|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 9:00pm On Jul 05, 2010 |
[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6336197#msg6336197 date=1278353271]yeah, me too - l8er tanimz  [/quote]Okay babes. berylLOL: eeyah nd i b dey enjoy una convo oh  How far?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 7:03pm On Jul 05, 2010 |
^^ Really? Na Shanghai I dey.  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 7:01pm On Jul 05, 2010 |
Efe, I dey go. Catch ya some other time.  |
Forum Games › Re: Which Tribe Do U Think D Nairalander Above U Belongs To? by tanimz(f): 6:56pm On Jul 05, 2010 |
Ashanti |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 6:54pm On Jul 05, 2010 |
You dey mind the fowl?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 6:52pm On Jul 05, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 6:49pm On Jul 05, 2010 |
Studio CFR: Wahali, una two no well. Where are your manners boy??!! When adults speak, you don't interrupt.  [quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6336084#msg6336084 date=1278352040]Mallam  no be wetin u like?? <tanimz stud don start to mis-yarn. . . nor give am Nike Sneeeeeakers again jo>[/quote]Who go waste money untop am before? |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 6:43pm On Jul 05, 2010 |
Studio CFR: pass it to me  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 6:42pm On Jul 05, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 6:34pm On Jul 05, 2010 |
Okay, grabbed.  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 6:31pm On Jul 05, 2010 |
Efe, I no dey Naija oo. . . Dem get torrential rainfall for Lagos?  |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 6:30pm On Jul 05, 2010 |
[quote author=Efemena_xy link=topic=472102.msg6335865#msg6335865 date=1278349878]Jeez!!  but erm. . . what does SMH mean?  pardon my ignorance  [/quote]SMH means Scratching my head. You're not being ignorant, my dear. The most knowledgeable of men got their knowledge by asking.  [quote author=Efemena_xy link=topic=472102.msg6335865#msg6335865 date=1278349878]okay tanimz - I believe you  [/quote]And why is the "I" bolded  |
|
Events › Re: July Birthday Mates! by tanimz(f): 6:08pm On Jul 05, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 6:07pm On Jul 05, 2010 |
Studio CFR: My thing be my thing and nobody fit take am away from me. Una so called leaders dey abuja dey manipulate election results and hijack ballot boxes during election. Una too wan bring dat same criminal talent come nairaland? see dem just dey attack me left right centre cuz i called this joke my own. Una wan hijack am too? Thank god i get Pistol for pocket. If una near , walahi i go shoot. SMH, morrafucking Aboki.  [quote author=Efemena_xy link=topic=472102.msg6335785#msg6335785 date=1278349036]usually - yes. . .but not this time **we need u to concentrate on the fight**[/quote]I'm a peacemaker.  |
Events › Re: July Birthday Mates! by tanimz(f): 5:59pm On Jul 05, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 5:45pm On Jul 05, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 5:39pm On Jul 05, 2010 |
Just 2 months a year? Una get luck, the heat don start here since April! |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 5:35pm On Jul 05, 2010 |
^^ I no be adviser ni?  |
Events › Re: July Birthday Mates! by tanimz(f): 5:28pm On Jul 05, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 5:25pm On Jul 05, 2010 |
No vex, I just dey see am. So London too dey follow hot?  |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 5:24pm On Jul 05, 2010 |
Which color your eye be before? Blue? Mschew  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 5:22pm On Jul 05, 2010 |
^^ No mind that kangaroo.
Efe, wia you come dey? |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 5:21pm On Jul 05, 2010 |
^^ No be encourage, i encourage am? The fool come dey yab me.
Studio,
If you have nothing to say, just sit and watch the cars pass instead of the senseless replies. |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 5:12pm On Jul 05, 2010 |
I be think say na ewu.  |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 5:09pm On Jul 05, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 5:07pm On Jul 05, 2010 |
[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6335486#msg6335486 date=1278345919]Eyaaah  [/quote]Wia you dey? The Caribbean's?  |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 5:06pm On Jul 05, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Critical Condition by tanimz(f): 5:04pm On Jul 05, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 5:01pm On Jul 05, 2010 |
Same here  Miserably hot and sunny. |
Jokes Etc › Re: Why I Love Nairaland by tanimz(f): 4:57pm On Jul 05, 2010 |
skyndyp: Fellow NLanders,i've been pondering on why im so addicted to this forum. I came up with the notion that there are some things about this forum that i love. One is the candid response to issues,then the constant bickerings over nothing. The one i just love most is the fact that parents and children are here without knowing each other. For your enjoyment,my one and only daddy is on NL and i get my kicks from reading the craziest things from him. He is so naughty on the forum,i giggle each time i look at him at home. By the way,he doesn't know i'm on the forum. Come up with what you love about NL. (Im sure my dad will give the craziest reasons )  |