TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:40pm On Sep 19, 2022 |
Barbecue man don enter Chichi Brain |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:40pm On Sep 19, 2022 |
Barbecue man with story story |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:38pm On Sep 19, 2022 |
I observed hms dat has face Eviction b4 no too send,just like: Sheggz, Hermes, Bryan
Na those ones wey nvr feel the heat,dey talk like say their life depends on it,just like Groovy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Wetin Sheggz dey do  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz my guy!!!!
No long talk |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy only dishing imoran |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:33pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy tell her o |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:32pm On Sep 19, 2022 |
Wetin Chizzy and Rachel wn talk  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:16pm On Sep 19, 2022 |
Allnacruise: Lord Lamba is definitely leaving Any eviction storm dat will take out Sheggz Odekunle won't escape it either  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:13pm On Sep 19, 2022 |
MasterSteps: Chichi to Phyna: People who I think are strong
- You number one - Bryann number two - Groovy number three - Chizzy - Rachel
Chi Chi's head is in the game With this rubbish list and u said her head dey game?  At least e good like dat if she believed dis rubbish from Phyna |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:11pm On Sep 19, 2022 |
Last last, Biggie go comot Phyna from the list of hms wey ChiChi fit save  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:10pm On Sep 19, 2022 |
ThierryJay: Why do you want Phyna up for eviction? Its a waste of nomination na. Who are you trying to send out of the house? Phyna need to be up So that her fans won't be able to help some weakling into finale |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:06pm On Sep 19, 2022 |
ThierryJay: Our best hope to minimize this disaster is for Chichi to pick Phyna and a rider. Phyna was always going to enter top 5 anyway. So wwe know that only a slot is lost. And that is the problem. Her fans vote this week can change alot of dynamic, which I don't want. I really hope Chichi will snub her,the chance is slim though |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:02pm On Sep 19, 2022 |
UnknownQueen: I understand, but I want her to pick him so my dearest Adekunle can stand a chance, imagine if she picks Phyna and Groovy, Adekunle's chance will be extremely low...... Extremely high you mean |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:01pm On Sep 19, 2022 |
majamajic: She has right to pick only one person and send him home Your papa home bah?
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:58pm On Sep 19, 2022 |
ChiChi will be picking 2 or 1 ? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:54pm On Sep 19, 2022 |
Biggie didn't specify the number of Hms that will be picked by Chichi right? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:53pm On Sep 19, 2022 |
Naso Groovy go enter finale |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:52pm On Sep 19, 2022 |
This is nonsense Buh anyway, Bandwagon in the mud  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:51pm On Sep 19, 2022 |
Omo
See grace!!!!!!!! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:50pm On Sep 19, 2022 |
E choke
New twist |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:50pm On Sep 19, 2022 |
Biggie abeg
No Veto Power
Put everyone up
Shikena |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:47pm On Sep 19, 2022 |
I really need Phyna and Bryan to be up,if not,the vote from there fans go help one particular weakling to finale again.
God forbid!!!!!! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:45pm On Sep 19, 2022 |
Aguwanyi: I pray she calls Phyna... So that her fans fit come rescue Odekunle again bah? E nor go work |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:43pm On Sep 19, 2022 |
Biggie abeg put everyone up o
We no want any gang up vote
E good as Chichi won sef |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:41pm On Sep 19, 2022 |
This week go hot  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:36pm On Sep 19, 2022 |
Chichi 4 balls
Ewoooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:35pm On Sep 19, 2022 |
Odekunle fit win dis o |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:34pm On Sep 19, 2022 |
Ewoooo
ChiChi |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:33pm On Sep 19, 2022 |
fitzmayowa: Hermes has 2 balls already same with Daniella, Hermes balls just fell off.... All is out |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:33pm On Sep 19, 2022 |
Biggie is crazy, which kind game be dis  Last last nobody go geh any ball
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 6:27pm On Sep 19, 2022 |
God of Sheggz see us tru o
|