Forum Games › Re: If You Woke Up One Morning And Found Out by switD: 2:00pm On Jun 03, 2009 |
I will run to pastor cris for miracle
U'r a cow and about to be killed by one alfa |
Forum Games › Re: ╚►Will You Eva Date D Person Above U?◄╝ by switD: 1:55pm On Jun 03, 2009 |
I only requested for assistance, not an insult . Mumu oshi |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by switD: 1:51pm On Jun 03, 2009 |
Drug dealer |
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by switD: 1:50pm On Jun 03, 2009 |
yes on , my sista |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by switD: 1:49pm On Jun 03, 2009 |
Amigoz, No mind dem jare, Na dem wey dey criticize bat of flying at night, na dem be the same people wey dey do bad things at nite ooo
Make dem talk , I just no say one day, him go change . (Stop criticizing others) |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by switD: 1:45pm On Jun 03, 2009 |
se na everybody no go get manner lyk u ? |
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by switD: 1:44pm On Jun 03, 2009 |
Maybe God change all dis bad belle people oooo |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by switD: 1:43pm On Jun 03, 2009 |
Se u neva enta b4 ? |
Forum Games › Re: When Last Did You? by switD: 1:41pm On Jun 03, 2009 |
Neva
WLDY insult sum1 ? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by switD: 1:40pm On Jun 03, 2009 |
u get brain at all ? |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by switD: 1:39pm On Jun 03, 2009 |
Maruwa driver |
Forum Games › Re: ╚►Will You Eva Date D Person Above U?◄╝ by switD: 1:37pm On Jun 03, 2009 |
Show me door na, |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by switD: 1:36pm On Jun 03, 2009 |
Na only God fit change them oo, my broda |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by switD: 1:34pm On Jun 03, 2009 |
Se u neva see the door ? |
Forum Games › Re: Change Just One Word In The Sentence by switD: 1:31pm On Jun 03, 2009 |
Bad destiny 4 sme monkeys here |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by switD: 1:28pm On Jun 03, 2009 |
d j |
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by switD: 1:26pm On Jun 03, 2009 |
no ma |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by switD: 1:25pm On Jun 03, 2009 |
yup . thx 4 checking |
Forum Games › Re: ╚►Will You Eva Date D Person Above U?◄╝ by switD: 1:24pm On Jun 03, 2009 |
Still thinking |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by switD: 1:22pm On Jun 03, 2009 |
Did u knock b4 steppin in ? |
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by switD: 1:20pm On Jun 03, 2009 |
U again ? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by switD: 1:18pm On Jun 03, 2009 |
No, se u fit help me check d guy brain ? |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by switD: 1:17pm On Jun 03, 2009 |
ummmmmmmm  |
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by switD: 1:13pm On Jun 03, 2009 |
and u too |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by switD: 1:12pm On Jun 03, 2009 |
Y u cum dey talk lyk say u lost ur brain na? |
Forum Games › Re: Say Something Good About The Member Before You by switD: 1:12pm On Jun 03, 2009 |
pest |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by switD: 1:10pm On Jun 03, 2009 |
Y u cum forget ur manner 4 house na ? |
Forum Games › Re: "if" Game by switD: 1:09pm On Jun 03, 2009 |
If only i cud tell what wud happen in d nest min, i wud av luv to tell u everytin |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by switD: 1:06pm On Jun 03, 2009 |
Why u cum dey pest me around ? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by switD: 12:58pm On Jun 03, 2009 |
Se u no go leave me ni ? |
Forum Games › Re: Say Something Good About The Member Before You by switD: 12:57pm On Jun 03, 2009 |
My biggest PET |
Forum Games › Re: I Never Knew by switD: 12:56pm On Jun 03, 2009 |
INK romade has been noticing me |