Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 10:45pm On Jan 24, 2023 |
The 2+ odds rollover I did for 5 days, some people use am win 100k plus by staking the games single in play wen odds don rise go 1.5 and above, I comot from the group because na only one person gree pay tithes |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 10:40pm On Jan 24, 2023 |
NOTORIOUS100: I lose 1K for the rollover, I been say if I can get to day 5 or 7, I will withdraw from my own.
Wetin I go just dey do now, na to target games wey goals go dey, then play 0.5 for about 7 games. you wan start with 1k? |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 10:27pm On Jan 24, 2023 |
wiseone28: Guys let's pee and sleep..
Betting hard..
Goodnight. e be like say na the same network provider we dey use |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 10:26pm On Jan 24, 2023 |
Sparta game Ov 0.5? |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 10:21pm On Jan 24, 2023 |
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:51pm On Jan 24, 2023 |
from now on I go dey stay away from games when 80% of people play, even Ov2.5 Bayern nor wan gree deliver |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:31pm On Jan 24, 2023 |
I believe only today alone kicked out more than 3 participants, my advice is to go for goals, over or under or other options, this straight win or even DC get as e be |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:28pm On Jan 24, 2023 |
Fucklove: First boom of the competition.
I'll stay focused as much as possible in achieving the needed results.
We go again tomorrow  we never doubted your punting skills sir fucklove, roll on |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:20pm On Jan 24, 2023 |
NOTORIOUS100: Bayern go score more than 3 goals, this can't suprise me for sure Bayern go win, no pressure.
Before you achieve a big goal you must pass through trials, unexpected challenges.
Just first day o. bet your balls on it
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:22pm On Jan 24, 2023 |
I just dey surprise how a red card dey turn game upside down, even goal keeper dey behave as if he smoke weed |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 6:54pm On Jan 24, 2023 |
Yemike: Yemike out of the competition.
Foolish Palestine's betrayed me today. we will miss you comrade
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 5:23pm On Jan 24, 2023 |
wiseone28: Still nairaland never work on opera..
This chrome is sipping my battery like yogurt. try am now, na mobile opera I currently dey use so |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 5:22pm On Jan 24, 2023 |
Tekahashi: Day 6
EC58F460 Day 6 lost, inter nor even spare my DC
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 4:45pm On Jan 24, 2023 |
I think say i don miss better opportunity because of seu n, only to scroll pass over 40 pages and not even one person nominated yours truly
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 3:33pm On Jan 24, 2023 |
chisos ...seun locked me out of nl for a full day only to come online now and see all these, na wa ooo, na to buy better phone liedis |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 1:14am On Jan 23, 2023 |
Day 6
EC58F460
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 12:25am On Jan 23, 2023 |
eseka12: D win either half ticket from here is still surviving, remaining only fernabache to win either half to boom.... hope u guys played? all still played straight win |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:23pm On Jan 22, 2023 |
Bergavis: Ehn Juventus,last game on my ticket
14/15--- Juventus Win or draw for all the games wen you dey drop, the only 2 when I nor play na im green |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:14pm On Jan 22, 2023 |
Miracood2: No be lie. U fit dey drop am here daily? Make I start with 1h no p bro |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:13pm On Jan 22, 2023 |
Bergavis: Ehn Juventus,last game on my ticket
14/15--- Juventus Win or draw congrats in advance, e go come |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:11pm On Jan 22, 2023 |
Miracood2: What exactly are u doing? I'm interested.. na rollover bro, 2-3odds but I nor start am with my stake, na today I just begin, the guy I dey drop the games for start with 1k but cash out 16k run |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:06pm On Jan 22, 2023 |
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:46pm On Jan 22, 2023 |
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:31pm On Jan 22, 2023 |
Abba114: the first person that quote me IF olympiacos win will get 5k |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:27pm On Jan 22, 2023 |
cash out nkor? |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:26pm On Jan 22, 2023 |
recieve: Your 3 odds remain one to boom seems so bro |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 7:01pm On Jan 22, 2023 |
with this early 2 goals lead, Charleroi are now defending with their lives |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 6:51pm On Jan 22, 2023 |
wiseone28: Club brugge why chaiiii. even 1x ain't safe |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 6:38pm On Jan 22, 2023 |
I'm worried about Club Brugge match |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 6:14pm On Jan 22, 2023 |
wiseone28: But i didn't play so you sat down, cook 30odds but didn't play? |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 5:58pm On Jan 22, 2023 |
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 5:47pm On Jan 22, 2023 |
GentlePEACE: Djreloaded, you have cross your boundaries by first throwing a jab at me, I challenge you on this platform to a 10 days rollover challenge with 500k on just 1.5 to 2 odds daily bet.
U get enough Milla for account naw, so 500k na moi moi for your side.. if you can't, forever remain SHUT on this platform.
Guys, Pls LIKE & SHARE if you support this challenge who be the idiots wen dey like and share this post na? make una go use una money |