Suprises's Posts
Nairaland Forum › Suprises's Profile › Suprises's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Sezua: fear catch me small hohahaha.... |
Sezua: u b doctor too?help me ask am o,d guy dey give us messi medical report. |
Soso990240: and u must be sick 2 think like dat.wher u frm sef?hahahaha.....guy u dey vex o,wetin u wan use him location do? u be police man? |
Sezua: as if dem b him doctorabeg help me ask am o...hehe |
Sezua: as if dem b him doctorabeg help me ask am o |
Sezua: e no gt bicycle or wheel barrow to even park sef!hahahaha....ok nah,tel am make him shut up like dis ![]() ![]() |
Debroslink: YES, MESSI IS SO GREAT THAT PEOPLE FIND WAYS TO BASH HIM FOR THE TEAM'S DEFEAT AS IF BAYERN WERE PLAYING AGAINST HIM ALONE, DESPITE THE FACT THAT HE WAS HALF FIT FOR THE MATCH AND HASN'T PLAYED FOR 2 WEEKS IN A ROW.Are u aware he played d whole 90mins including additional time? guy person wey no dey fit no dey play full match o |
Sezua: my landlord?...na my papa b dat na?....na joke i dyLol... |
Soso990240: u shut d f*ck up..who said barca wasnt defeatd?d bdta team won.why makin it sound as if d world best player aint surpose 2 be messi?am a madrid fan,bt i knw dat messi is stil d world best player.d guy is great,so get dat into ur thick skull.hahaha...u don use shame switch to madrid already? guy park well jor.E be like say u no knw wetin be 4-0 for champions league abi?....wait o,no team has ever lost a semi final match in champions league wit dat margin in football...dat one no be history? |
Soso990240: dat means u aint current..wat hpnd 2 messi wen he receiv his 1st award wit ronaldinho and Eto'o.go research and reply me.Story story= Story |
Sezua: was he ruled out for a full year?...bla bla bla...do u eve knw d award he won?leave dat guy,dats how he rants weneva dey trash them |
Sezua: wetin b tiki taka?..na name of food?lol...nope,is d name of ur landlord |
Soso990240: dis is d kind of comment maturd people make..nt childish sentimental talk by haterz..great playerz lost important matches.ask pele and maradona.ur daily performance is wat counts.Guy sharrrrrap dia,u dey yarn dust.since u knw great players do lost important matches smtimes,then why ar u ranting? whch big club them neva cajole b4? instead of u to accept defeat u are hear trying to convince people. |
INFACT...barca need to stop playing dis dia rubbish tiki taka for champions league,is no longer working for them at all |
CFCfan: And Vilanova waited until Bayern scored the 4th goal, before bringing on VillaLol...he doesnt want villa to cm and add his own badluck |
A A Adam: I see yan Messi 4-0 Robben. Help me 2 laughth in Hausa.U be aboki? ![]() ![]() |
Soso990240: See members viewin d thread 300,visitor 109..enemies wetin we do una? Una team fit win Bayarn?Lol...of course my club 4rm belarus hav done dat dis season....BATE BORISOV |
But wait o,if dortmund eventually win real madrid.na im be say na them go carry am o,bayern sabi Bleep at times |
elampiro: Even if Messi was 110% fit today it wouldn't have any difference. Barca met a superior fire am. A team equally energetic, a team with more pace, a team clinical in front of goal. A team which is committed and determined. A team who's players are not easily beaten with dribblings, a team that knew you don't allow Messi to run left. A simply superior team than Barca....Oh! my world! |
[quote author=Austine.E]Pls what did morocco under 17 played against cote d'voire!pls urgent answer needed.the score pls[/quote]Ivorians won |
CFCfan: Hahahaha. Them don come again; the blame now goes to Guardiola. I thought Vilanova was a geniuslol...am nt a barca fan,bt i knw wat guardiola is capable of doing |
ayurdavid: Thats why I prefer Boxing overhahahahahahaha....choi! guy no kill me wit laughter lol |
Am 100% sure dis kinda shit won't happen if Guardiola was incharge |
This d biggest ever margin victory in a champions league semi final match...oh! wat a SHAME |
chrisley024: Lol! If barca overturn dis 1 i'll make dem my god.hehehe...infact i go begin worship for nou camp. lol |
No goal on target for barcelona nawa o |
Messi is nw a defensive midfielder |
modextus: This game ιѕ either going τ̲̅ȍ end 1-1 or berca take the day by wining 2 τ̲̅ȍ 3-1.Greedy barca fan,u neva even score one goal u dey here dey aim 3-1.dream on bro |
Bayern (3) shots on goal Barca (0) shot on target bayern ( cornersbarca (2) corners |
D ist half is already tied by 1-0,am nt seeing any goal in dis ist half again |
Reference: The pitch looks heavy in the centre circle. Is this natural or deliberate to stop the oily Catalan midfield.Is one of dia tactics to stop barca free flowing passes at d middle |

corners