Thetelz's Posts
Nairaland Forum › Thetelz's Profile › Thetelz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 56 pages)
@avb you really need to learn how to talk to people, his post had no reference to you or contained any abuse to us and if you think no one's post here is meaningful, why are you here? @mote I dey jare, hope you don ready pass ready for ui sha,dec 5 no far again o |
@avb I really don't interfere in stuffs like this but your past was more meaningless cos it was so so uncalled for. C'mon he has a, point and even if he doesn't, have you got a problem with thar? |
This ui sef is vexing me, i'm even considering a-levels for next year's may/june sef. They're totally reducing my morale |
The thing wey dey vex me pass about nigerians be say una dey believe anything ehn! The story is telling you its a lie right in the face but you still want to believe. This bullshit cock and bull story was on linda ekeji's blog as at 2008 and happened in clemson university, now they've brought it to lagos smh |
Ghanaians sha, *sigh* they'll never stop hating |
Out as in? Put on the site? |
@ulsherlan I chose lautech as 2nd choice and had 60 for elect/elect |
@shakidor are you serious? |
AVB wetin do you and UCH again |
Ui don vex me now, almost 3 weeks after post ume result now. My brain hurts badly ehn |
Thank God my own parents haven't been disturbing me, they know the situation at home |
@avb so what did he tell you? |
Amen oo, I hope popsikool words no go disappoint again sha. yesterday, e talk between 3 to 12hrs |
12 noon tomorrow, you don talk am again o |
Beshiman cool down o, easy ![]() |
Lool ah ah na so boys no dey smile with this ui? See wahleyz, life and death lol. There are plenty hods now, which one? |
@popsikool can you help check mine? |
Justice and popsikool wetin dey happen now? |
Justice you wey be chelsea fan dey talk? 1 star genk, una no fit beat |
God should just bless my night this night by letting arsenal win and ui releasing this list in my favour. Amen |
I hope no be scope una dey use o, if I no see am tomorrow morning when i wake up, na me una go see for your front door with koboko o |
@andrewpee you think ui is bad? lautech aspirants have not smelt first list and we wrote post ume before ui released first list o, so tell me which is worse between ui and lautech |
didn't notice the poem at first, nice one though. what about the runs candidates that scored below 50? |
'not anytime soon' ke, I think they're giving me a free ticket to hypertension o. Though I got 62, I stil want to see my name there bg before i'll be satisfied |
Latest this week doesn't sound like a good statement to me |
Andrew abeg do, let me wake up to goood news tomorrow |
Beshiman just dey do photoshoot dey go no dey send ui lol I actually dreamt that I got admission again o, I was just hoping to wake up and see the list |
Dem don dey carry me go yaba left cos I don dey crase o, This ui people sef, na so so sleep I just dey sleep like person wey dey hearrbroken |
I go swear for ui o, ahn ahn wetin pop now? This is torture and no more waiting. Sheybi jamb's deadline for giving admission is nov 15, not to release list |
Ahh next year ke, that's not possible. Resumption is dec 5 |
That list must come out tomorrow!!!!! |
@tundezy abi o, that's how the site has been scaring us since o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 56 pages)
