Tehmitaryor's Posts
Nairaland Forum › Tehmitaryor's Profile › Tehmitaryor's Posts
I nid a confirmation weda d diploma form z still/nw on sale,,my friend wan obtain d form |
A friend of mine z comin next wik 2 get d form..... I wish u aspirants best of luck,,God wey help me go help una 2 (amen) |
Yaungdee: u see dat patience pays..pls i nid an answer,i don't wanna lose my admisison |
I hav a litu p,,d person wey help me feel my biodata no put my eng lang result nd i get ham 4 waec,,na im no mek me do 1st verification 2day,,pls wat can i do about it? |
I was told 2 cum back 2moro 4 d tax clearance,,,some wey don pay sef dey neva answer dem |
Iam_ditwo: Ago! Here I come...me 2 dey on my way |
I de cum ago 2moro 4 my verification |
Yaungdee: wetin concern account concern sociology, so long u av d following:maths, english(compulsory) den any three of- government, economics, economics, commerce, biology, geography, or even account sef if u av......the only subjects not accepted are science subjects....am niyen,oghene doh,,tanks |
Yaungdee: according to the rumour reaching me..the academic calender for d 2012/2013 session myt be adjusted to to wind up Latest April 2014...which means freshers might resume in d next three months..so for those of u who have issues with ur O'level, whether it is an incomplete result or do not av d core subjects required to study d course granted u.. I strongly advise u start ur verification this january to be on d safer side..what i mean in essence is wen u come for ur verification u would definitely be moved to a dept where ur subjects combination merit..this error wud be noticed in ur first verification and could take a little time to get a dept dat requires d subjects combination u av...because are recorded cases of students receiving lectures in d dept where they lack d required subjects for dat course just because dey didnt start verification on time and dey were not moved on time...when dey are finally moved it myt come during exam time, while d result of such wud be nothing but poor performance in d new dept becos u already spend months studying and preparing for exams in the wrong dept...so i beg u if u knw u lack d core subjects of ur course kindly start ur verification on time so dat such wud be corrected on time....me no get account oh,,na sociology b my course,,hope no p |
I tank God 4 his mercy ova our lifes,,2day z d last day in d yr 2013 |
Any latest news about we freshers?.. Hapi new yr in advance |
Merry xmas 2 u all |
Irewumi O.:so probability dey say dey go merge us 2geda,,,..i go swear 4 oou if dey try ham,,dats not proper nw...sho |
faboben10: Pls, is it possible 4 oou 2 merge freshers wt next yr applicants?i don't tink dey go do ham,mek dey no try ham @all oh,,i pray mek dey no do ham lyk dat oooh |
Irewumy O.:,,i pray mek dem release it sha,i no want mek she teh 4 aoz ni |
Irewumy O.:pls wat r d oda course she can apply 4?.. Am so worried about it |
Pls evri1,,my 6ta did dis yr waec gce,,but her physics result z still outstanding 4 nw,,my ques z if d physics z not eventually released can she study medicine without physics? |
adesina dam: U jst dey hear am nina yestade 9t i hear ham,,God hav mercy |
A senior lecturer in d department of sociology has been killed by suspected cultist,,,,na wa oh |
I heard 4rm an educational site dat oou release irregular list dat dos wu dere namez r not on d 1 nd 2nd sud check weda dere name dey dere,,hw 2ru z dis jare |
saint abiodun: guy nah next year sure pass oh. . .which course re u studyinq?me 2 sef mayb na next yr,,because na moni wey i go use enjoy 4 xmas i de find ryt nw,hope next yr no 2 late sha,,,,,,my course na sociology |
Irewumi O.:no more tori,,she don alredi dey her mama aoz,,i go send her packin lori motion ni..lol |
9ice-y:since u r admitte in d skul site,go nd pay ur acceptance fee,,it will leta be change on jamb site,,all i knw z dat na skul admission b d koko |
saint abiodun: yes o...av done it today#thanks#thumb up for yo!same here 2,,so wen r u goin back 2 submit ham 4 skul,,i mean 4 verification®? |
Pls any1 wey paid d acceptance fee last wik friday nd wey don print d receipt sud pls let me knw oh |
ASUU don call off strike ooooooooh,,,dey go resume work 4th of jan |
Congrat 2 d newly admitted 1s,,success z ours. |
Iam_ditwo: Same thing Here o°˚˚˚º°˚˚°ºhav u nw finally printed it,,saint wat of u? |
Larenzy: @irewunmi.....pls how long would it take to print acceptance fee receipt? coz i've paid mine since on Friday bt couldn't print d receipt.i don de experience d same p 2,,mayb mek i farabale till monday sha |
olajumisbaby: My own advice for u is to see ur result first, cos ur admission is nt going anywhere. Dnt waste 40k cos result cnt be predicted. A word is sufficient for a wise.ab o,,na wetin me 2 de tink b dat,,40k no b moimoi o,, |
tosodus: my advice though,go and pay ur acceptance fee first then u can fill the biodata later after the results might av bin out.God 4bid bad tin oh,,don't get it twisted,,wat if 1 of d subjects he/she needed no b credit wen d result z out,,(40k wasted),..no b say i de tink bad tin oh,abeg,,i just want mek u clarify ham wella ni oh |
mashad: I guess u ar makin use of a verve ATM en nt Visa...i don pay ham,,tanks 4 ur concern jare |
