Tnerro1's Posts
Nairaland Forum › Tnerro1's Profile › Tnerro1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 441 pages)
Shawarmagirl:Na one week holiday dem go observe as a testimony to those wey survive him anti masses policies |
😒😂😂😂😂😂😁😁😁😂Ortom don drink stale kunu, don dey see double, soon him go dance enter express |
Remember those days people dey sleep for ATM, when people dey buy their own money, people dey beg people make dem just see their own money cash when dem put for bank, na because of that time people no dey gree go deposit money for bank again, remember ba? Na him tenure all these things happen |
SalamRushdie:No go government office tomorrow oo or na gateman go scam you😂😂 |
Well sha, we no dey mourn am, na relaxation and enjoyment we go use tomorrow do. Big big tins on my mind tomorrow 😋 |
No public holiday tomorrow? Na that one concern me pass To all the leaders wey Dey amass wealth at the expense of the masses with useless policies, Abeg make una check if them go bury am with his wealth… this is what you all will taste |
They should do wike style, stay in PDP and work for ADC, the aim should be that PDP will not have a candidate in 2027 |
Softmirror:Why, because they are not 100% focused on prosperity like other “ Christians “ ? |
There was one I entered, the smell of the car was following me for some days after |
Chai, it is well, the time I dey drive that kin car, I put peddal lock , put gear lock put tracker and I go still make sure say I pack where my eye fit dey see am, that car fit give person BP☹️☹️ |
Good one, the next people dem go deny visa na Nepa staff, the judge go call them man’s inhumanity to man |
God don really Hear am for una hand, now sister amaka wey Dey sleep for church go dey wonder which kin wahala be this 😁 |
It seems Benue girls are now endangered species in FCT |
So APC youths na only 20 for osun state😂 A b c d e f g h I (I don complete the characters needed) |
So obj was right, Truely not all elders can sit down and see the future |
Every body just dey write 1 for their cap these days, we no fit no the one wey no get sense unless dem open mouth |
😂😂😂😂😂😂 I think say him no dey fear before, how dare he not say so in simple English before Abi him wan go suspension also |
Chai, dem don cast Ghana 21 more characters needed |
😂😁😁😂😁😁😂😁😁😂 If una no understand Wike, una go dislike am. Someone like Wike is an important part of every group, he is need ed in the group to achieve certain objectives. As long as he is under control, he is no problem, in fact he will be of good service to you. But don’t ever let him out of your control. |
I don’t understand how you can have a mobile line that will not work for days, if not for the fact that the line is linked to BVN/ NIN, I would have thrown it away. Are they saying no one in that customer protection board or Agency is using 9mobile? The government is calling for investors and the people that are supposed to monitor the said investors are busy collecting salaries without carry out their core functions of monitoring to ensure strict compliance and customer satisfaction. What is going on with 9mobile? |
The signs don dey show, if anything should happen to Buhari, then the CPC part of APC is gone for good and ADC will be the beneficiary |
Haba, something that APC counted as one of their biggest achievement , na him you dey talk say e no go ever work? This man must be an Ipob 😂😂😂😂😂 |
Ghen Ghen, e don dey clear for their eyes say 2027 no go easy |
Score card of this man Political office holders brought to book= nil Corrupt oil and gas sectors stakeholders = nil Currupt banking executives = nil Yahoo boys brought to book= over 5,000 Gold medal for always talking |
Wow, there are more enemies hiding in APC than previously reported. APC is going down |
I wish tinubu was invited so Trump can whisper to him , I get ur real file oooo😂😂 |
The collation should pick Goodluck Jonathan and Atiku as VP, the election don finish be that |
I can see two developers are among, the India government no allow them develop India finish |
Well the governor say na una Dey do una self, so sort it out or make I call heardmen for una?? |
600 years in jail for all women that engage in such |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 441 pages)