Tare1's Posts
Nairaland Forum › Tare1's Profile › Tare1's Posts
Eghosa graviti: yah Tare she's not online.come back later.Am online now.... Add me on 2go@friskybenson |
voucher: Plz is dere any philosophy student here?Yeah am here jaree Ur Agg. Pls? |
dharniehl: Guy you neva see adm list you don already dey dream about woman, you think say UNIBEN na place for play play... Probation is real, you better start reading the materials you can lay your hands on now and stop thinking gurls becos he go tire you (just a piece of advice no strings attachd)Wetin Dey Do Dis One..... Mr Preacher Na Joke He Dey.... Abeg Nor Take Am Too Personal Rara oooo |
auxtinhell: Oohh that's so sweet, even my body dey does me tinini tenene toyeye*laughing* |
auxtinhell: Goodmornin Ma'lady, I dreamt my name was next to yours on the admissions ListYeaaaaaah See Hw auxtin Dey Tinger My Head Hear ooo I Don Laugh Troway..... Whaoo You've Seized My Heart Today |
Bryt07: Goodnyt homiz am a dreamer lyk joseph so ill tell u if ur namz on da list 2mao..Gudnyt y'all..P.S. I need a gurlfwend o00o! Interested gurlz dat met ma cut off sud purchase d form online screenin exercise takez place 2mao @ ma ause..slip tyt.O yaaa Run Go Sleep |
Rkm6: I'm Tired Of Waiting For This Admission List!!!Eeyah But You Never Sick Abi? I Think You Need To See Me... Just Back From The Hospital |
Resident evil: I don tire 4 uniben, I didn't write d xam but they gave me 6 as aggregate.I kw I will c my name in d admission list.BABA GOD no ni.Eyah Dat One Too Gud Naw....lol Na One Bi Dem Agg. Best Of Luck Jaree Shabi Na Medicine? You Are Good to Go |
okpanijnr: is tym 2 ansa d call of nature...c u guys.sleep lyk a babyAbeg Go Sleep You Don Try En Ensure You Piss ooo Before You Sleep.. |
auxtinhell: Goodnight to anyone that cares to read thisHey Gud Night Darling....lol Please Dream Of Our List oooo En Tell Us The Results Tomorrow.... |
1 Uniben, 13 Faculties, 77 Departments..... Thousands Aspirants..... Lol |
auxtinhell:Eyaah Sowie |
benkings: den go do yoruba as u talk......d4Nor Mind Am Jaree He Wan Dey Form Here Bi Dat oooo |
Are u all sleeping? wats happening here |
jjstanley: FINALLY ITS OUT..so so happy 4meWetin Dey Do Dis One.... Abeg Talk Sense Jareee You Don Dey Make My Heart Beat |
Rkm6: Old And Aspiring Physiology Students Of Greatest UniBen Should Meet Here!Oops sowie am a Philosopher.... Best of Luck |
auxtinhell: Where is TARE1 :-(Baby i Dey Here ooo Na Una Food I Dey Prepare Sooo... |
Akhigbode01: Wait a minute! If d list shiuld be pasted at EKEWA C, what will happpen?You This Noise Maker... You Don Cum With Your Trailer Stuff Abi? Dont Lemme Catch You Oo |
I JUST PRAY THE ADMISSION LIST SHOULD BE OUT ON TIME... |
Bryt07: am just challengin d masscomm studentz..which i guess u r 1n of dem. R u?Nope, Am A Philosopher... Lol |
Odunnu: Hope no fights? Had a busy day yesterday and today, could barely log into the site.Please Madam Odunnu, Kindly Leave It ooo Pls Biko Nu |
Eghosa graviti: Page 100 is next.Our admission list go show b4 we reach Page 200.Exactly..... |
chichi mesigo:Hello Sweetie Pie.... Welcum |
Bryt07: am a science student o0!So Why You Cum Dey Cast News For Us Here.... Abeg Joor Na Admission News We Dey Wait For |
Bryt07: This is the 7o'clock NL newz top stories: 1 admission list not yet out 2: metaphycist and bubemi d mity frndz are fytin ova 100 naira 3 ozoebukar is bored he nidz sum 1 to talk to 4: metaphysist planz to marry a suga mumi (odunnu) *jxt jkin dnt get angry* 5: i need a girlfrnd...........dis is IK BRYT. Reportin for BRYT TV....xoxoGod Don Catch You I Just Pray Make Dem Give You Masscom Straight-away |
Eghosa graviti: u dont have to know 2 + 2 na. We can do wuru wuru to d answer.funny... |
auxtinhell: Nah, it's okay, you meet ppl in differnt ways and it ain't always so sweet at first lol. Whassup?Gud |
Merit Ekels: Jes say u wanna apply..*winkhummmm *am a kid ooo* i dnt know 2+2 ooo |
auxtinhell:better then, am sowie if my statement sounds anyhow to you... |
auxtinhell: Basket what? that's rather derogatory!!!dis boy i will beat you ooo *laughing* |
Eghosa graviti: is that d course u put in for?Yeah... 52 Agg. |
auxtinhell: What's happened to Philosophy? Or u need a guy 2 date from there? LolNa You Sabi Dat One oooo Basket Mouth.... Just Dey Ask For anybody Wey Put-In Philosophy |
see me see Uniben babe oh 
Haloo evrybody....