Tochi360's Posts
Nairaland Forum › Tochi360's Profile › Tochi360's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 78 pages)
Abdul05:Only in Nigeria you will use your hand and vote for people with drug case, school scam case, education fraud, bullion van fraud and yet begin dey call God for help 😁😁.Them born Nija born mumulity and suffer .
|
Abeg make them shut up,after them collect plenty money sort drug case from some Bobo chicagos hand ![]() Make una do anything wey una like na una sabi oo. |
dangotesmummy: ok so why you come dey die in sefia emotional brutality since the money no join you na😁😁 better face your bad govt instead to dey cry like frustrated fellow ontop tithe wey nor join you,abi na tithe tight your sense make you nor hustle make money use am anyhow wey you like😁 .Hold something before the sefia emotional brutality reach your chest bcus We dey gather more money to give more tithe oo😁😁😁😁. Make people matter nor kill you oo😁😁 ![]()
|
seunmsg: Did You just say the rest of you reasonable Nigerians??😁😁😁 In real life, finding an APC supporter is like searching for diamond 😁😁 na only online senseless jobless Apc shameless headless mob of Zombie happy slaves just pack unaself,the ones we know as Apc supporters in real life are agberos,thugs and jobless under bridge urchins .Hausas,Yorubas,Igbos and every Tribe in Nigeria already agreed that Tpain is the greatest threat to the survival of legit hustling Nigerians and sending him back to the hell he crawled out from is the only sensible thing to do. Only online senseless jobless Apc headless mob of Zombie happy slaves like Tpain,it's not a big deal,after all you hoplesly zombied for Failure bubu 😁😁😁. That Hyneck trick won't work this time around,the North who made him are already set out to bring down his wings and make him remember that minus bubu and the North all he had is dead rubbish worse opposition party Acn .The man is a deadly weapon of mass economic annihilation .
|
Hahahaha but what about zombies and terrorist like Yerimo etc? ![]() The most foolish person you can engage is an APC supporter this hopless, helpless irreparable Zombies zombied hoplesly for buhari,only to come back and say buhari performed poorly just to Zombie hoplesly for Tpain the greatest disaster to befall Nigeria 7x worse than buhari 😁😁. If You be Apc supporter just know se you go Zombie to the grave,no hope for you😁😁.
|
AdolfHitlerxXx: No you desperately need him to be from the East bcus you are as good as dead if you dont cry, wail and sorrow Igbo aaahh all your days on earth till you go die enter grave 😁 . |
Franklyspeakin:So e nor dey possible for you to make this your point without this your boring tribal rants? Watin you come take better pass those shameless tribalistic Apc happy slaves set awon Burob, Softmirror, Yerimo, Helinues, Throwback,Madridguy,omenka etc? Watin you dey even gain from all this your dry boring tribal rants,abi you nor dey ever wonder how you dey sound if you dey do this boring dry rubbish? Shun senseless tribal bigotry.
|
dangotesmummy:Loll na you dey in sefia emotional brutality ![]() We go continue to dey pay tithe,make e pain you well well leave tithe payers alone nor be them tight your sense make you nor fit work na 😁😁😁. |
CodeTemplarr:It depends on how well you do in managing recourses. It could actually be life changing for some. Give any of my diligent boy 550k watch him pick up his bag and leave shop to open his own even if na shade .It depends on how the person take program him own financial situation and how him intend to make hail while the sun rise. Give some people 5m and watch how useless that money will become. You dont learn Money discipline,You develop it. |
dangotesmummy: 😁😁 Oboy go find work jareh, Church nor be d reason for your frustration na ![]() After you carry hand vote for calamity,you go come dey expect make God help you 😁 face Tpain na im dey scatter everywhere with ebi mkpa wa .We go continue to give Tithe make e pain una well well .I Love God,all I have is given to me by My God, after all e nor get any amount wey I fit pay for this Life wey Him give me, serving Him with all my substances and might and essence is why I was created in the first place. Continue to dey face people matter wey nor join you , anybody don come ya House come cry give you se them manipulate am ni ![]() Nigerians suppose to be the World Wide Stage of Stupid People Person go vote bad govt finish come dey expect miracle from God se you neva hear se after God na government? ![]() |
Truthseeker10:If God is a Spirit, then You are a spirit,you were created in His Image. Are You a born again? |
nedu666:The purpose of God in your life is to take You back to the original before the fall. The salvation of your soul is all you need as a being,God has put in you the creation Power,use it,it's in your head. You're a spirit,you are only given that house to Journey here on Earth,You will submit it back to the grave and make your Journey into eternal life. This is where JESUS comes in. Prosperity teachers don too shit for Church they are the ones who have been projecting falsehood. |
yarimo:Zombie continue to do oshofree Pr for Obi,you can't imagine life without Zombing hoplesly right?😁😁 ![]() Obi met Anambra in like 16th position of the most educated States ranking in Nigeria and left it at first.
|
Softmirror: hahahaha this Zombie can't even hide the sefia pain with emojis 😁😁.It's already 12m votes for ADC,Tpain will begin to collect beating from Iragbiji Osun,our omoluabis there will teach you zombies how to reject a complete total FAILURE again 😁
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 78 pages)

.