₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,630 members, 8,422,934 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 05:40 AM

Toggle theme

Tboy99's Posts

Nairaland ForumTboy99's ProfileTboy99's Posts

1 (of 1 pages)

Dating And Meet-up ZoneRe: I Now Have My Pictures In Here by tboy99: 12:41pm On Sep 04, 2008
windywendy:
Ah rawlings, I for se make I lef you but since you come write here say you wan invite me to see you, na im be say you wan make I talk. Wetin else I wan see now? the camera says it all -- haven't you heard the phrase "cameras don't lie"? Besides sef, you no get the kin moni wey go make me consider whether or not to see you  wink You be student abi? Abeg face ya book my friend  smiley
@wendy,
leave the guy, u no want leave. see am, u no wan see am. u just wan finish the poor boy. u sure say u fine? if na so, make u too put your picture make all of us judge. 'photo no dey lie'

1 (of 1 pages)