Tbillion1's Posts
Nairaland Forum › Tbillion1's Profile › Tbillion1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
Anybody with International Result? |
Bro, you no dey get sure numbers? jhydebaba: U don't need to tell us, if you like pay 10000 naira. Me, I no get money to pay person, I no get tribal mark for face. |
no payment... but if anybody chop with anybody number for here.. make he dey give ham % |
yes, you people dont need sound like that.. both of them are good, let just settle the issue between dem.. pls give me number for tonight game. its getting close soon.. |
Abi anybody in here get sure banker for International? Make i play now before i go home.. Abeg |
Yes Bro, young money really tried.. i so impressed cos this my first time entering this forum... but bros, let settle the issues between young money and Boss Boy, we no need ham... Understand bro? Two of them try.. . Young Money nice one but no more fight o Boss Boy nice one but no more fight o king boy: Young money you 2 much my guy omo you pass jooooor |
young money u try, boss boy, u try as well... but make 2 of una no fight again.. though i no win. but una impress me and i believe say una impress other members in here.. your 72 drop young money.. boss boy, baba jebu turn ur numbers 46 and 12 |
yes i played urs jare.. some guys in here need to grow up.. thanks anyway bro Goodluck Sirniyeh: Hope you all played my msp game? That's independence celebration gift. Wish you goodluck. |
I swear, so if dey see me self, dem go dey call me bros bi that o... Life sha.. I go try upload my pics and you will see.. My Gold alone na almost 1million not to talk of other things.. Thats why i dey fire number for game and Baba Ijebu dey collect my bar... Like 50k under 2weeks for just 4games. Dem bi small Dude i swear. jhydebaba: I even think say den don buy Land Rover 2013 sha. Gawd!!! no wonder den dey ask for 5k. |
i dont just know why una dey make others vex self.... Lotto no be all anybody papa money... i no believe pics wey i dey see self.. 2 of una fall my hands. |
no bi so young money33 : |
what do u mean bro? pls be clear, i need winning number from you. that you sure of. young money33 : |
bro give me game before he close |
@bossboy@youngmoney33@everybody in the building, Pls your msp or Metro game pls, its closing soon.. |
@obj, no talk like that.. you suppose settle wetin dey ground nii..dont put fire.. not cool.. Grow up. Boss Boy & Young Money no mind anybody jor.. make una settle this little miss understanding between una. Obj96: @ Boss boy, dat guy cal young money33 he wnt show boby small ok, am comin very soon, young money bewere of Obj96 |
Bro, pls give me number to play for MSP.. abeg, pls, biko so i can play it now before it`s close.. young money33 : |
Bro, pls give me number to play for MSP.. abeg, pls, biko so i can play it now before it`s close.. Boss boy: Wacthout!!! M.s.p |
Make una no argue again bro, Young Money and Boss Boy, Una don pass all this... make we make this fucking dem money together.. Give me number me am Loyal o.. |
Bro, Give me number 2 play today abeg.. make una no fight... I`m loyal o. young money33 : |
pls give me 2 sure. for this msp. |
you people are advising Young Money anyhow/wrongly... It should not be as you have stated..To me, Young Money is a free person and who wants good for everybody.. ( but what i can say is that any number you put on here and we play it then we won.. We should give you so so % and i agree on this ) cos its your effort |
Make una no fight na, all da Bosses in the building.. Let use one love for each other... |
Thanks for sharing this wit us.. u're welcome bro.. young money33 : |
I have been on this site since last year i think. but dnt know this group exist not until today. Thanks, i will wait for others that will drop other numbers,.. I appreciate.. Though its a game of luck, but there are masters in it.. i know at d end of d day i will you will be thankful. mytheboss: t billion don't rush your self you will win this week just cool down and watch event unfold. also all numbers are free and appreciation is allowed. keep ur eyes on boss boy, young money etc. |
I respect you Bro, Happy Independent as well. Wish you luck in all you do as well. Will try the number you just drop on here now.. and if i win, wait and hear from me.. God Bless Ttrillion Sirniyeh: Happy independence |
lotto have make me down for months now that have just started |
How am i to register with 5k in lotto? |
believe, anybody that drop the number for my winning.. will be shown appreciation to via here, on phone and by cash cos you make me win it. Wit God been aware |
Please, anybody have game for this afternoon and night game? pls help me out... |
Yes, you really good and try.. Just painful i never play it.. i have lost over 30k for 2weeks now for baba ijebu |
Thanks for the information. Best Regards |