Sylviagoldie's Posts
Nairaland Forum › Sylviagoldie's Profile › Sylviagoldie's Posts
[quote author=odizeey]dose azonto for Jesus ppl,na dem sabi o,dem knw origin of azonto?,na me n ken dey here,check if u see person wen dey dance ethigi,dat one na comfirmation say na d oda end u dey o[/quote]Ah no talk am.... Abeg, help me confirm where u dey...., dis one wey ur mind dey biased... Remember, God is d creator of everything...., |
odizeey: dis one wen u dey dance azonto e fit b say na hell u dey,we no dey dance azonto for hereGuy, are u a learner!..... U neva hear abt "azonto for Jesus"? Ask pple around say where u dey o.. Make e no be say..... *i comment my reserve sha* |
Good morning everyone..... Finally, i've been admitted...... .......in to heaven.... woohoo!!! (making sense) praising God in azonto style..... |
Viewing this topic: sylviagoldie(f) and 3 guest(s)... Nawa oooo..... Ken excel.........!!! Adex...........!!! Detivo......!!! Mehlena........!!! Odizeey.....!!! Holyrule......!!! Sir Tunechi......!!! Tsleazy.....!!! Explicitz....!!! Great~mind.....!!! Faith......!!! Chai! ah don shout taya o..... |
[quote author=Loveoyanx]Were is traford,adex,ditrix,faith,and the rest,where are you people,this once ever buzy and interesting place is nw a synonym of the word bordom.SOMEBODY HELP!HELP!HELP OOOOO[/quote]Loveoyanx, maybe u've shouted enough..... Save ur voice.... Just dial 911... But dis ur name sounds feminine..... |
Ellyrichy, ah sight u... U really blessed! |
I-am-winner,, good evening sire.. Hhhmmmmmm.......*+s*+m*+h for naija...... |
# in stand up nigeria's voice# AH AH...... WHAT HAPPIN...NAH? |
Mehlena, Latnok, Pokemon, Detivo et all, good morning..... |
Odizeey, Samsantos, Adex, Holyrule, and I-am-sylva.... una well done o |
Good evening everyone.... |
Asakel, d sledge hammerist , how are u and how was ur nite? |
Romanticboy1: mrng!Well, i dnt sense anything about it.. Its just a fact! |
Good morning everyone..... |
Faith93: na wetin dey mk English sweet naaI love this post. Thank u sis. Or its simply called "grammatical swags" |
Hmmmm.... Micheal boko:p sorry sokoto, i sight u o.. Im out. See y'all tomorrow. Abeg, make una no too write o make i for no get too much reading to do tomorrow. Good nity nite.... |
Ken excel: hahahaha..dem don beat me collect am oEeeehhhh.. Oya make u do come back house... |
[quote author=Detivo]ma sista dont blame dem na ASUU nd FG cos am...if ASUU had calloff d strike we wld hav been discusin abt wer 2 stay in benin nd hw 2 conclude clearance...bt al dsame if dy tak it personal or nt, i can tel u dat evri bodi here is different 4rm wat u tink, lets wait til clearance start, den u wld si evri bodi in his personaliti mode[/quote]Ah like this post jawe... *aside*.. but how him come take know..? #Smiles# |
Adex097: yea..your husband is ma role modelHmmmm...(coughs)... well, its a good thing u are looking up to him... |
Affrey: yeah it did thanks and ursMine was splendid... |
Affrey: gud evening to u too sis.Hope ur day went swiftly dearie.....? |
Ken excel: Madam syivial i no site yu ooo...Gud evenin evryone......na evenin we even dy abi nite?Ken, well done o. Happy arguement. But make sure u return with d trophy or else....(u know nah). |
Good evening everyone. Affrey+dericinh, ah hail o. |
Detivo: gud evening evri bodi wey dy here o....i dy greet unaGood evening Mr detivo... Good thing u came.. odizeey and originbm are really taking things vewi personal.... |
Adex097: @Mrs Tie-Tus, I see you oWell done bros.... My shout out to ur role model, Mr Tie-tus.. Btw, Oga Jazino....a job welldone |
Ken excel: Haba..no be u give me malariaNa for dream abi ![]() That confirms it... |
Asakel: Who be diz wan?Guess, ITS a "waka pass"... |
[quote author=Ken excel][/quote]Its likely u having symptoms of malaria......... |
Ken excel: hahahaha...which oda tin do u want me to say*just asking* Great!!! |
Affrey: am fyn thank u love,my night was too short i did not sleep ontime,and uThats absolutely true... Nights these days seems very short... Anyways, i had a gud one. |
Ken excel: o boi.....do dy take medication for sneezin again?Ken, yes,its a natural phenomenon and an involuntary action. But its likely a sympton of catarrh when it gets too much within short intervals. Though im speaking from personal experience, i dnt know if its like that with every other individual. |
Ken excel: AMENKen, was that all u wanted to say ![]() Anyways, good am and how u doing today? Odizeey,,,,, well done o. |
, how are u and how was ur nite?
Oya make u do come back house...