Tnerro1's Posts
Nairaland Forum › Tnerro1's Profile › Tnerro1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 441 pages)
I like the small pin one, but the truth is that it doesn’t fit all women |
I hate ironing, na dry cleaner I dey now self to collect my clothes |
Make dem sell salah for big money to a Saudi club sharp sharp, his time don dey draw to a close |
Which state is he from? |
We are tired of this news, it is just an avenue to spend the south south oil money in the north. |
We have criminals without uniforms and criminals with uniforms, I Dey try to avoid both |
Nigeria has happened to him |
success1smyn:As long as the judiciary is corrupted, it does not make any difference |
When women avoid a rich man, know that there is something wrong underneath, better check he is not gay or a narcissist |
True, PDP never believed the would be kicked out of power, they would have made good electoral laws to make elections manipulation hard. Hope APC will also learn |
I no read wetin she write for up there, I just jump am pass |
Chai, see better investment, I no mind borrow 100mila to invest in this golden opportunity |
No be small tins we dey see for this tinubu government ooo I enter one taxi today, the Hausa man wan use complain about the government finish me with complaints, the tin wey pain me pass be say as him dey talk dey complain, the guy wan use spit wey dey commot from him mouth nearly finish me |
My RIP don finish for Nigeria mata |
Sure say she no discover say your friend na g.a.y, I don hear this kin story before |
See as men dey rub person wife just to pretend say dem wan restrain am 😂😂 |
Jesus igwe!!!!!!!!!!!! E don dey happen ooooo |
Abeg manu , I no like una ooo but today try make me proud, I don wear una shirt self My arsenal my arsenal, we are going somewhere |
E get one for my office wey dey dress like that, if I enter lift with am, I dey feel very unsafe, like my mind go dey say wat if she carry weapon under there |
Wike get good in laws oooo, dem just dey dash him children properties anyhow for America 😂😂😂 |
Since they have started to pardon people that kee policemen, these ones might also get pardons as well |
Atiku or Goodluck is the best option, since Tinubu has completely captured the south, the opposition need a very strong showing in the north, the southern part of Nigeria are lukewarm to voting, small rain fall or sun too hot or gun shots in the air, dem no go leave their house especially this suffering regime, but you see northerners, no mata wetin happen on Election Day, dem must vote. As for now, only the northerners can send this government out of power |
Better let this mata rest before dem start to dey drag that your brother through the mud. Who don go don go, leave mourning for those wey love am |
This is where I suspect all the subsidy money saved is going to |
Don’t know her, which film she dey act self |
Toke has left the group chat |
Pootle:The way she pose for that chair reminds me of one x tape |
All these are not need and na waste of funds oga, simple and cost effective solution is to pass a law that anyone involved in election fraud and violence will be treated as treason against the nation and serve life in prison without any option of pardon. By the time you use one or two people as an example, everyone head go correct Simple and saves money for buying drones or BVAS machines |
Omololupromise:And someone that killed more than 5 policemen, this is unbelievable, vote this man out, he doesn’t know what he is doing, one day someone will present a sales agreement selling Nigeria and the man will approve without knowing what he is approving |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 441 pages)