Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 332 333 334 335 336 337 338 339 340 (of 420 pages)
^^ ![]() |
You wan make I slap you again, abi? ![]() |
Studio CFR:How you go take catch me? ![]() |
Studio CFR: ![]() |
Ahh!! Ashewo So how you take separate them? ![]() |
Okay, sha hurry up and wash my dishes. I would have put them in the dishwasher, but since you've already rolled up your sleeves, you might as well do it. ![]() |
Studio, go sit your as[i]s[/i] somewhere jore. Mcheeeeeeew, who get ya time ![]() |
Thank you darling!! |
Mchew ![]() |
I dont think I heard that quite properly ![]() Amba wetin? ![]() |
^^ Ok, I hear you ![]() So if the pikins no be Studio own, who come be their papa? |
Go what what? No infect me with your confusionism abeg ![]() |
Aby, can you hear what your PA is saying? ![]() |
Nothing ohh. . . just chilling with the chillables in Nairaland. ![]() |
D1KeleVra:Really? ![]() |
^^ And what exactly do you think you are saying ![]() |
Disappoint me? I no get ya time, if you like drown inside River Niger, i could care less ![]() |
^^ Mchew, if I slap you ehn! ![]() |
You don dey drink ogogoro again abi? ![]() |
Studio, don't jealous me ![]() |
Studio CFR:My presence dey scare network away? ![]() And you dey follow network run? Do you know how stupi[i]d[/i] you sound? ![]() Abygul:Dont mind the fowl jare ![]() |
Studio CFR:You be her PA now ![]() |
Studio CFR:Fowl, all no join ohh. . . CFR resemble CFFR? ![]() D1KeleVra:Thank God Im not the only one that thinks so ![]() |
^^ I wan gist!! I love gist!! Oya, tell me ![]() |
pureminded:I know na, Oya, what happened? ![]() |
Studio CFR: ![]() I thought it was CFR? |
Studio CFR:I thought "people" "talk" on the phone and not "walk" ![]() |
^^ I dey oh. . . How iz you? ![]() |
Berra ![]() |
bgees:Divorce ke? When did we ever get married? ![]() BTW, you still owe me some hundreds of thousands of dollars, lemme know when you are ready for the invoice. ![]() |
Abygul:Aby!!! Walahi, you never disappoint me!! ![]() Cant wait till the guy decodes it ![]() |
Studio CFR:Why you love aproko like this sef? Na you I dey talk to? Mchew ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 332 333 334 335 336 337 338 339 340 (of 420 pages)
