Sweetpearl's Posts
Nairaland Forum › Sweetpearl's Profile › Sweetpearl's Posts
1 (of 1 pages)
all of una nor no d bank wey pay pass i dey shame 4 una.this is d rating very current Uromi community bank with 5m for freshers Union bank Fisrt bank Afri bank Eco bank b4 all dose ones wey una dey mention. nor b una wan no highest pay bank wey una never even get work. |
thanks 4 d info but pls can i no d name of d bank?i really will like no .God bless u |
go dear dont u worry abt test format all u need do is read ur gmat txt very well and a little of current affairs den put God first and pray 2 him ceaslessly.my boyfriend got an invitation as well,i wish u all d best. |

i am very happy 4 u bro.i wish u all d best just go and excel |
i am really happy 4 u my dear.the lord is ur strenght |
well its only rumor camp opens 4th sept so start gettin ready. |
1 (of 1 pages)
go dear dont u worry abt test format all u need do is read ur gmat txt very well and a little of current affairs den put God first and pray 2 him ceaslessly.my boyfriend got an invitation as well,i wish u all d best.