Thetelz's Posts
Nairaland Forum › Thetelz's Profile › Thetelz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 56 pages)
Na wetin I dey think say make I do too o. Which are we to fill first, is it the datacapture site or biodata site? |
daywatcher:Na that woman go come bomb you ![]() |
@hopez dem don tell me say ui dey ask for passport like crazy people o, a friend started with 100 and ended up on 42. I no dey do x-ray o, I do am last year so make dem no kill my cels abeg. And for acceptance form, signatures can be done in ink abi, since you can't write signature in microsoft word. |
Yewoo did I say miss osun was pretty? mistake, Na she worse pass o |
eghost247:They upgraded this year o, look for the pics of other years first ![]() [quote author=Jenifa_ link=topic=801273.msg9536460#msg9536460 date=1321083510]it's not a [i]b[/i]oob contest. haba ![]() but miss imo definitely wins in that dept[/quote]lol but I dey feel miss imo no be small mehn, see something ![]() |
Miss imo and benue (Y), osun too is pretty though. Which mama dem carry put for bayelsa, but she might not be up to 40 sha. Dem impress me this year unlike former years |
@avb just sent you a friend request on facebook and followed you on twitter |
@justice shuoo I no want oo. Though this their registration dey messed up for me, I go still like resume dec 5th o. @kunbee sorry didn't notice o, hope you got admission too. |
Are you also a ui aspirant? |
Oh nairaland rules, never knew that |
Because person no know duncan mighty be say he dey backward? See uncivilization abeg. And the difference between 'i buy car' and 'dem dash me car' is that with the first clause, you can boast of it that its your money. When d banj buy that him ride, everybody know say na him money cos nowhere for this africa and beyond wey dem no sabi d banj. Lagos guys don't even know who duncan mighty is |
@all nov 21st to dec 5th, really bad dates mehn |
Miss odunnu, why the change? |
@josy jay search for your name in another course @avb me too o, heard tedder hall has the best, talking of neat don't go near zik @yuxxy why now? |
@pajames have no idea mehn. @hopez that na the kind hostel I like, no dull moment. |
I heard that for noisy people like me and others on nairaland, zik and indy are prefect for us cos they're noisemakers but bello hall is for thw quiet ones. But you can't choose your own hostel sha. |
@igboboy 'i buy car' and 'dem dash me car' na the same thing? No way rihanna has sold 80 million in 6yts and jay-z in 15 yrd. Not everything on wikipedia is true mehn |
Shey ui don advertise for diploma? |
I don check too o, forget them jare |
@sethvins ah ah you no even wan waste time sef, you don pay the 7500? |
Andrewpee me sef fear when I no see you for chemistry o, I no think of physics. E get one of my guys wey dem carry am from elect/elect go food technology, kai. @todail congrats @avb papa james na una master?lol |
i slept and woke up,from episode to 97 episode 99, nairaland ahn ahn. Congrats everyone. how long did we wait for this list? honestly, i can't remember ![]() |
I don't know why the freakin page is not freakin opening on my phone!!! @robot did you help me check my name or you're just congratulating me to give me hope? |
For ui site? Hope say no be joke |
You fit just do easy style, come lagos practice diving for 3rd mainland bridge lol no kill yourself o. Heehn ridwan, you go expect plenty visitirs tomorrow if e no comot tomorrow o |
Shuooo how many we be for nigeria wey he wan sell 100million. Even 2face,dbanj gan sef don reach half? Jay-z must have sold more o, that guy na father |
@popsikool we no fit come ibadan just to check result naa @avb the nwannadi daniel on twitter is www.twitter.com/nwannadidaniel and his last tweet was 2 months ago, is that you? Will send you a friend request on facebook now |
@kenjade you sure say you fit? The more you try to forget, the more you remember o. @robot93 law again? |
abi kenjade, tomorrow still far well well o. @20naira, na hunger go killt he dog o lol |
@robot93 did you apply to ui this year again? |
Popsikool and kristana just sent you guys' a friend request. |
igbo boy:no seriously, i don't think i have heard any duncan mighty song, i don't even know how his voice sounds like. i'm sure this car was a gift!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 56 pages)
