NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 10:52pm On Apr 29, 2016 |
suogal: I perceive Jealousy. don't forget beauty is in the eyes of the beholder Ɣξαђ ....yuu Å̶̷̩̥͡ЯƐ rite my dear.
Yuu just need 2 (•͡.̮ •͡ ) my lovely loveablechi Chidinma...
Nd yuu knw dat truely sɦɛ is d beholder |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 10:50pm On Apr 29, 2016 |
suogal: lol see as I dey blush here. I feel so shy Why shall ЎO̶̲̥̅̊ΰ shy |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 10:48pm On Apr 29, 2016 |
barongmj: I understand how u feel dear bt worry won't change a thing. Don't count d time left with days cos it ight seem like enternity but count by weeks nd its gonna come faster so in d nxt 2weeks u gonn get ur CUL nd in 3weeks, u be in camp so. Smile Dahz d code my sista |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 10:46pm On Apr 29, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 10:46pm On Apr 29, 2016 |
ray4000: Abeg commot me, whbo dey disturb u way suogal dey dere. But come o I still like loveablechi Commot ЎO̶̲̥̅̊ΰ khe wey b say nah ЎO̶̲̥̅̊ΰ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ front(Leader) followed by Okitaiji, den Giftiebrown....make all of unah just D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ ʟɨҡɛ հҽɾ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ go coz my woman is damn gorgeous.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 10:38pm On Apr 29, 2016 |
daudae1: Latest!!!!NYSC 2016 batch A Stream 2 wich i also belong to will Print their callup letter on the 13th of May from 2pm and camp will also hold as scheduled...iam gona resign with UBA bank next weekend...hmmmm »̶·̵̭̌·̵̭̌✽̤̈̊Ŧђɑ̤̥̈̊п̥̥̲̣̣̣kƨ̣̣̣̇̇̇̇✽̤̈̊·̵̭̌·̵̭̌« ƒօɾ d confirm info |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 10:35pm On Apr 29, 2016 |
ray4000: Angel you don't have to be jealous, bring ur hand lemme take you around. See enh our village people, sabi look die you go see they go beging open window to dey look us as we dey go none of dem see fine girl before Eh mr ray4000, wu assign ɖɨs wrk 2u wen Eaglevision neva retire.... CC.Eaglevision Dunt say dat again my wife loveablechi is d most beautiful, damsel, gorgeous, pearl in ɖɨs village. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 10:32pm On Apr 29, 2016 |
Oyehomie: Yeah....if u aren't jealous i wud av ask whether you are ok.......it's a normal tn sist...nd it's nt an issue..., jst av it at d bak of ya mind dat ur own tym is coming nd same way u re jealous now, they re gonna be jealous of u too...it doesn't matter if they've done it before.....cos ur own is gonna be a new model..... Wish dem well too nd pray for them cos u will need odas too tomorrow wen ur time is finally here.....welcm sist.... Welldone bro |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 9:24pm On Apr 29, 2016 |
ray4000: You remember say na my money u dey fair Dunt undastand yuu buh Ounpe |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 9:22pm On Apr 29, 2016 |
abishaddy: Gud evening lovely people, hw was our day?hp we all had a wonderful day. Evening dear...my wife loveablechi make my day extraordinay splendid even duo dere's little disturbance 4rm okitaiji, giftiebrown nd ray4000 buh ♍ƺ nd my wife overcome it. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 8:50pm On Apr 29, 2016 |
BlizzydoDo: Tanx all 4 yur encouragement.
Fraiser yuu don de replace mi so easily ba? Cc. Honeybash
Marvluv |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 8:45pm On Apr 29, 2016 |
Leave ɦɨʍ make he kotinu 2 D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ spend, ah beg borrow ɦɨʍ money wen ɦɨʍ money don finish. #Maga admirer okitaiji: na u sure pass. continue to spend al ur money for am she go soon pack com ur side |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 8:41pm On Apr 29, 2016 |
okitaiji: ewoo wetin b nepa? jst pack com nd plug ur phone for my body it will charge full within 10min, every part of my body na chargin point Smile...oruko ta ba ma so omo eni, inu eni ni gbe. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 8:35pm On Apr 29, 2016 |
Oyehomie: Hmmm...i understand man Na sօ օօօօ . #gbayi pa |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 6:46pm On Apr 29, 2016 |
⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥Ơ̴̴̴͡k⌣̊┈̥-̶̯͡ brodalee...my ℓ♥√ﻉ name is loveablechi. eaglevision: ehn ehn! u sef dn get babe here,i seeee.i go reasn ur mata join dnt worry |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 6:43pm On Apr 29, 2016 |
giftiebrown: D guy abv me is suffering frm too much HEAT...mk person pour am cold water Ah no blame yuu, if nt becoz of my wife eh...ℓ̊ ƒօɾ don treat ur Bleep up |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:45pm On Apr 29, 2016 |
Datz my wife wife favourite, only ♍ƺ knw it. Mr Ibu ko, akin and pawpaw ni. giftiebrown: yu no tell me say ur house don turn suya spot....btw, return dt mr Ibu muvi wey u borrow frm me... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:43pm On Apr 29, 2016 |
giftiebrown: bae, d Gen no gree start...na fake Gen he dey use...cum nd charge ur phne at my humble abode... Ese adupe...d Gen is ON. Ah beg dunt disturb us, coz wen Nepa take ya lite nw, ЎO̶̲̥̅̊ΰ go wan cum by ause 2 charge dat ur touch lite fone. We Å̶̷̩̥͡ЯƐ busy...ℓ̊ don warn yuu nw ooo bfur ℓ̊ loose my temper |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:39pm On Apr 29, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:38pm On Apr 29, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:36pm On Apr 29, 2016 |
⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥Ơ̴̴̴͡k⌣̊┈̥-̶̯͡ honey....d gen is ON nw. Yuu can charge ur fone nw.
Honey wait, dunt stress ur sef....lemme get ЎO̶̲̥̅̊ΰ ur favourite(meat wif smirnoff ice) while we watch d movie ЎO̶̲̥̅̊ΰ bought 2geda
[quote author=loveablechi post=45158451][/quote] |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 5:29pm On Apr 29, 2016 |
Beckytee: Fraih and beckytee @ 5star camp Wow....nice1
Bot of ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ cute |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 5:28pm On Apr 29, 2016 |
sirguy542: eyaa...urs is on the way Na sօ օօօօ .
Ho̶̶̷̲̥̩̥̅̊͡ ur syd nah? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:24pm On Apr 29, 2016 |
Lolzz..nah ƒօɾ were?
ray4000: Your mata no be here o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:21pm On Apr 29, 2016 |
Padi mi daudae1 to sure...ℓ̊ full ground D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ haill yuu oooo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:19pm On Apr 29, 2016 |
giftiebrown: No stress ursef, ur black n white tv don spoil....mk yu no go kee loveablechi wit boredom Yhu no sabi lie ooo, just bcoz ℓ̊ didn't invite ova wen my lovely wife loveablechi prepared my fovourite dish.**i wunt tell yuu coz only հҽɾ knew my favourite dish** Datz y ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ blabbin dat ℓ̊ av white nd colour tv...even duo ℓ̊ av it, my Orente didn't complain. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:16pm On Apr 29, 2016 |
»̶·̵̭̌·̵̭̌✽̤̈̊Ŧђɑ̤̥̈̊п̥̥̲̣̣̣kƨ̣̣̣̇̇̇̇✽̤̈̊·̵̭̌·̵̭̌« , sɦɛ is nt coming. Kini aje ba ekun se.....av On gen ƒօɾ հҽɾ. Btw, sɦɛ no ʟɨҡɛ Korean film giftiebrown: baby cum over to my place, i gt enof nepa lite here...we both wil watch korean muvis til 20th... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:10pm On Apr 29, 2016 |
My ℓ♥√ﻉ ...d generator is loaded wif disel nw...gimme 5secs 2 ON d gen 4u sweeti loveablechi: Ok!!! Wats supping here Nepa oooooo...gimme light, am missing gist here o  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 4:56pm On Apr 29, 2016 |
Lolzz
undisputedk: *walks into thread *
Sees the struggle for babes 
*gently walks out * |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 4:56pm On Apr 29, 2016 |
okitaiji: ray4000 anoda bae don show... suogal welcum com inside nd groove, ray is d man dat will take u round dis village (•͡.̮ •͡ ) dem womanology |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 4:54pm On Apr 29, 2016 |
VictorZeus: Chineke!!!.....Rili...? And who told u dat I was searching for a wife? Well maybe u'hv not noticed...Am ZEUS i can't marry a mortal.
Btw. .tell ur self proclaimed wife dat I said hi. And wen x am around u beta be friendly else.... .... No need 2 say den since yuu can't marry mortal...go say hi 2 ur alien dem....lolzz Or else wot?...no try ♍ƺ ah beg. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 4:51pm On Apr 29, 2016 |
eaglevision: i wan laylow for this villa before but this one wey una dae form lovey dovey all around dis villa,i go just vex carry all the babes comot,only fraiser go fit beg me make i stop cos we are into the ministry of womanlogy together,ok oyehomie self dae sha. so make una calm down o ЎO̶̲̥̅̊ΰ carry all d babe sha minus my woman.. Shey yuu grab? |