Suprises's Posts
Nairaland Forum › Suprises's Profile › Suprises's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
The flint: 50 billion dolla$ nt millionLol...ur own na 2 dey count people money u sabi,nawa 4u o |
Elxandre: yeah...my dad maybe reading this and remembering all those nights he used to waste going after those big ynansh women, come back home at midnight after leaving for work at dawn...Mr man stop talking trash, must u always remind ur dad how stupid he was? c'mon show some respect. |
See as everybody dey insult dia papa becos of dangote picture...lol |
Billyonaire: I told Dangote, that I work 24hrs a day and he told me I havent worked hard enough. Little did I know am supposed to have 20,000 people work for me 24hrs a day. was inspiring!Yap he told me about your condition the last time we met. |
Yungwizzzy: where my father dey wen dis men dey hustle??Dnt mind dat ur old man, i tire for the man sef!...just dey manage am e go beta one day ![]() |
stop having sex with him or just divorce him...who is he to slap you sef ![]() |
Nice work bro |
Smh!...so this is now news abi? make i go shave my armpit send 4u make u use am create anoda thread...olodo |
Truckpusher: Everything will always look cute in your eyes after 12amGuy u funny die |
You girls should address d letter to ur spiritual husband...meanwhile d guy wey una dey date nw no resemble una husband? ![]() |
Shuuuu...make una tel me wetin i go play for bb nah, una no want make i follow una chop...@monsuru, i dey wait o |
monsuru560: i mean 1st quarter nt halfGuy which one i go bet nw abeg |
Mehn! una don chop dis bookies die...abeg i wan follow una chop my own. which game is on now? |
Yea...idowuogbo |
Etumgbe: So he even wan use people donation feed himsef for at least one year. Bro u for go stay for cele bridge make we know say true true you broke. See his rasta hair like .........U be confirm anu npama....!diot |
Omo_Alata: I have the worst luck when it comes to relationship so I will choose wealth. I don't have time for the wahala of relationshiphehe...U neva see anything, u dey run? ![]() |
Friendly matches only: SURE COMBO BET. 1. Fc Luzern vs Sc Kriens( FC LUZERN to win first half) = 1.35 2.Estv weiche flensburg vs Hannover96( HANNOVER to win first half ) = 1.4 3.Bochum vs Odense (Bochum win or draw ) = 1.35 4.UCD vs Peterborough (Over 2.5) = 1.52 Total odd= 3.82 Don't miss it. |
Suprises: SURE BET:BET WON |
kalv_in: stake 2k on this;Smh!...If na like dis bet dey enter,I for don become richest man 4 our village....Lol. Nice work though |
SURE BET: Ulsan hyundai vs chunam dragons Pick= 1 @ 1.55 Time-11.30am. |
BET OF THE DAY 1.Columbia vs south korea = COLUMBIA WIN 2.Portugal vs ghana = Both team to score. 3.Iraq vs paraguay = Both team to score. Dont miss it! |
...emm, sexkillz whats ur problem nah? Din't i tell u that one of your contestants on dis forum is a suspect ..huh! |
I hereby vote EKWAH!!!!!! |
lalaosky: all the first to comment crew, with xavier, your posts will never been hidden.Is he a moderator ![]() |
50calibre: But EKWAH is an angelYeah!... dats true, For that reason i will cast my vote now... I hereby cast my LIFE insurance vote to... EKWAH!!!!!!!! #TEAM Ekwah all the way!! |
xynerise: I dey toilet dey shit like this o.hey! Mr man stop dis! ![]() |
dessy002: Why mad?Who get dat picture wey u dey put dia? |
50calibre: Please don't vote guys who look like jack boys or men of the underworld.U mean some guys looks like criminals? |
dessy002: LAYLOW ALL THE THE WAYMr man...who are you? U dey mad ![]() |
ikekings: That's right... He's the ladies man... He's got the looks and brains... Vote for him... You won't be disappointed...If i will not be disappointed then what do i stand to gain by voting him??....i will like to know |



