ThugBoy's Posts
Nairaland Forum › ThugBoy's Profile › ThugBoy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
All is see in him is just offensive mouth and body odour |
Try grow up to understand life. no be everything you go dey comment. Who see you now go they think say you dey enjoy ApC regime hardship kpai you there mentioned Obi Ola9ja23: |
You wey they condemned them so wetin you dey benefit for this ApC regime. May hardship kill you there |
Your husband APC administration has brought darkness to the people. Children born under you guys regime have never seen the light of a better future — it feels like they are forced to sleep through life every day. Because of the hardship people are facing, workers everywhere are complaining and struggling to survive: welders, hairdressers, barbers, dry cleaners, tailors, electricians and many others. Instead of progress, the system has created suffering for ordinary people. That is why many believe your husband APC leadership has become a disaster for the nation 🇳🇬. |
Who get WhatsApp no be african. I wonder why this black mentality. |
There is murder occurring in your nation. Nigeria, the beast, fled to a foreign nation go hide begin dey supports an administration that does nothing to curb insecurity. You all who support APC looters na Ogun go kill off una. |
Mugu who you even help... I wonder why una go dey post the this beasts call wike and Gumi |
Mad people UNA no rise against hardship, curruption and insecurity Ogun kill una wey dey loot Nigeria economy. |
Daily Killings wey dey happened to innocent souls wey Una wey be ApC no fit stop to affect all una when times come political power no be for ever. Nigerians will asked you guys very soon. Old mugu wey dey talk about 2027 meanwhile insecurity, hardship, inflation 2025 APC REGIME 💔 |
DSS na 3 Mega Pixel camera una used take snap the picture abi na wetin |
Other States dey wey road no good una dey used every body money decorate Abuja...blind folks Nigeria Politicians are Hypocrites |
Use this picture as your DP .
|
Meanwhile Kidnapper full bush dey make their money broad Day no single arrest. |
god's himself has spoken |
MEANWHILE bulletproof Jeep dey wan side. While members dey used Keke napel |
ASSOCIATIONS OF PAST CRIMINALS (APC) NEMESIS NO GO EVER FORGIVE UNA 🇳🇬🩸😭 |
Evil Nigerians go visit una some day, Nigeria Politicians dey feel say na Una dey run the country through selfish interests |
APC Tell Tinubu make he monitor the economy! Una Party don brought hardship to meaningful Nigerians. Imagine fuel 850 per litre. Evil regime so far. |
One of Nigeria Fraudster |
Na only the rich Una dey pay condolences visit, what about the poor wey dey die everyday. Well I pity those poor folks wey dey waste their precious time to campaign and vote these thieves in as LeadAss. |
Na Sky him for they bath |
Another noise maker, if Nigerians no watch your content money no go dey! |
ThugBoy: |
The guy wey she born for no fit hired one room, as them dey work reach constill vote for their northern brother to rule Nigeria na uncompleted building them dey end at last Sometimes I go dey wonder those wey pick condemn iron no fit rent just one room for |
Na because you dey benefit from fail APC government! Imagine bag of rice 90k per bag. Hell to all promise and fail Nigeria leaders |
All I see is “NO EXCUSES “ |
Deploy those strange armies to Bornu and Zamfara, and let them prove their ruggedness to robbers and Boko Haram, rather than forming cyborgs for South South. You fools in Military. |
We all know that your Birthday Celebration will take place on March 29. Only VIP APC criminal politicians are invited, together with an off-camera Asorock gang team that is looting billions of dollars from Nigeria's Treasury. 📴 Camera underground celebrations. Last last BBC News Pidgin go con still post am online to inform some foolish supporters of evil government wey no even see money take buy fuel power generator how popular they are as a criminal Politician, meanwhile NTA cameras no clear, not to talk of the program, why because hardship dey, lack of light, poor roads, high cost of living, unemployment. Tribalism, Religion, and Politics una dey spoiled this great 🇳🇬🇳🇬🇳🇬. Nigeria remain Giant of Africa 🌍🌍 |
How many bandits you don wipe from the Northern Region Scumbag |
Na so Lai Mohammed dey talk 8 years pass. Ogun kill una wey dey support bad government |