Summerprincess's Posts
Nairaland Forum › Summerprincess's Profile › Summerprincess's Posts
1 (of 1 pages)
dis 1 wey dis girl dey kiss everybody, both boys nd girls, e fit b say she get ökö junction wey she wan share giv pple |
wey dia last born? na dat 1 i dey find, diz 2 big pass me wella, i'm a pretty young girl, beep me if dey get 22 yrs old broda, una hear
|
Abbey2sam: Where you dey with your mumulity |
see as her bum bum jst add up com b lyk balloon, na wetin dey sweet her, if 2 say na natural, she go respect am, bt because na artificial she jst dey xpose am.. mumu lyk her |
[quote author=Kirinwa]Why do people like giving excuses? So because you studied Accounting and not English. You should get away with bad grammar? You're a graduate which I wish to believe although with great difficulty. So make it count.[/quote]''You should get away with bad grammar?'' u re a goat, u re nt evn beta dan her |
1 (of 1 pages)
So because you studied