Surestsam's Posts
Nairaland Forum › Surestsam's Profile › Surestsam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
temi4fash: how na... Na una b boss na... U no FUTA gals and form na... Use to one Temi gal in ur dept...oh.. Sabi her well, know some electrical guys too sha.. Opeyemi, Tony stainless, samuel nd some odas |
temi4fash: yes oo... But as u don get m... U na sure man na... Which dept finish fromna food science o... I hear say na una dey control our gals for saat |
temi4fash: na electrical I dai.. M and ma guys self na next we dai go... Heard if u loss skool fees receipt u don enter one chance.. Which dept u daiomo...dat one na Gobe ooo, dou me get dem complete sha |
temi4fash: na so jawe... U are mouthed... U don finisg ur clearance for skool....bros, i neva finish o.. Na small remain, i dey go finish am next week.. Which dept u dey? |
temi4fash: Shout out to all FUTArians.....we dey rep jare... No sleepin on d bicycle |
ENIMONEY: I don't blive... Girls are always bombarded with requests!who tell u, some babes dey find request like craze.. |
Skateboard: The current picture honeydear has on her profile is doing things to my eyes.*clears throat* u mean.. Which picture?? |
ENIMONEY: boss! Am fine o! Just bored.heeya,pele.... enter dat section nw... ![]() |
Enimoney, i sight u o, how av u been nw |
holuwachemi: Futa any southwest state will domy fellow futarian, welcum to d aoz... Guess u studied chemistry... Heheh.. Chemi in ur moniker |
[quote author=God's Favourite]eh ya, kpele. Abeg I no dey do over pinkish lips*tongue out*[/quote]haha.. No b u dey lick pink dat time ni |
[quote author=God's Favourite]hehehehehehheheheheeheh, how pink is the lips? *winks* morning, how was your night?[/quote]Cold o... Plus no blanket, nd urz? btw, over pink-ish dey worry d lips |
[quote author=God's Favourite]heheheheheehhe, leaks pink lips after a wonderful kiss *winks* how you na?[/quote]hmm...i get pink lips too oo |
OK.. we have hear |
olaoyekemi: Really,which state are u fromfrm oyo state nd u? |
Hissexcellencie: *shocked* #faints*pours hot water* u don wake?? |
Hissexcellencie: wow. We have same likes/dislikes, read †ђξ same course tho' I graduated from FutO. *extends handshake* welcome bruh.*rejects handshake* *offers hug* futa and futo, same noni... |
[quote author=God's Favourite]the only solution,pray and then sleep*tongue out*[/quote]chaii.. Dere is God ooooo |
[quote author=God's Favourite]then if that be the case, cover yourself with the blood of jesus,then sleep*big grin*[/quote]Hehehehe..... Blood of Jesus biko, d blood flows inside me already nw, abi another solutn dey ni |
[quote author=God's Favourite]eh ya, abeg pursue the cold ooooooooooo. Me missess you more.[/quote]pursue cold?? HOw... am allergic to tea |
bentonmaye: wayo woman!!wen una do una own!!!which skul u go?bros, una neva do orientation ke, i don even forget wetin dem talk wen we do our own.. over 3months ago |
cutiepie01: Lolzz.Dont feel like putting up my pix here.Might change my mind sha.be fast with the change of mind ooo |
cutiepie01: ehen,Zerray has declared the floor open for e-rant till dawn.erm...my own is, how come you dont have a profile pic... ?? ![]() |
[quote author=God's Favourite]Nobody ooooo, just that I missed you. No boy born of a woman dare raise his hand @ me, hehehehhe unless the guy wan die. How your day jawe?[/quote]itwas ok... it was a little cold-ish sha.... me missd u too ![]() |
[quote author=God's Favourite]Where is ojestas, highmey, justfree, okikpo, rhazur,chykmoni, meeky, skaeboard,ikescope, surestsam, suyamaster? Need you guys here ooooooooo.[/quote]i don arrive.... who wan beat u ![]() |


