Tecno4life's Posts
Nairaland Forum › Tecno4life's Profile › Tecno4life's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 52 pages)
macklef:won't u leave me alone I've left d thread na ![]() pple like u can't just live without trouble. I don't want 2 activate my insultive mode 2day oh lemme be in peace pls. |
afamjb:lol |
macklef:*kindly walks out and unfollows thread* 2 much rules, I don tire naw. D pesin who made those rules is an otondo raised 2 d power of 10 ![]() |
MizMyColi: |
safas20:is it true only N12,900 *dancing shoki in expressway* I go soon sell dis my zero 4 18K if I confirm dis HOT price den I go buy Surac 4,000mAh PB join *shoki ahh shoki, shoki eeh shoki, no problem oya shoki the shoki ahh......* pls Safas gimme link 2 confirm |
Viewing this topic: martin98(m), Bluestarry(m), jummy604(f), ayoleyi(f), afamjb(m), sodyc5050, Bloomingbud(f) and 4 guest(s) abeg comment anything so D9ty7 go update. God will bless u as u do so |
D9ty7:okay make I rally dem na ![]() Labaski seunviju onemansquad kingzpen kingphillip adewealth027 adeh39 tecno4life fatalveli bluestarry hameenat94 (missing in action )LogoDwhiz Walewunmi come comment so D9ty7 go update abeg na beg I dey beg |
Viewing this topic: sodyc5050, tecno4life(m), yemiisaac(m), AmazingAngel, KingzPen(m) and 3 guest(s) Oya drop it (comments) ![]() "ur comment or ur life " |
giftforlife9:abeg na work be dat ![]() I no get d time therefore I no fit vote 4 u and KIDDABLINGZZ wish u good luck anyways, next time tell dem 2 make it just "I VOTE ........" simple I CAN'T VOTE PERIOD!!! |
D9ty7 thanks 4 d update don't mind those dat don't encoiurage u when is d next one dropping dis one short joor ![]() |
Viewing this topic: AmazingAngel, sulaimon99(m), Ogbarmey(f), drizzy4ril, chideeva d9ty7 see d people wey no agree encourage u. Me go break their head ooh where my Heckler and Koch pistol ![]() |
D9ty7:NO!!! I'm not voting ![]() where d 12pm update ![]() |
johnbush:u open d back cover hw u do am |
Viewing this topic: Ukeme8, elMacho(m), sodyc5050, AmazingAngel, rockyeweka(m), mydex93(f), wag008, bmario1, Ogbarmey(f) and 6 guest(s) no no run just go comment u hear ![]() |
D9ty7:thanks sir, but note I'm not voting 4 Kiddablingzz and d other guy again!!! ![]() procedure 2 much ![]() |
I vote KIDDABLINGZZ |
Ole! Ole! See dem here ![]() Viewing this topic: PresidentAde(m), ambivalentstate, sodyc5050, Omoakin5(m), tecno4life(m), okeoghene4real, Nmaudu, phunmydahdah(f), AmazingAngeland 2 guest(s) and none go comment dem wan read but no go encourage writer.Oga D9ty7 continue joor! No mind dis ones ![]() |
Oga D9ty7 no tell I 2 do 10 comments again ooh ![]() all dis ones go read clean mouth na me go come dey beg u 2 update 4 dem again I dey talk guests dey plenty wella ![]() OYA OGA ALL DIS COMMENT DON DO COME UPDATE ![]() |
Viewing this topic: Omoakin5(m), Fadamb(f), d4real890(m), kocvalour(m), tecno4life(m), PresidentAde(m), AmazingAngeland 2 guest(s) I catch una so una wan chop clean mouth abi ![]() as 4 d guests join Nairaland and comment be4 my eye red now ![]() ah ha we go push d writer 2 update una go come chop and run In d name of guests ![]() ![]() As 4 d registered ones make go bring 9mm Taurus I go come meet una ![]() |
stuff46:NO NA BUSY ME BUSY OOH, ANYWAYS D9TY7 HOOPW U DEY COUNT D COMMENT BECAUSE I GO COMPLETE AM 10 SINCE U WANT 10 COMMENTS BE4 U GO UPDATE |
D9ty7 ur story is finally shaping up I now understand where it's going but in d circle without diameter who will win ![]() |
d9ty7 dis story is wonderfull keep it up |
Hey hey!!! Come back no run come comment and encourage oga duro Viewing this topic: stuff46(m), olatunji390(m), AmazingAngel, Chimdim, PresidentAde(m), kocvalour(m) and 4 guest(s) Oga u said 10 comments okies let's go there ![]() |
adeh39:I miss u too baby |
Codedrock:yes I switched on locatin dat's all |
*walks in with red eye* hey where therock5555 * walks yowards writers section and give therock5555 an uppercut and a rock bottom* dat one na just lool wey I look u if u like no update den I go give u warning. Medics come carry dis guy go hospital ooh e dey bleed 4 nose but bring am back make e update first. Therock5555 sorry ehn but u deserve am ![]() Where update before my eye bloody |
Emzypaz:accepted una don contact our queen |
Madgoat at least I no need carlcare address ![]() ![]() |
My fone no gree charge again ooh *ahim ha ahim ha ahim ha owewowolom chai Mogbe mi c GOBE* e go charge be4 I sec e stop. I come Kukuma dey plug and remove till e take almost 30min 4 am 2 add 1% I provoke stone fone 4 ground. When I realise wetin I do *heart attack* as I pick am IT SURVIVED i ran 2 our street and started dancing shoki *glory be 2 God no babe dey dere 2 laff me say I dey dance shoki ontop 21K fone but e no still gree charge until I off am come charge am e work but if I on am e no go charge |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 52 pages)
I've left d thread na 
dis one short joor 
