Tehmitaryor's Posts
Nairaland Forum › Tehmitaryor's Profile › Tehmitaryor's Posts
I rili 4k up,,na 42 i got,,,,so sad |
promise247: PROMISE ACADEMY.... 2all oou post utme stdnt.... Result is out... Check ur Score.. Don't give up if ur score is low... Pls add me on my yahoo or bbm 4 Guidelines and information 29B443DF promiseonline247@yahoo.com, 07066448449.r u rili sure,because i tried 2 check it but am unable 2 enter my jamb reg num,,am not sure its out jare |
Some1 told me d result z out,,so confused |
Common stop givin us fake info here,,its not yet out,but i heard it wud b out 2moro or sunday |
Wu sabi time d result go dey available? |
2day z very stressful |
adesina dam: Na condition dey make pple chose oou. If no b 4 my low mark 4 jamb, wetin concern me wit oou. I wonder if they even av wireless internet connection 4 free browsing of students in d sch. Well all is wellu 4 no write her p.utme exam nw,,u go sitdown 4 aoz soteh |
Olami99: heard dat ASUU declares that the strike has been called off this mawnin by 10:15 a.m after meeting with the vice president sambo ystddey deceive urself |
Nawa oh,,y dem de delay d 2nd list nw,nd i knw say na because of d wayo dey wan do oh,,uniosun mata don taya me |
OluwaKidda: mayor.....i chose uniosun,as ma 1st nd 2nd choice....scored 52.6 fr pst ume....I.R.P.M....abeg wetin dy apun.....dz na ma last hopedespite choosin uniosun as 1st nd 2nd choice nd wit dis ur score,,u surpose 2 hav been admitted nw,,nawa oh |
mayorall: Just pray. If you gat the mind work to the school official's offices. Let them know you need admission.tank u all,,i myt b lucky |
hero10: yea bro.hero nd yetunsbay,tanks 4 ur concern nd advice |
mayorall: Are you an indigenam not an indigene,i choose uniosun as 2nd choice,sociology nd my score z not 2 low 53% |
If i am not given admission in2 any of d institution i seek admission 2,i don't tink i will go skul niyen,,i will just venture in2 oda tins,,i no fit waste 4yrs seekin admission,,because am not getin younger,,ise ya omo alaseje niyen |
Minister 4 education,rukayah rufai has been sacked nd 8 oda ministers |
hero10: finally i have been offered admission to study sociology... Okuku campus here i comeam comin 2 join u soon in sociology dep in Jesus' name |
Vakinmuyiwa: Are you an MFM member ni? U too package am in a spiritual way.i no b mfm member but e just de pain me ni jare |
Leonard Adeniyi: Yep! Checkd my... It has been chang 4rm 19th to 21th of septmine 4rm 20 to 23rd,,i don't lyk wen exams r being postponed,it meks me get weary |
Wetin de do dem sef,se na by force person de use computer ni,e fit b because of d limited computers dey go use 4 d exam oh,,i no lyk all dis kind tin |
Uniosun wetin my name do u nw,,y u put my name 4 unadmitted bondage,,abeg free my name,,release ham by fire by force,,mek i c ham 4 d next list |
Fatahna,,same here 2,,am also social n management stu,,na 20th b my exam date 2. Best of luck 2 us all |
Is it a must 4 us 2 re-register or can we still use d formal print out? |
Oh Lord my God,let me 2 b admitted oh(so worried) |
I just don't want 2 b despair because i choose uniosun as my 2nd choice nd am not even an indegene,,had i knw i wud hav choose uniosun as my 1st choice,,sad mood |
Toyde,since u r indegene just hav it in mind dat it ranges 4rm 80 upward |
I swear 2 God,d admin list dey fear me bajebaje |
I dey fear d list oh |
Wen will fedpoffa admin list b released |
Nawa 4 oou oh,,i swear 2 God almighty had i knw i wudn't hav choose oou as my 1st choice institution,,dey r delayin d exam so as 2 mek more moni,because dey knw many skuls hav written deirs nd dat many student wu fail oda skuls utme will purchase oou form 2 hav more income since dos wu didn't choose oou can also purchase d form.. 4k u 4 delayin me |
@hero,we shall both b admitted IJN |
@victorlexa,,, 2nd choice,am so worried |
@victorlexa,,i scored 53%,,my course z sociology |
Na condition dey make pple chose oou. If no b 4 my low mark 4 jamb, wetin concern me wit oou. I wonder if they even av wireless internet connection 4 free browsing of students in d sch. Well all is well