Sunak's Posts
Nairaland Forum › Sunak's Profile › Sunak's Posts
me too I need am Ooo abeg. 08115316931 |
yeahhh, I don finally catch up on una. ogaD what ya tryna tell? u tryna tell me that Mr. oluwole is taking back Anita. dats bullshit mehnn ![]() well done oga d9ty |
ghen ghen, ghen ghen. eshinshin carry pomo. time for some beatings. oga d9ty abeg come tell us wetin happen ooooo[/quote] |
Add me to d group 08092396350 |
Bros abeg help me break am down 55298887BE |
oluwatobi01:thanks so much boss, I really appreciate it. but does it mean that my maths will b replaced with physics if am going for their p.utme? |
pls I greet una oooo, una good day. hemhem, is ma subject combo for environmental biology okay (English, Maths, Biology and Chemistry)? |
Pls Ooo, phone engineers in da house I hail una Ooo. abeg how can I unlock my lg ms770 to Nigeria sim. pls I need reply ASAP |
pls oo abeg, wahs d best subjects combination for biology. need response ASAP |
Pls wen is d jamb form closing |
Abeg add me 08092396350 AAUA biology |
Nunushokoto:Thanks so much bro. God bless u |
Good day here, pls I want 2 ask what the best subject combination is for BIOLOGY in funaab Pls I need answer ASAP |
chistar01:nawa ooo, my name no dey here oooo |
Mehn finally caught up with u guys. D9ty I salute ooo, na u b da boss. wit ur frequent updates I must say surpass every writer I av known here on nairaland. |
Thank God say rock ban will/has exipre(d) today. Waiting for another lengthy update. Therock, keep rocking. |
I wish I could strangle dat tin called pest... Oh sorry pet. The rate at which they disturb me at night is so alarming and annoying. |
Nawa oooo, short update with so much suspense. Juz pray say u no go giv person @ attack 1 day. BTW nice update, as usual when r we expecting d next update ![]() |
Nice story. waiting for an update |
chai I no see am ooo, forgive me 4 dat. |
ayozainy:it will bro, cos mb go waste |
where is d fvucking joke. mtchheewww rubbish and wastage of mb sha |
d tory almost confused me at d 1st place bt later got it. thanks Kingzpen, wen shud we b waiting 4 anoda upd8. BTW well done 4 fp |
hok4u:seconded aswear |
All of them wey don comment here dn die tey tey excluding me ![]() All of them wey don comment here dn die tey tey excluding meexcluding me too oooo abeg. but dis ur lie heeennn diarisgod oooo |
ayozainy:u b jjc tru tru |
DrJohnsonOgbue:oga me no see any update in dia site ooo |
oga we no know wetin u mean ooo |
