis money take feed ur congregations na There's serious hunger In naija Na now we need all dis church to show love because Jesus preaching is to show love to ur neighbors no matter who the person is , U jus de build churches and na still d poor u go tel Dem to donate pay tithes for Jesus Again |
Fake Anybody wey believe this news no really get better sane Human being sense ISIL Dem de terrorise Syria and Dem rest gulf nations How is he having ties with terrorist in naija D media keep lying most times, No one falls for their lies anymore except some fake christian brothers and sisters. We're one Irrespective of the language and religion All dis news is to cause More division Abeg lets stop believing everything THIS west Media is feeding on us please Na everyone de collect hot hot ,both d Muslims and Christans Na except u be EVIL DOER u go de cheer for all this Epstein gangs People wey de kill and rape small small KIDS una de cheer up and down for I SEE SOME COMMENTS AND MAKES ME SICK NAIJA FOR HOW LONG NA |
Last two days I guessed Dem show us say satanYahu get 6fingers ,today now showing us 5fingers and inside coffee store. Manchi wey e supposed de street de around where sanction Iran take banter Dem with cheap missiles Hmm Any naija Educated illiterates wey fall for this AI video then it shows naija still get Long Ways to better since our Educated Illiterates just Sabi English but to use brain think properly e de hard for most of them satanYahu is nowhere to be found. Una oga pata pata oga dullard Trump de beg his allies to come fight his fight ooo Mighty millitary personnel don be child's play for where sanction Iran de ooo IRAN NO BE VENEZUELA MOST NAIRALNDERS BE LIKE FAKE BOT |
Dullard Trump sef de confused like most Nigerian Educated illiterates.. You said USA have the most powerful military personnel in the whole world but now to defeat sanctioned Iran is a big problem for this dullard Man Why are you calling on Allies to Assist you for the rubbish you started alone so finish the job Alone. Straight of Hormuz is controlled by Sanctioned Iran so nothing you can do about it Sir Shebi u said you have dismantled their Navy so why calling on Allies to come with their own forces to walk with you in the straight of Hormuz Jokers like some dumbo on here supporting EVIL DOERS God Bless and continue to GUIDE IRAN FROM THE EVIL Oppressors.. America una time don de Elapse from being the superior Una no de ever win war only Love to bomb innocent people... |
Bros you fit still go the isreal and stay comfortable there na Nobody go divide this country If you can not join hand and do what's right and behave like a sane Human being Bros no sane person force you to stay in Nigeria ooo U fit still carry your family fly out to anywhere you wish to stay.. You never bring peace to your unknown gunmen and kidnappers wey de terrorise ur region but u de shout divide us Educated illiterate |
I de see Plenty likes for dis your nonsense comment I just hope its bot oo Because if it's real humans liking this your nonsense post then I must say Naija we're Doomed OGA SEUN THIS KIND SENSE-LESS PEOPLE NO SUPPOSED DE MISLEAD PLENTY EDUCATED ILLITERATES HERE OOO PLEASE DO SOMETHING With people like this it will be hard naija go go forward ooo Americans no buy this news anymore sorry Dullard If you really de yankee you won't say all this non-sense Americans now know it's a false flag MOSSAD n CIA SHITS NO ONE BUY THEIR SELL OUTS ANYMORE YOUR MUMU AMERICA IS LOOSING THIS WAR IRAN NO BE VENEZUELA OOO |
Abeg stop to de spread fake news na No sane Human go believe dis your lies Abeg if you don't have meaningful thing to say ,beta no comment nonsense ooo |
Bros na 11th day bdis ooo. When the very soon go happen? Even your oga dullard Trump shock say he see pure resistance Una killed 86yrs old man ,come de shake waist thinking say una don finish work See as oil price de skyrocket anyhow Americans de complain as gas don skyrocket,oil too America think like most Nigerians to de speak big English but ntn to write home about All because of say you be self acclaimed mighy military personnel in the world,u tink say u go fit do do Anyhow Una de collect Iran show una say na for only fools like your kinds on here fit de believe everything fake Americans talk ooo IRAN is winning and nothing you fit do or change |
I for insult you but Dem don warn me too much Isreal the fake chosen ones no get mind to ground invade IRAN if not Dem for don do am tey tey Why the fake IDF de ground invade Lebanon rn but them want American soldiers to do the work Them know say IDF no get mouth na for only Dumbos like your kind here de Praise those killers of babies ooo American shock as them see resistance Now you don believe say Iran no be Venezuela oo Try beg IDF to ground invade IRAN and not America soldier U hear Dullard Educated illiterate |
That imagination fit be for your sleep though You think if they will have the chance to do it ,for long it would have happened aiiii Even ground invasion Dem no go fit because them know say Iran no be child's play No forgt say Iran De supply the Almighty Russians weapons to take bombard Ukraine oo All this Nairalander boiis ehnn How una de even de think na And e go de shocking you have a bsc Certificate Gaskiya oga Seun you gather Educated Illiterates for this your platform Abi na bots choke for here ne,no sane Human beings de reason like this na You de cheer people wey everyone knows they're commiting Genocide in Gaza Paedophiles everywhere I guessed you're a evil person for supporting Evil God console you and give you better IQ to take reason like sane Human being |
Na wetin d fox you De feed your dull brain with that No wonder you lack proper brain to see things for yourself Which country Iran don cause problem for? 911 is not caused by Iran Afghanistan war Iraq war Libya war Vietnamese war Pearl harbor Lebanon war Dem plenty to list for u Dummy No wonder Dullard Trump de play with una dull brain Abeg tell me wetin Iran don Ever cause? Oga English man |
Spy or no spy That man is a Lucky Man... 86yeard old He didn't run like a coward nor run to a bunker but stayed with his family God bless you Ali Khomeini Your resistance will forever be with the Iranians Thanking you fighting for the course of Almighty Allah Victory will be for the Iranians no matter the outcome Age wey be say most nairalnders no fit dare to reach Most nairalnders here are cheering for paedophiles Wow.. Indeed evil Doers de rule this World Nothing Ever Last ForEver Isreal and America Una downfall is near That's sure thing |
But I still don't understand Shebi the media said them ISIS and Al Qaeda are Islamic Terrorist. But I haven't heard a word of condemnation or retaliation from them So how are they fighting for Islam? Foreign Media just brainwashing alot of Educated Illiterates |
All of this is to distract everyone from talking about the paedophiles America the oga pata pata of corruption God and some Nigerians wey claimed to be Educated de Praise Dullard Trump upanda Since dullard Trump come back nothing meaningful e don do Na to just de cause Noise everywhere Even the MAGA de complain Dullard Trump is clueless Person wey be say Dem de control Anyhow.. More Love less Evil.... |
Lol A paedophile is now a god-sent Omo with this kind of people in naija abeg tel me how naija will be great I believe your kinds are on here spewing nonsense I hope u're a bot because I do not understand you praising the dullard Trump Go to America and see the way they're criticising dullard Trump and you wey de here de praise am Omo God anyone supporting evil will never see Good things in their lives |
Hahahah They want to cover up their mess 3million files of Epstein and no one was prosecuted and una de praise this paedophiles God naija too gather Educated illiterates Wtf is happening so it's now normal to sacrifice kids and sleep with Minors Which one is Alien Prosecute those bastard paedophiles but since it's the big men doing shit no one came out to prosecute Everyone's scared Wow We get Long way to go though |
Bros why will I give out when you can do your finding yourself Even if I talk from now reach morrow you won't ever understand So bros/ma no de always believe everything you see on Media Dem de lie too much Brainwashing too much that's why you no fit use your brain think well Hahahah Evangelist |
Upset ke I'm vex because the Educated one wey supposed use brain think well follow up de mess things around No religion ever preach violence U go swear to God say u no get Muslim guy as your friend and tel me how is he behaving with you I will tell you again Not everything you see on Media are real U claimed to be Educated but still act like all this Oshodi ghetto boys with no sense of reasoning |
Swear to God say u don step your foot to Afghanistan!! Because you see it on Media ,you quick just ranting anyhow Who destabilize aghanistan? Did they found anything as they claimed? Oga stop spewing Trash Go do finding yourself and stop believing everything you see on Media |
Why mentioning prophet here Mumu man u still get time de do this religious divisions All of us are the same irrespective of the religion n your own belief This kind of narrative won't change anything For how Long will it end Preach love n not what will cause More hates to Each other For 100 years same Narrative Change it to bring healings to us all Not everything you see on Media are real You claimed to be Educated but still act like a dumbo |
Yes that is their aim to degrade Islam Look at his name ehud Barak If you see the name you will thought it's an Islamic name but no he is not So man isreal claiming to be the fake chosen ones are the caused of whole bad situation in the world From Nigeria to Sudan ,to Ethiopia to Somalia etc E plenty bros most people shout Allah Akbar are not Muslim Even you know how to pronounce Allah Akbar that doesn't mean you are a Muslim person So Stop spewing Trash, |
Fake news Stop spreading fake news please This post will allow Islam bigot to say nonsense degrading the religion Talk bout the Epstein files The way these so called politicians are sacrificing small small children , sleeping with under-age the likes of bill Clinton , bill gates, Ted Cruz, Donald Trump etc This news will only bring hates more more to Islam Please bring news that matters not some fake news |
All these ones are paid protesters.. Naija still get Long way to Go because Evil people too much Politicians are all thesame All d gara gara wey da Yoruba EFCC man make mouth for yahya bello head naso e go be for dis wicked Rufai Arewas not all like this man oo People still never understand say we're still facing interference from the big whitey countries So naija go de stagnant ooo Every day na blame games Please always speak up when you see person doing bad and always pray to God This World is filled with so much cruel people |