Education › Re: How Do I Avoid Gift Card Rippers? by Thebamsdele: 2:41pm On Dec 02, 2022 |
I use these guys called grip.ng and I have enjoyed seamless payment and transaction without issues with them. |
Science/Technology › Re: Who else Has Heard Of this GiftCard Trading Guys, Grip? by Thebamsdele: 2:43pm On Nov 29, 2022 |
Ok na, make I go use dem trade. |
Science/Technology › Re: Who else Has Heard Of this GiftCard Trading Guys, Grip? by Thebamsdele: 2:42pm On Nov 29, 2022 |
Na one giftcard exchange platform like that and dem dey try o...na dem my big bro dey use and dem dey pay my brother wella. |
Science/Technology › Re: Who else Has Heard Of this GiftCard Trading Guys, Grip? by Thebamsdele: 2:42pm On Nov 29, 2022 |
Which one be Grip...grip as what, wetin dem dey group. |
Science/Technology › Re: Who else Has Heard Of this GiftCard Trading Guys, Grip? by Thebamsdele: 2:41pm On Nov 29, 2022 |
Badboystine: Hey guys!!!
Be like I've been sleeping on a bicycle o hahhhaahah
I just just say make I try this app o to trade my $500 Steam card USA and omo see better rate wey dem give me��� haaa Grip na baba I swear Which one be Grip...grip as what, wetin dem dey group. |