Swaggot's Posts
Nairaland Forum › Swaggot's Profile › Swaggot's Posts
1 (of 1 pages)
dbanj dey Bleep up o.. Smh 4 him |
Bimfo:wahala dey o.. Hope u no sick sha? |
Usher's past achievement mehnnnn ... But Chris don dey blow everybody away not the type of blow wey he pass for rihanna body o but me think Chris for now, wat do you think?? |
martyns303: how does her personal life concern the school?I no know ooo. |
achi4u: funny things...he watched too many nigeria films.9ja film 4 whr? Na oyinbo film e 2 dy watch. Na thr u fit threatin the authority say u go kill urslf and them go hear ur complain. The mumu man ended d drama in detention.. Mtcheww, im sure e no fit jump am slf ' if dem jst ignore the man ' he would jst climb down .. |
1 (of 1 pages)
[color=#006600][/color]
but me think Chris for now, wat do you think??