Thetelz's Posts
Nairaland Forum › Thetelz's Profile › Thetelz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 56 pages)
Wildlife and fisheries management?? Damn, you guys in botany should nd rejoicing o. But its not their business if you want to come back next year,so why can't she? |
Sethvins you go dey till 3pm? I wan come back check if that room 5 for admissions office dey open so I fit submit admission letter |
Hehe I just comot ui now now o, I don reach house sef, Ehn its 4 copies of each but make more so you'll have copies for yourself too |
Na to buy another card jare, mumu jamb. I don waste like 5k on top this card so, cos na 3 I don buy now, kmt. Who is in ui abeg,i dey dull. Na kuti cafeteria I dey now |
Did you guys have to buy another card? Cos mine is saying invalid pin or serial number o |
Spank him for not knowing the song to teach |
Goldzilla ![]() |
Over the moon : dr sid ft k-switch |
Stadium janitor |
Mouth na for small boys |
Oshee |
Wondering when his ijapa would arrive [code][/code] |
Ela!! Jamace/emeka 7/a rare gem |
Jam Ace |
Wetin dem write for the letter sef |
I'm sure that what we'll be wishing for very soon is strike, when the workload becomes much |
Have no idea, but every document looks much better in coloured i'll first look to make it in coloured but if I can't, i'll have to resort to black and white |
it is well:A ghanaian blog, just imagine |
As per, why na when I don get chance go school wey dem go strike ehb. Make dem sha call am off before dec 12 abeeeg |
Just heard that ASUU might go on strike, let's pray they don't o |
Eeh who go dey campus now , na like 6pm I leave. You for call me when you finish clearance now |
abbey93:I don inbox you for facebook jo and your number no dey go o. do we all have to start queuing up again to submit admission letter now ni, me wey don dey plan leave ib soon |
Wow that's crazy, it originally runs 1.6, now all the way to 4.0, that's some cool stuff mehn. Guys with it would now be feeling fly ![]() |
Those boys na the dullest I don hear of sha, dem get sense at all? I go like watch that kind drama laugh die. |
Hehehe how he take see say you dey admire opposite sex ehn, you bad oooo. |
Is that the only thing you know how to say? Say more abeg |
I go get hostel,bone. I no even get anything do for ui again, I just dey walk about. Who dey ui now? |
Lol I believe I can get it sha, as long as i'm serious. There are some 1st guys with 7.0 now, Na kuti hall I dey chop now sef, kuti no bad sha, their cafeteria get dstv sef |
Lol ijebu man, how will it understand your accent talkless of oyo man like me Google guys just like food, that's why they've been naming their os food stuffs. From eclair, donut, gingerbread, honeycomb, icecream sandwich. The icecream sandwich own is just the funniest but a very cool os but i'll never ever get an upgrade except I get a new phone next year and by that time sef, they could have REACHED 8.0 cos thet upgrade at a very fast rate |
Lol I no dey get girlfriend until I teach 3rd yr or I don get my 6.8 satisfactorily the bulletin says resumption date is dec 12 for everyone and registration is 19th to 23rd so apparently, 2nd yr guys are to resume 19th. You can just chill for registration to start sha to do x-ray |
Whatsapp is still the best so far. I also have im+ and I love it cos of the push notifications, keeps me online even when i'm offline on skype and facebook 24/7 so when next I.login, I see my chats. I decided to try ChatOn too but deleted it cos I had no one on it, Which tablet do you use if I may ask? |
I just knew my boys wouldn't disappoint ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 56 pages)
