Tochi360's Posts
Nairaland Forum › Tochi360's Profile › Tochi360's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 78 pages)
Hahaha Edun dey talk to their headless mob of Apc zombie happy slaves ![]() Himself dey aware se normal normal, Pro Apcism =SENSELESSNESS and ZOMBISM ![]()
|
Michael547:Whose Idea is that?? Hell No. Just rest, the people wey dey pay the Thithe no complain give You EOD. |
UltraSolid:Shut up shameless tribalist .On the streets of Nija all and sundry from all Tribes agrees that T-pain is a Clueless FAILURE. Na only online Apc headless mob of zombie happy slaves say No ![]() |
UltraSolid:Hahaha hahaha hahaha hahaha the real deal wey daft, clueless and worse pass bubu wey dey carry Nepa bill as academic qualification upandan ![]() All this Apc zombie happy slaves sef ehn ![]()
|
DesChyko:Amala na him nickname. Make una try dey read small before una comment na. |
ebukal67x:Would you be saying the same thing if He was zombing for T-pain?? Everybody must not be an headless mob of Apc zombie happy slaves say fa ![]() |
Make T-pain Apc zombie happy slaves come entertain Us small with their zombism ![]() |
Sweeetheart:Oga nobody dey force anybody to pay any Thithe, You guys should stop all this talks it has become stale and boring. We dey pay the Thithe, We like am like dat, abi anybody don come complain give You se them put gun for him head or force am to pay Thithe?? Make una channel this energy on the people wey dey make life tight for the Country. House dey burn them leave am dey pursue rat upandan. |
hoeminique:How is she a scammer? Did anyone came to tell you that she forced them pay Thithe?? The people wey dey pay the Thithe don ever come complain give You before?? She should sue him. |
They are just rapping.Reform or no Reform carry T-pain go SWITZERLAND give am HEAVENLY reform, Him go still fail wotowotoporiousity ![]() Na only to snatch and run wit it Baba sabi do well ![]()
|
blacknp:Shut up, Tochi3 be pro Ipob, I no dey do that ipob nonsense ![]() Nothing sha change the reality se minus ipob wey dey help you do boring tribal rants you for don drink otapiapia die throwaway teytey bcus you no get life outside this boring tribal bullcrap wey them dey follow you do here ![]() |
Benwallt:Loll You dey confuse me with your fellow shameless ipob tribalist .I be anti ipob, I no dey follow people wey no dey gree use their sense just like your headless mob of Apc zombie happy slaves ![]() There's no way you can claim not to have mental health problems with the way you constantly cry, wail and sorrow Igbo yoooo, Igbo aaaghhh on every thread ![]() Shameless tribalist ![]() |
Bar1941:It is a total sign of mental illness to even dare to believe someone like Tinubu and his evil Apc disaster can go into the ballots with the intention of free and fair election, under Hyneck wey be hustle ground for the highest bidder. We are talking about same Apc wey clear All LGA for Imo State oo ![]() |
Salewa97:The authority of the President over the LAW?? You zombie happy slaves can never be redeemed from this zombism ![]()
|
Sharpsharp00123:Benwallt if you like do your rubbish senseless tribal rants from now till eternity bcus na the only thing wey your Oluda destined you to do till you go die enter grave Reality remains that the Country's Security under this massive Failure of a govt tribalistic zombie happy slave like you stand with is a total mess on all fronts and region but nonetheless SE still remains the most Peaceful Region in the Country. Your boring tribal rants and wailing no fit change am.
|
He did wonderfully. Igbo bu Odogwu 24/7. |
Flangelo12:Shut up and stop derailing the thread with your boring nonsense tribal wailing and cries, you are too dry Benwallt, how many monikas you dey use do tribal boring bullcrap sef it is obvious this is what your Oluda destined you to do here on earth even till your dying bed ![]() Se remains the most peaceful region in the Country faced with a total mess and insecurity in all nooks and cranny. Bigoted hate-filled animals don have sense ![]() |
Verydarkman make Your point without the Yahooboys advocacy. |
Benwallt:Shut up, you are the one that is dying of pain bcus I am telling you the Truth ![]() Useless shameless people like you hate the truth e dey pain you reach your hateful bigoted soul. Just look at how foolish shameless you dedicate all your energy on doing nonsense ![]() You ho soon comot clothe run enter market dey cry dey shout Igbo yoooo, SE eeeehh, e no go tey like I said if the pain wey my Truth dey inflit on your soul too much for your foolish bigoted hateful head, just drink otapiapia ![]() |
Benwallt:It's a lie there's nothing like job the job I gat going on is selling Electronic, automobile parts, a little sumsum on foodstuffs,place order, I go cover for 35% of the logistics. You shameless mentally unstable manace of a being,shouting and wailing senseless tribal bullcrap seems to be the only purpose of your existing. ![]() I dey like as I dey hit your head with truth make e pain you well well, if you like no hold something before the pain go reach your chest region, You die throwaway for nothing after all you shameless tribalist are nothing but a nonentity to mother earth, them suppose dey pack una dey throway for sambisa forest ![]() Shameless tribalist.
|
Anither563:Tells us more rubbish you deceive yourselves with in your zombie happy slave whatapp group ![]() Take T-pain and his hellfire Apc to Switzerland, give him 24 years he will still be a monumental failure ![]()
|
ukaface:Yes most of the times they are donations by NGOs. My younger sis in Finland recently got some and sent it to a cousin to distribute to motherless and orphanage homes. I sure se them go colombi some sell to market women. |
MumsCarbonCopy:Apc headless mob of zombie happy slaves like Richtaiwo, Helinues, Throwback etc say No ![]() Their lives start and ends in zombing all day on nairaland. Them no get work talk less of business, them no get need to buy fuel,diesel, electricity,etc to run logistics for business. Most of them still dey chop mummy thank You so ofcus them no dey go market na ![]() Them don sign till death do them part with zombie ooo zombism ![]()
|
PulaPower:Na lie. He came and channeled them into greatness. Imagine Lp getting 12 States, winning Lagos, Calabar, Abuja, Edo, etc, this States are Households for educated Nigerians from different tribes and religion. Lp comot from observer to contender. Btw almost every Nigerian on the streets agree that T-pain and his hellfire Apc are the greatest curse to befall the Country, na only T-pain zombies and happy slaves no gree ![]() |
alizma:Loll You wan comot Apc for Power? Apc wey clear all LGA for Imo State? APC don show PDP the true definition of RIGGING. Them come show Nigeria the true definition of SHEGE ![]() |
Judolisco:Loll are We talking about same structureless Lp here ![]() All this zombie happy slave sef ehn, minus the new Lp movement wey dey majorly championed by Obidients , make We see the number of votes wey Lp been dey get. Una no dey even try to prove people wrong about the FACT se pro Apcism = SENSELESSNESS and ZOMBISM ![]()
|
agulion:Guy You are very shameless oo ![]() You are the first person to do this una senseless boring tribal nonsense on this thread, now you go invite shameless tribalistic hate-filled soul like Richtaiwo for here bcus na the only thing wey dey keep am alive be dis nonsense. 1 kobo shame you no just get fa ![]() |
Very fantastically corrupt people ![]() |
Richtaiwo:Shut up you senseless tribalistic hate-filled walking dead thing so You are saying Hausas, Edos, Calabars, etc love this fullscale bulaba FAILURE ![]() Stop deceiving yourself, truth is your life is plainly meaningless without looking and begging your fellow ipob tribalist to do your senseless boring tribal wailing and rants,the day nairaland puts a check on you shameless worthless tribalistic hate-filled animals causing a nuisance here,you will surely die bcus your life is meaningless without doing boring senseless tribal bullcrap you know I am saying the truth ![]() Senseless animal so you expect me to start doing Mumu tribal rants with you, you dey craze I don't do that nonsense, I am calling you out directly. I know there are human beings and eran oko in every Tribe, You be the worthless tribally bigoted eran oko for your tribe ![]() Shun senseless tribal rants you suck as hell at it ![]()
|
AntiChristian:Na lie na lie, life has no meaning and essence to your soul without wailing and sorrowing Igbo eeeehh, Igbo yooo you sef know deep down se minus those efulefu tribalist ipob wey dey help you do senseless tribal rants you for don drink otapiapia die throwaway tey tey bcus your existence no fit get meaning with doing your dry boring tribal bullcrap ![]() No dey deceive yourself joor ![]() Shun senseless tribal rants you suck as hell at it ![]()
|
AntiChristian:Hahaha senseless talk, you guys can't really know how daft you sound when you do your senseless boring tribal rants ![]() You no even sabi do the tribal gbasgbos sef, you are too dry and boring ![]() Shun senseless tribal rants you suck as hell at it. Zombie happy slave ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 78 pages)

