Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 2:33am On Dec 16, 2010 |
Idowuogbo: hehe u fine , obasanjo na clean boi next 2 u @stud wen dem allow u chop cake dis yr shey , eyah pele  |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by tanimz(f): 2:27am On Dec 16, 2010 |
sutoboy: MY BIG SHOUT GOES TO STUDIO AND EFEMENA,
I LOVE THEM THOUGH THEY WERE TROUBLESOME ON HERE Wetin come happen to them?  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 2:23am On Dec 16, 2010 |
^^ He over-roasted.  |
Jokes Etc › Re: Lets Flare Up Jokes Section Once More by tanimz(f): 2:19am On Dec 16, 2010 |
Studio CFR: Tanimz Your insult don dey too much Take am easy small Erm. . . Na you I dey insult? Tatafo. bashy_demy: Not her fault she was born that way he has been hearing insult since age 0 till date Mr. Fly, as usual, you don find road reach here. Studio has replied you so I don't need to bother myself. |
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 9:47pm On Dec 15, 2010 |
Like say you don graduate yourself.  |
Jokes Etc › Re: Lets Flare Up Jokes Section Once More by tanimz(f): 9:46pm On Dec 15, 2010 |
^^ Ewu!  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 9:18pm On Dec 15, 2010 |
xynerise: Nairaland is full of crazy people including myself I equally agree. Abygul: studio na who ask u hw u dey. abeg abeg abeg .
tanims hw body .  Sure mama! I dey o. How life na?  |
Jokes Etc › Re: Emergency Room 911 by tanimz(f): 9:17pm On Dec 15, 2010 |
Studio CFR: Try make sense na No vex say I open ya dirty yansh for public. bashy_demy: Hmmmm glad you know am a future leader, for the rest of the name calling dont worry i forgive you go and sin no more Are you alright? |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 9:15pm On Dec 15, 2010 |
^^ Ha! I just wan talk something ni.  |
Forum Games › Re: Dedicate A Song To The Person Above You by tanimz(f): 9:14pm On Dec 15, 2010 |
Kinimatise - Gt da Guitarman. |
Jokes Etc › Re: Husbands Nicknames by tanimz(f): 9:14pm On Dec 15, 2010 |
Studio CFR: Bow wow wowing like IBO fiful in Enugu Bounce! Comot before i tear u slap jor And the baboon exhibits his traits in public.  bashy_demy: Then why did you use that your useless finger type rubbish then You resemble pessin wey im life get hope. But you no dey work towards that. I pity some people sha. FYI, my fingers are not useless. |
Forum Games › Re: Dedicate A Song To The Person Above You by tanimz(f): 9:12pm On Dec 15, 2010 |
Water no get enemy - Fela. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 9:08pm On Dec 15, 2010 |
All my babes - wey dem dey? All my single babes. Ikebe na money, money. Ikebe na plenty money.  |
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 9:07pm On Dec 15, 2010 |
Studio CFR: I trust u u no dey slack elenu gbeske lol Bros, it's the Lord's doing.  bashy_demy: I dont need to ask my self what i already know but you need to move out that hood cos the hood is downgrading you can you image the area where the biggest ride is Beatles maybe that what makes you think Beatles is the latest ride in town For your mind now, you sabi English language?  |
Jokes Etc › Re: Lets Flare Up Jokes Section Once More by tanimz(f): 4:16am On Dec 15, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Emergency Room 911 by tanimz(f): 4:11am On Dec 15, 2010 |
Studio CFR: I no wan derail your thread But tanimz don spoil u finish E be like say if you no mention my name in a day you no go get peace of mind.  bashy_demy: Tanimz ke that local breed? who born am well Nkita, na me you dey call local breed? I swear to God almighty, this world don spoil finish! And na goats like Bashy wey dem call the future leaders of Nigeria. What a shame.  |
Jokes Etc › Re: B/4 U Say I Do by tanimz(f): 4:02am On Dec 15, 2010 |
Kai, this essay use style long but you try. 7/10!  |
Forum Games › Re: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 3:57am On Dec 15, 2010 |
ola olabiy: My Tanimz is now well.
make I go sharpen my Igbo skills.
@OP Ekele I wasn't sick before.  @Topic, Ebere. |
Forum Games › Re: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 2:06am On Dec 15, 2010 |
Ebele. |
Jokes Etc › Re: Guys Please Dont Be Jealous, Its Just Luck by tanimz(f): 2:04am On Dec 15, 2010 |
bashy_demy: awwww sorry poor guy i will see what i can do to help your life ok Can you ever do anything useful with your life?  |
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 2:02am On Dec 15, 2010 |
bashy_demy: Well since you dont know the different between your left and right hand so how will you know the different btwn Ferrari and Beatle i doubt it if you have even seen Ferrari before I think you should ask ya stupid self that question . Mschew. |
Jokes Etc › Re: What's In A Name by tanimz(f): 2:01am On Dec 15, 2010 |
^^ I don't think so.  |
Jokes Etc › Re: Lagos Biggs Girls by tanimz(f): 2:00am On Dec 15, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Husbands Nicknames by tanimz(f): 1:59am On Dec 15, 2010 |
Element G: So na u wey come evolve get brain abi. See taz, i know u av to be crazy, but do u av to be dis crazy? No vex say I dey talk about your fellow baboon brother. I never knew that the brotherhood of baboons is still going strong. That's quite impressive. Studio CFR: Lady419 Why are u fronting for tamite *tenimz i meant na? Is she your newly employed partner in crime? Fimile jor lol Baboon, you still never sabi how to spell properly? bashy_demy: @Tanimz did you read what i type or are you sufferying from eyes attack? i said how did he know what am about to say i know you are a bad girl but if Dog dey craze make he know where he dey crazw go, no name calling I no fit waste my eyes untop ya useless post. |
Jokes Etc › Re: Husbands Nicknames by tanimz(f): 6:19pm On Dec 14, 2010 |
Studio CFR: I pity the kind man wey go marry tanimz with dis her rough mouth Mtchew And how e take concern you? Must you always put your nose in other people's food? Aproko oshi. bashy_demy: ^^ how did you know exactly what am thinking i pity the guy cos she go dey pretend for the guy now and hoe she wont break her mother in-law head one day As for you, Mr.Fly. I pray follow-follow doesn't kill you. Mschew, dey dia dey follow Studio yansh about. Ladyrsky46: Stud, leave her alone. She's wayyyy nicer than you are or will ever be. So just waka go, Sweety, please ignore the baboon. It's not our fault that he didn't evolve to a human. |
Jokes Etc › Re: Husbands Nicknames by tanimz(f): 2:36am On Dec 14, 2010 |
Shior, old people dey talk and you dey add ya mouth join. Abeg go siddon for one place jore.  |
Jokes Etc › Re: What's In A Name by tanimz(f): 2:35am On Dec 14, 2010 |
May the good Lord have mercy on your soul.  |
Jokes Etc › Re: What's In A Name by tanimz(f): 11:14pm On Dec 13, 2010 |
Awon Suegbe. May the good Lord have mercy on their souls.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 11:12pm On Dec 13, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Nigerian Musicians Go Kill Me! Lotflmfao! by tanimz(f): 11:10pm On Dec 13, 2010 |
You well like this? Since when did a 1970 beatle model become a Ferrari? Abeg no spoil Ferrari name.  |
Jokes Etc › Re: Husbands Nicknames by tanimz(f): 11:08pm On Dec 13, 2010 |
^^ Thank God say you know say we no be mates. Don't hate, bro. The Lord has blessed me in many ways.  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 11:07pm On Dec 13, 2010 |
Studio CFR: Ladyr419 What are u Studying? Stop calling my name seductively - i'm a born again christian. BTW, na dat chewing stick hand u wan use do something for my mouth? Mtchew lol TANIMZ How u want me to talk to u before madam expatriate? lol if u fall my hand ehn - then u are sooooo dead. Infact, you're on your way to a serious long thing if stingyness make u fall my hand. *smiles* @KDK why u no vote yo wife tanimz? Abi. . . . . ? lol Make i just close mouth dey look. lol Oh shettap! Wetin you fit do?  Idowu, me? Formbu? Lailai, ko le shele mehn.  |