TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by teewhykot(f): 8:52pm On Jul 28, 2023 |
Hunger loading |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by teewhykot(f): 8:47pm On Jul 28, 2023 |
Make biggie just off light |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teewhykot(f): 1:27am On Sep 13, 2020 |
 handelex: Na that "I feel loike" naim dey pain me pass.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teewhykot(f): 12:44am On Sep 13, 2020 |
 Kaxmytex: Make biggie chain this guy inside the diary room for 3days, hin head go reset.  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teewhykot(f): 12:44am On Aug 23, 2020 |
 toseen7: Na Okro soup cause fight last week, this week na Semo/poundo  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teewhykot(f): 7:33pm On Aug 22, 2020 |
Dah guy low-key likes food  iammee: Bright O go sabi work for amala joint, baba dey always dey kitchen dey turn something on fire. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teewhykot(f): 2:13pm On Aug 22, 2020 |
Oh alright thanks  AwkaFinest: No one knows if they won their wager because biggie is not available.
Praise won the arena game. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teewhykot(f): 2:09pm On Aug 22, 2020 |
Sorry guys did they win their wager ? And who won the Friday night arena game? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teewhykot(f): 1:55pm On Aug 22, 2020 |
God bless you eleshin: But when she was a beneficiary of that same grouping (Vee and Laycon) she didn't complain. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teewhykot(f): 1:49pm On Aug 22, 2020 |
. |
|