Teaser4's Posts
Nairaland Forum › Teaser4's Profile › Teaser4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 238 pages)
Dem don postpone some games due to the weather....make Dem postpone all Judas games... |
juventus v inter 18 corners...chai |
KlNGPlN:700 odds....guy you wicket.... |
I WANT TO HOST A COMPETITION HERE, JUST LIKE THE MERRYBET PFP BUT SLIGHTLY DIFFERENT. IT WILL BE OPEN TO JUST ONLY 24 CONTESTANTS 1st Prize #50 2nd Prize #30 3rd Prize #15 4th Prize #5 SPORTOWL EMAMÕNOREMAMO TOURNEY, UNCLEDEBORAH. N.B. It's NOT COMPULSORY to stake on your games. If you're interested, JUST QUOTE THIS POST. THE FIRST 50 |
those yellow vest no go allow me chop Monaco v nice...ans st ettiene v marsiele. may their vest turn black |
sammyobi584:https://www.sportybet.com/ng/ |
na small e remain make I give mauripol handicap 2 sha. i for don dey lick my wounds now... |
only people wey their games dey click should post tips here...too many village games flying here...some people go just book for fun...Dem go post code here...... some dudes na guru with corners, under 1.5HT, fabulous na guru for less than 10odds games, one nigga like that be guru with two odds and some other special games like gg2.5, multiscore and so on... abeg let us see the gurus games, so we fit play am...all this #1 to #1billion make Una siddon jare...monwy wey una dey dash alabi..... bottom line be say, if you never chop alabi this season abeg, keep your village tips.... abeg na December we dey #sayNotoVillagetips... every tom and dick just dey drop codes upandan, game wey be say e fit no play.... if you insult-mention me... i won't reply... Juventus 1 Midytland 1....2odds for high staker... |
juventus 1
Midytland 1
2odds |
Binikingdowm:go ahead |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 238 pages)