Tnerro1's Posts
Nairaland Forum › Tnerro1's Profile › Tnerro1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 441 pages)
Hope they kick soludo out of government house, make them even dash the APC man, we don’t give a fk anymore |
Chai, I no go fit do politics ooo, I go don kee plenty people |
After two years, just starting to take the bull by the horns, ok oooo we are waiting for results, make the meeting show working not Cho Cho Cho |
So why wouldn’t the next person pick up arms |
muyico:Uncle leave that tin, if you commit offence, own am with your full chest, dem no dey kill person for their office. Dem hold me for near games village for Abuja say I do one way, I say see taxi dey follow the same road una no catch am, dem say taxi na craze people dem no dey catch them, that word craze me, I abuse the guy reach him grandfather for village, him say he go charge me for assault say make we go office, by then they don take my drivers license hold for body. To cut the long story short, we reach office , I explain to the oga say ur boys say dem no dey catch taxi wey do one way say na only private car. I tell am say I get evidence and witness so we go meet for court. Las las I give oga 10k , dem still arrange personal to follow me go collect my license back. I tell the idiot say I don settle oga for office but na hunger go kill am for this road if him continue to dey behave like fool cause shi shi him no go see, I enter my car and drive off. |
If Ned chop your food without first hiring people to taste it first, na then I go know say na mumu man him be And some evening newspapers dey advise her to leave so they can come and try their luck, fear women |
Na if INEC receive any of their corespondents , na that time I go know say the NEW INEC chairman dem don buy the man be that 14 of 18 members have written to INEC and INEC accepted their letter, if 4 out of 18 write and INEC accepts, then josh who is a lawyer and should know better don be underground APC member be that |
This na the real money na water, no be those fake ones dem |
Dividends of democracy, African style |
People should be governed as they please, there is sharia law in Saudi but you don’t see terrorism there, you do terrorism, dem remove your head , not to hold peace meeting with you to pamper you. Deal with terrorism |
So Nigeria as the “ gaint of Africa” no even dey G20 , what a disgraced country |
DSS don do wayo screening again, if dem see this write and present to balabu, there is no way him for appoint this man as INEC chairman 😂 |
The same BBC that was just caught mis editing Trump speech, I surprise say Trump never sue them for 100 billion pounds |
Why una no do am for south east, Abi is there security problem there😂 |
helinues:
|
Kemetian:Who mentioned Arabs or blacks in the context you are saying, he said Africans, I said some of the people called Africans don’t consider themselves as Africans, if you dey leave that your small hut and travel to other countries, you for get small sense |
helinues:Forget, black man no dey unite in anything, you never hear say the Egyptian and their neighbors no Dey see themselves as Africans. |
Yoruba people fall my hand sha, I tot no one can be worse than bubu, dem shock me |
placeofallure:Babe, don’t let your boyfriend deceive you oo, he will collect BJ from the girl down the street if you travel, if na lie, oya travel for one week. Na only when him don put a ring on it you go fit trust am ooooo |
fabolouz1:Let me ask , if you are a married man, will you do your house help if you find her wearing a sexy wrapper |
When you spare your enemy, he will come back for you one day, that day has come You think if wike was chairman of PDP, you will still be in PDP? Damagun, drink cold furu and think about it |
EFCC and ICpc have left the group chat |
They should revoke the visas of all government officials and freeze all their assets, this should be the first step . Military action is too premature at this stage, hit the politicians were it hurts, their ability to go to America anyhow with their families and their wealth. |
If only that guy that he was trying to steal his sit on that airplane had punched him, he will not have been here today to spill rubbish |
You are producing locally and you are still importing, no be juju be that, the balance sheet don they advise them small small |
stuffs2002:Na wa for you, somebody die, you dey argue which English kill am ba☹️ |
iwaeda:Ne lie, we no gree, in fact I dey go buy Vaseline so😂😂😂 |
Nothing Musa no go see for gate |
Diamond098454:I am but not a serious one, which guy will pass up on a BJ from a random sexy girl 😂 |
If she can do that, she can do anything. Trust me bro😋 I don meet girl for club wey say she dey serious relationship that she just came to have fun since her boyfriend wasn’t chanced, yet she still go suck and swallow my cum for inside car for 20k. You can blame it on the alcohol |
Big red flag, na this type dey kee their man based on just suspicion and no evidence |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 441 pages)