Tifeade's Posts
Nairaland Forum › Tifeade's Profile › Tifeade's Posts
1 (of 1 pages)
My people, make I yarn una true talk. The 200k+ wey you dey see for my Easywin balance no be joke at all. E get as e start. Earlier this month, na one of my guys first tell me to sign up on Easywin. That very day, I no even get money to deposit play any game. Na so my guy reason me and drop ₦500 for my account. As I deposit am, Easywin double the money immediately. I shock! But as betting be, I later lose the whole thing. At that point I come calm down begin explore wetin still dey available for me on the platform. Na so I jam the Easywin Daily Task & Reward feature. My people, this thing too smooth. Nothing fake, nothing stressful. Just small-small tasks wey you go complete, and Easywin go reward you steady. Before I know wetin dey happen, I don dey gather plenty reasonable funds. Today, e no dey ever pass like two days wey I no get nothing less than 200k chilling for my Easywin balance. And this one na from legit daily tasks and rewards, nothing more. If I know road wey person fit cash out steady and I no share am, that one no pure. Na why I dey drop this message now. If you never try the Easywin Daily Task & Reward, abeg go check am out. And if you don use am already, share your experience make we hear how e take help you. At this point, e clear say everybody suppose dey cash out from Easywin one way or the other. No dull yourself. Easywin no dey play with reward at all.
|
1 (of 1 pages)