|
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 10:08pm On Aug 14, 2008 |
papa sef dey suffer. na me go disown this papa.
@sisqology i wan turn moderator 4 kobra |
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 9:49pm On Aug 14, 2008 |
sisqo write noise makers na talk2medo: My pikins! Wetin You na won chop?  daddy i want chicken  |
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 9:37pm On Aug 14, 2008 |
samuelk: vexd sorry, pele, ndo make i vex wit u  ibkaye: @poster u no be the only one  wetin we go chop now. u get cold amala  sisqology: Why? you again Z (ZED) |
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 9:19pm On Aug 14, 2008 |
toluxa1: Please help me bury this thread under the dustbin - not recycle bin o, so it wont be recycled you no go mind your biz tolu you don chop today  |
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 9:14pm On Aug 14, 2008 |
brine baba: wot kind of error msg,gimme sum screen shots . . . ' SORRY I CANT GIVE SCREEN SHOTS. 'M USING A MAC AND IT DOESNT HAVE PRINT SCREEN ERROR MESSAGE IS U.EXE HAS ENCOUNTERED A PROBLEM AND NEEDS TO CLOSE. WE ARE SORRY FOR THE INCONVENIENCES TELL MICROSOFT BOUT THIS PROBLEM BLAH BLAH BLAH, ANY IDEA OF A SOLUTION
|
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 8:47pm On Aug 14, 2008 |
brine baba: Tobaina,u still need ultra lectures,or u've made it wrk with your pc . ?? the thing dey give me problem brine. the program go just close with an error message wetin make i do oga brine |
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 11:40pm On Aug 13, 2008 |
talk2medo: wetin You want Chop?  anything for me |
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 11:37pm On Aug 13, 2008 |
talk2medo: wetin You want Chop?  thing for me |
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 11:25pm On Aug 13, 2008 |
anyway. 'm still hungry |
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 11:09pm On Aug 13, 2008 |
talk2medo: I don't think You are jobless, na the free thing dey shack You. Abeg show me the way o! Me too self won browse free o!  how you kan dey browse. na celtel i dey use |
Phones › Re: Zain's Celtel Voice Mail Number by tobaina(op): 11:04pm On Aug 13, 2008 |
|
Phones › Re: Free: by tobaina(op): 11:00pm On Aug 13, 2008 |
|
Phones › Free: by tobaina(op): 9:52pm On Aug 13, 2008 |
i am hungry oooo!!!!  no mind me, na idleness make me open this thread |
Phones › Re: Zain's Celtel Voice Mail Number by tobaina(op): 9:48pm On Aug 13, 2008 |
sisqology: call 112 YOU AGAIN!!! THANKS ANYWAY |
Phones › Zain's Celtel Voice Mail Number by tobaina(op): 9:34pm On Aug 13, 2008 |
pls to what number do i divert my calls to if i want to divert all calls to voice mail using celtel / zain line. |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 12:49am On Aug 13, 2008 |
brine baba: Kool . . . *jusk like d present weather* . . . lol pls resend. i no see am still |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 12:29am On Aug 13, 2008 |
brine baba: Tobaina,check your inbox! i never see am o
|
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 12:26am On Aug 13, 2008 |
engrhamid: Babalowo de! I wil help u if only u can abide by d rules. Without this,you're on your own. Go bring 3 Cows,3 hen,3 palm oil,3 bag of rice,3 mtn card,3 glo card n 3 celtel card. After then,mail me or mesenja me. you be thief |
Technology Market › Computer Accessory Shop by tobaina(op): 12:22am On Aug 13, 2008 |
to start a large scale computer accessory shop, where will i get the goods cheap and how much will i need a capital. pls give your general advice. |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 11:43pm On Aug 12, 2008 |
talk2medo: watelse? can I help u? HELP WIT CELTEL DOWNLOAD IF YOU CAN samuelk: tobaina,i'l reply your YIM later,am getn this parsing errror msg now ok |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 11:30pm On Aug 12, 2008 |
talk2medo: @ tobi  tshweee!!! think say na better post |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 11:25pm On Aug 12, 2008 |
samuelk: tobaina,il join u nw/sisqo,please am nt in d mood 2nite im waitingtalk2medo: u guys make me laugh!  wats funny! you laugh too much!!!sisqology: Samuel, learn from me guy how far! |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 11:14pm On Aug 12, 2008 |
wats the option. samuel u no dey yim! i don dey hail u since |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 10:51pm On Aug 12, 2008 |
sisqology: Back i dey wait for u jo post ur explanations |
Phones › Re: Where Can I Sell My Vw Golf In Nigeria by tobaina: 10:24pm On Aug 12, 2008 |
sisqology: See kettle(tobiana) calling the pot black(dotmund) you know well |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 10:11pm On Aug 12, 2008 |
toluxa1: Guy Me (Ifa priest) has to go home now. i have been in the cafe for more than 4 hourse now with out paying a kobo. I fugured out a what to break this cyberklock timer. This is not phnoe matter to make you na no disturn me o. ok? My house is about 20KM from where i am now so Ifa will continue tomorrow by God's grace.
Good night everybody! you too like story. just dey go home l8r |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 10:00pm On Aug 12, 2008 |
toluxa1: @sisqo. Let Ifa handle this matter.
@Poster. Ifa says sisqo is correct. aw do i use mtn na plsssss!!! |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 9:56pm On Aug 12, 2008 |
sisqology: Awuff de run belle, download with mtn you don forget say ahuf keeps 9jerians alive. aw i go take use mtn download na stil beg mode i dey oo! |
Phones › Re: Pls Help With This Problem by tobaina(op): 9:51pm On Aug 12, 2008 |
babalawo na wa o!!! u suppose get jazz know which setting i use. 0.k, i'm using mms celtel setting. waats ifa saying now. have a solution ooooo!!!! |
Phones › Re: Where Can I Sell My Vw Golf In Nigeria by tobaina: 9:42pm On Aug 12, 2008 |
 oooh!!! wat a thread!!!  [b][/b] |
Phones › Pls Help With This Problem by tobaina(op): 9:25pm On Aug 12, 2008 |
abeg my guy s pls help!!! i do browse wiv celtel or zain sim connected to my lappy buh cant download more than 200kb. pls i need a solution. na beg i dey beg ooooh!!!! |