Well that your second paragraph fit score 50 but that your entry so I nor know weytin Nigerians go Yarn for that one o.
Abi how you see am ?
Moh247: I pray God let Nigeria gets things right and vote Tinubu with his plan, he might be rebellious or hated but he has a plan
When Africa gets things right, West Africa and Morocco our Allies would enjoy... Our refinery would serve the whole Africa from Lekki thanks to Dangote and Lagos State
timelessaproko: For dis video, Timeless Da Empress talk about the EYE OPENER video wey dey trend for online since this week, about how Oyibo take dey join body together to make sure say Africa dey poor.
As a CONFLICT RESOLUTION Specialist, Timeless Da Empress offer two solutions for the problem wey the West dey give Africa and how Africa go fit take win and take care of AFRICA and Africans with their God given Natural Resources.
The only two things wey Africa need do to SHARPALY, in order to break off from the chains of the Western people format, of Modern Day Slavery be:
1. UNITY- Africa need unite to dey do business with dem selves, make we see how Chain shut down from Western world to build dem self, today nau, China wey the West dey underate that year, dem do gum body with China as dem see say dem get something to gain. So AFRICA must unite and
2. Africa must STOP TO GIVE ANYTHING TO THE WEST, Make AFRICA use their raw materials, their Natural Resources to beta Africa, becos for truth! AFRICA suppose don stop to they carry their God given resources to the West wey hate us and no fit survive without Africa after the Indepence and join body together as AFRICANS to Build AFRICA and I Mean Our Culture, Our Way of Life, Industralization and many things in Africanise method, Becos God give every Nation their way, so e wrong for Africa to forget everything about who dem be to come dey follow another nation way. #AFRICA #ARISE
Play the video make you see the yeye wey the West dey use AFRICA do; Na dem go call us monkey and dem know say na we dey make them rich becos dem no get any better natural resources for anywhere, but na them dey flex our NATURAL RESOURCES and na we dey SUFFER!.
E don clear now say nor be by mistake make our Leaders dey act like devil to dey make only dem self rich but na the western world dey control dem, na e make our countries for Africa nor get head. For example, our educational and employment system for Nigeria, dem don dabaru everything as the West plan na.
Na God go help Nigeria and Africa becos these Blooď suckers and Pharoah no go leave Africa like that sam, Sam.
For dis video, Timeless Da Empress talk about the EYE OPENER video wey dey trend for online since this week, about how Oyibo take dey join body together to make sure say Africa dey poor.
As a CONFLICT RESOLUTION Specialist, Timeless Da Empress offer two solutions for the problem wey the West dey give Africa and how Africa go fit take win and take care of AFRICA and Africans with their God given Natural Resources.
The only two things wey Africa need do to SHARPALY, in order to break off from the chains of the Western people format, of Modern Day Slavery be:
1. UNITY- Africa need unite to dey do business with dem selves, make we see how Chain shut down from Western world to build dem self, today nau, China wey the West dey underate that year, dem do gum body with China as dem see say dem get something to gain. So AFRICA must unite and
2. Africa must STOP TO GIVE ANYTHING TO THE WEST, Make AFRICA use their raw materials, their Natural Resources to beta Africa, becos for truth! AFRICA suppose don stop to they carry their God given resources to the West wey hate us and no fit survive without Africa after the Indepence and join body together as AFRICANS to Build AFRICA and I Mean Our Culture, Our Way of Life, Industralization and many things in Africanise method, Becos God give every Nation their way, so e wrong for Africa to forget everything about who dem be to come dey follow another nation way. #AFRICA #ARISE
Play the video make you see the yeye wey the West dey use AFRICA do; Na dem go call us monkey and dem know say na we dey make them rich becos dem no get any better natural resources for anywhere, but na them dey flex our NATURAL RESOURCES and na we dey SUFFER!.
E don clear now say nor be by mistake make our Leaders dey act like devil to dey make only dem self rich but na the western world dey control dem, na e make our countries for Africa nor get head. For example, our educational and employment system for Nigeria, dem don dabaru everything as the West plan na.
In my opinion is not really necessary, what if you know him and he don't care about you.
When just push to know but if he careless don't just kill yourself...most people are selfish here on planet � earth.
Buhari4sale: Bro, try to reach out to your mom's friends. Interrogate them and use your wisdom to get what you want. Try to ask your mom some questions too.. At this point, don't expect your mom to show you where your father come from.. Just look for a way to find out who your father is.
Go to people within your family and family friends... Explain how you feel to some of them, im sure one of them will be reasonable enough to give you a clue.
You are a man, So deal with your mom as if you are in your father's shoe
Lol Wizkid Bawo! author=jimmyolasun post=118117999]And why is the OP yet to become a celebrity despite you having the ways and knowledge to make people one...