Politics › Re: Ngozi Okonjo-Iweala And Her 4 Children Are Harvard Graduates by Temptee101(m): 10:10pm On Jul 17, 2013 |
Where all these likes dey come from sef  Na wa o |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 2:17pm On Jul 14, 2013 |
Abeg, Mods two pple fit post last?? Cos me don tire 4 dis madness! |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 2:14pm On Jul 14, 2013 |
Nelly Ghenghen: this thread is a joke, been open since 2009 ....and to end by 2050. God is watching Seun! |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 2:13pm On Jul 14, 2013 |
Na all doz 'ist 2 comment' touts cos dis tin. . . |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:18pm On Jul 14, 2013 |
....Op, d Mods and Seun finish my MB dis mornin. I jus buy anoda MB now, dem stil want mak i exhaust am 4 dis same thread again....D God wey i dey serve no go gree. Any spell cast upon me by Seun and his cohorts..die by Fire!!! |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:13pm On Jul 14, 2013 |
So dis thread neva stil close? All hope is not lost then |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:31am On Jul 14, 2013 |
|
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:29am On Jul 14, 2013 |
buchito1: If i no chop dis gift ehn! I go hack nairaland down!!!! My blood deey hot!!! I still get space 4 my freezer. Come mak im cool ur blood small. Accomodation is free |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:27am On Jul 14, 2013 |
PretiEbony: I'm off to bed  Am right behind you sweerry. To hell with Seun and hin prize. |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:24am On Jul 14, 2013 |
Roland17: For your mind ehhh
Na ur battery go die next..
I hereby invoke NEPA Not untill Seun gives me that which legally and rightfully belongs to me! |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:22am On Jul 14, 2013 |
I have gone too far...cant give up now. . .NEVER! |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:20am On Jul 14, 2013 |
|
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:15am On Jul 14, 2013 |
Roland17: One man down  I don go for backyard collect my trophy since.... |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:13am On Jul 14, 2013 |
oche_ejemb: Did one of the mods smoke somethng tho...whats all this rubbish on the front page? Na now u kno say e dey FP? Seun don bewitch u guy |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:09am On Jul 14, 2013 |
I want to seize this medium to thank the Op, d Mods and especially Seun for exhausting my hard earned 15MB on just one thread. May God bless dem all. Am out for good |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:06am On Jul 14, 2013 |
Dis na d worst thread so far...... |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:04am On Jul 14, 2013 |
Time check: 12:05 make i go sleep abeg, imagine! Now now now e don reach 389pages |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:02am On Jul 14, 2013 |
Na now i belive say seun dey use jazz.....tufiakwa! |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 12:01am On Jul 14, 2013 |
Madam! One more alomo...i don win finaly.. |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:59pm On Jul 13, 2013 |
00.00 |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:58pm On Jul 13, 2013 |
If no b me...e no fit b any oda persun |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:57pm On Jul 13, 2013 |
Truly d last.... |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:57pm On Jul 13, 2013 |
Nepa don move light |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:56pm On Jul 13, 2013 |
Dis is a MUST win. |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:55pm On Jul 13, 2013 |
Na me......... |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:54pm On Jul 13, 2013 |
@aniii.... My BP dey high alredy, abeg no aggreviate am |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:51pm On Jul 13, 2013 |
Shugamania: 
i know say u go show. Why hin no go show? Wen awoof don dey involved. |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:49pm On Jul 13, 2013 |
Zenas212: If i hear say i sleep. I dey crase? watchmen dey sleep 4 nyt? |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:45pm On Jul 13, 2013 |
|
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:42pm On Jul 13, 2013 |
PretiEbony: Patiently waiting for everybody to go to bed Then be ready to wait forever. |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:41pm On Jul 13, 2013 |
If i no win dis contest, i swear dis forum no go contain me, seun and d mods. |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by Temptee101(m): 11:33pm On Jul 13, 2013 |
O! 381pages?. Chai! I don die. |