Thetelz's Posts
Nairaland Forum › Thetelz's Profile › Thetelz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 56 pages)
Tim d gurl:Are you tired of reading 'eze goes to school' lol there are plenty books in my house from the 70s o |
Emi garrulous, I could be a taciturn, you.know if you guys get any bsf invite sha, halla me cos my pastor said ui has a very strong one |
I even think say mote na pastor sef, so he get gf lol In my opinion sha, I think its early to introduce each other unless your parents got to know somehow somehow sha cos you guys still have a long time ahead of you and both of you'll meet many opposite sex in university and man no be wood, there'll be a point in time you'l want to cheat(let me put it that way) then your parents would think you're inconsiderate or something. Don't know how strong your emotions sha, so I shouldn't judge yoi, anything can happen though. @avb you fit put small make-up go take passport now, dem go fit consider you for elizabeth |
@tim d gurl, na you be class captain ni. I've gotten invitation for cele,catholic student fellowship ,na baptist I dey wait cos I be baptist and I hope the meeting is in st annes sha lol about lecturer bombarding with work, that's why you have library, another runsing joint lol ![]() |
No o, i'm st annes, that's where the big girls are so I don't have to spend lol Justice, are you straight about the hall allocation ni. I went to submit admission letter too but the guy said I should come back when i'm bringing school fees something o |
Leke, from what I know about naija unis sha, its very hard crossing from one faculty to another talkless of medicine as you know its very competitive |
The thing is, most apps that once required rooting to work now work on non-rootec phones. Like taking screenshots only worked pn rooted phones at a point in time but I use screen capture and works well without rooting. The one I know that still requires rooting is capturing videos of your phone screen. Maybe i'll buy that gaga phone first to test-drive the super one click. Shey if you root, you lose all installed apps abi and has anyone tried upgrading os with kies, it doesn't show gingerbread update for my phone but its available |
Lol no o, leave the physics runsing part for me o,aaabeg ![]() |
@phunmeey you no know say I be ekun ni, I go calm down small before I charge lol of course we won't bombard girls' hostel now. From what I heard from last year freshers sha, they did matriculation after they started classes |
Lool I fit do 3 days o but after that, the beast will be let loose. Thank God say segtiko na mathematician, he go fit calculate algorithm for which girls dey gree for boys lol I go first do survey for ui o before I start to plan tactics for 1st team,sub and reserves lol make God just bless me gimme correct babe that wan get 6.8 with me o,na then I go study die so she no go pass me, |
segtiko:Shuo, you wan turn pastor because of woman ni, you go be like that pastor wey talk say na God direct am put hand for woman pleasure area,hehehe. Na,true sef, we fit use tim d gurl and vapearl do mama isale o, go dey give us info lol |
AVB:50box, na so we cheap? Chai. lol oshee idon find my broses but if exam period knack, no find me o cos una no go find me ![]() @lemia wetin we need bodyguard for, we go carry 9mm for pocket lol. I go use orientation and registration week settle down do my scouting first before I start to distribute lol |
Mote2:Na me dey push tsunami comot o lol me na good boy o, wey thr female hostels sef ![]() |
Captainkool:Shey make we use rope tie your jjc thing throughout ui and na only when you wan piss we go loose am lol |
@segtiko make the time come sharply jo, na agric & env engineering she dey abi ![]() @avb I think say you dey joke about that poster of the year award , dem wan do am true true sha |
Ahhhh see cheating!!!! Let's fight for our no 1 spot o |
Segtiko, you go shack opa eyin now. 24 hrs no shaking lol. See avb, by the time those ibadan girls bombard you for their hostel, na your own leg you go take run comot |
And there're 3.5 female hostels o, idia, elizabeth, st annes and awo. Awo is the best if you like woman lol but its too far from gate |
@tim lool I don't talk too much, do I? @segtiko wey the babe you wan give me now ![]() @hopez how far, how holiday dey naa Me I no mind go idia go doze o,as long as andrewpee and segtiko go follow me lol na why I want zik or indy, na dem bad pass. Just enter bush pass pass small from yfc, you don enter zik be that anytime anyday. As for squatting or stuff like that, I heard its a big offence in ui. And if any of you is on twitter, follow me www.twitter.com/omobatelz and mention me for a follow back. ![]() |
It was in the dlc orientation video for last year on youtube I saw it o |
@humph as for the plaiting of hair, I heard its not allowed in ui @dirtydeuces lol |
@akins 56, are you second choice? |
vapearl:I feel you jo, hostel is the best, I wonder how people used to survive as day students. What's SDC and are you trying to say there's no cultism in ui? I heard that they killed a fresher last year and dumped his body in front of jaja |
Ejike3:Really? Wanna root mine too but i'm scared of bricking my phone. Anyone else using a rooted android? |
Levy |
Lol I talk too much abi. off-campus too s has its own disadvantage as you'll say living in hostel derives you of privacy. you'll need to pay for transport to and fro the uni everyday plus the fact that it'll be way more expensive than staying in hostel. Let's say you have a class for 8am at arts lecture hall and you're in kuti, if you like, wake up 7:59am, you'l still reach class early unlike off-campus that as you're coming, you can get stuck in traffic and you'll be late for class |
Na indy sure pass mehn, hall of the notorious. Its like the only hall you can sneak in and out when the gates are locked. Youvguys that want to stay off campus will be bored more often, ibadan is not like lagos o |
That's thd thing, you guys are new to ibadan. You can stay in hostel for your 1st and 2nd yr or till you're familiar with everywhere cos that ibadan ehn, dem fit steal a whole you go o |
60 to 100k? They're crazy, when its not a private hostel like st annes that's 50k. Make una carry your asses come hostel jo, mama pikins ![]() |
[quote author=yahoo! link=topic=548998.msg9669335#msg9669335 date=1322734255]I'm not a techy person. pls I need it in apk format cos I don't know how to extract it. Don't wanna spoil ma baby. thanks.[/quote]Use winrar to extract it or you can download only apk then use wifi to download the cache but could be slower than using pc |
Stare back |
Who wanna live off campus in ui?? Get ready to love the most boring part of your life lol |
if you guys get any bsf invite sha, halla me cos my pastor said ui has a very strong one