Tk4all's Posts
Nairaland Forum › Tk4all's Profile › Tk4all's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 176 pages)
MiracleLAWRENCE:Ok let's open badspirit or loyrane or patweren or youngsum etc chapter. BTW quest trial is back, go and try your luck guy. If you dey serious indicate |
I get 5monikers on nairaland and been de think say I be OG, not knowing person get more dan 20, no be juju be dat? |
MiracleLAWRENCE:Mr miracood2 u don become one fine nfbi liedis. Na curse abi wetin sef? Rainmoredays won pfp, come win huge amount with im moojy moniker, but man continue to open different moniker for begging. E be many things |
E be many things for this thread walahi! So only rainmoredays is baliqeez addme and moojy? And na only tk4all una Sabi mention and cap nonsense. Everibori na alt for this thread |
Micah70:Na so madness dey start liedis, every Tom is now tk4all. |
Samueltemi337:Na so madness de start, you go follow me tire for nairaland but I care less. Now go back to your begging or rest |
Una go mention tire. I'm not giving any nonsense attention. For your info,my group will come up soon and I have readily available players to patronize me. Badbelle people |
@femsmile Pls I dm you on Twitter, check it out boss |
Micah70:Wtf is this? Add me to your new group if e sure for you? Or just tell me the WhatsApp group make I join asap. Dem no de telli person. So person the use mankros dey disguise as me for una group abi? |
Business mode of daily 10odds activated. No distractions abeg. Una go mention and explain tire |
Wandament! So una link a mankross moniker to me, e be many things. I no de reply mentions again, I go talk when it matters not now. If I get your details, don't try to get any giveaway or you go collect. |
Samueltemi337:Basitard don become timb adviser. E pain you say I come back. Start booming 1odd first before u put mouth for my matter. Me and you no be mate for betting and it will remain so till I leave this place. You drop more than 10tickets without a single win for group and expect to get something from organisers as if na your papa get group. U go wail tire |
Make una no vex for me. I go still prevail on de saint to organize sometin huge. Come and prove your worth or be kicked out as usual. Make I stop to the reply uselesss mentions, but keep in mind say if you do me gud, God na Im go bless you. If u do me bad with your alternate monikers, I will be lurking around to hit back at you someday. For that timb matter, I took all the responsibilities and we are talking presently in good terms (why I like rich men, Dem no de take things too far) and I believe it will end in praise. |
Samueltemi337:U go explain tire, you are vicky |
Samueltemi337:Come arrest me na. Even you was in one of my group which was sponsored desaint. How many odds you boom with all your uselesss picks? But u wan chop giveaway. Tswar fetee |
drmikeadams:Let him deny it, miracood and Micah70 did not boom 1odd for that group. Some active punters were there to confirm my submission |
DDota:John Paul Alagwu, between cheating and scamming, which one is stronger? We all know say your problem with me arise when timbs refuse to give money to share. At least I no dey tabbaz scammers list. Rest |
ogbuefi677:Twale boss. I no come get your digits again. I will mention you on a dead thread on Friday,WhatsApp is giving me issues now, can't log in. Hope you gud? Hailings |
Micah70:Na you be the muumu for here. I boom 100oods 2times in that group and the giveaway was massive. E pain you say you no shishi ho body. Basitard |
ogbuefi677:It skip my brain sah, which business? I dey Sha |
Micah70:Basitard, where did I no you? Mankross keep you there. Punters wey no fit boom 1odd but wanted join group for crumbs. |
PinkNature:You this basitard no want hear word abi? Miracood2 I beg you codedly for Facebook to do the needful but you decide to be unfortunate. All my time for this place, na help I always help you. Just because I refuse to add you for group that Time, I don become your enemy, but let's be honest, of all the group's I added you, did you ever boom 1odds? The only thing you Sabi na crumbs and disturbing people. I openly ask you now to go and remove the rubbish you did with my tyga100 moniker on sir timbs thread or e go hunt later. Only you get Miracood2 Miracood Patweren Lawrencegift Loyrane Badspirit Youngsum Oxide22 Easiboy Segaloo (I will update this list later) All this monikers na for begging not minding to keep even one clean, small time now u go de beg for alternate. I pity you give you the Tyga moniker but just look at what you did, you even have the guts to insult tk4all with tk4all moniker, no be juju be dat? Basitard |
VickyELEFAN:Don't be a cowarrd, log in with your samueltemi akant and quote me. |
femsmile:The boss of bosses, hailings baba! I fit hit you up on Friday if you are good and willing to show me green light, your boy don become outcast for this thread |
Icuib4cu:Thanks bruv, I f up for sure but those capping dust are no saint. No be union o, it was a group that I created to support each other and share games. |
Micah70:How will you know now? |
Micah70:so these basitards went and create another group after i close down my group base on wat was happenning. una no see anytin, wat scatter us dat time go still scatter una. Na person papa be dis o, keep disgracing yourself, na because i refuse to add you dat time na im you go create group to disgrace yourself abi? weldone |
Why thread come dry on tuesday night liedis? Dubious people kee you there |
Thazard:I cant believe stephen did wetin i just read. E be many tinsssssssssssssss I no talk to him since dat rime |
akwesenana:Respect sah |
Thazard:I Don modify my post, read it again |

You Okay…