Tochi360's Posts
Nairaland Forum › Tochi360's Profile › Tochi360's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 78 pages)
post=131490461:Hahahaha how this news take help the average hungry man for Nija😁. Anyone who stands with APC is the real enemy of Nigeria bcus APC is the greatest curse and calamity to befall this Country, it will never be well with them and their supporters. Patriotism is never zombism.
|
TlNUBU:Guy just se your own Rip no need to do una mumu dry boring tribal gbasgbos for this sensitive thread. Watin you dey gain from doing yeye tribal hate with all this APC headless mob of uneducated happy slaves? |
CrushObituaries:Hahahaha see the frustrated happy slave what would make you be crying and wailing Obi in sorrow and pain on this thread if not extreme frustration😁😁. Obi is not the source of your problems, frustration and hardship, face the failure personified called tinubu na him wan use ebi finish your destiny😁😁😁😁. |
yarimo:Hahahaha tinubu no get any business with working for Country wey him no believe in😁. Apc Zombies and happy slaves just dey waste their time dey mumu themselves😁
|
CrushObituaries:Hahahaha them dey tell you se tinubu na full scale FAILURE you dey shout dey cry Obi upandan, se na Obi se make tinubu be total failure😁😁😁.
|
Slytiger:Hahahaha hahahaha see why We se you APC niggas are the real headless mob of uneducated happy slaves😁😁😁. Election, election,election election election is all your enslaved mind is all about, after the election what next,he becomes the greatest disgrace,calamity and failure this Country has ever seen😁😁😁 All this happy slaves sef enh.
|
CrushObituaries:Wailings of an happy slave😁😁. If You like cry and wail Obi from now till eternity in REAL LIFE Hausa,Yoruba,Igbo already know that tinubu is a total waste,a full scale failure so you are already quite late to the party😁😁😁. Continue to be crying and wailing Obi while in REAL LIFE market women are planning to beat the failure personified called tinubu to stupor for being such a FAILURE😁 All this happy slaves sef enh😁
|
Blame blame blame blame, complain complain complain complain complain blame blame blame this is all Nigerians should just expect from tinubu's govt through all the remaining 7yrs He has left. |
agulion:So na every thread You go just dey look for those senseless deadheaded APC happy slaves wey go help you do una mumu dry boring tribal hate? is this nonsense your destiny? Watin dey sweet una for this mumu boring tribal bullcrap sef😕 |
Dead govt. |
immortalcrown:Any Biafra connected to that fat buffoon Simon Epkerima and his host of ipob thieves, thugs,cultist,criminals, kidnappers,drug and gun runners,murderers will never be accepted in Igboland it is DOA. No sensible Igbo man who has something meaningful doing wit his life would fancy a mad man like Epka and his scam ipob. Let him take You and your ipob niggas to sambisa forest, Igboland no get room for una and una Taliban like Biafra. |
Chikel20000:Bubu is 7x smarter,saner and intelligent than the failure personified called tinubu. This is what We have obtainable in REAL LIFE aside all this una nairaland ririri. |
DevilsEqual:Hahahaha rantings of an happy slave😁😁. Hausa,Igbo,Yoruba for REAL LIFE gree se tinubu na full scale Failure, happy slave wey dey die of same tinubulation hunger say NO😁
|
helinues:The essence of politics is to make or mar the affairs of the Country,you boastfully stand with a structure that has been nothing but a curse upon the Country and you still see or feel yourself as patriotic ![]() Truly illiteracy na disease😁.
|
Na wa. Tinubu has suddenly made bubu a genius. If you try cast bubu for Northerners side them go tell you se make you go sit down bcus tinubu worse pass bubu by 7* ![]() How can a supposed first class accountant be worse than bubu wey dey carry NEPA bill as certificate ![]()
|
tuoyoojo:Na only the Apc headless mob of uneducated happy slaves dey believe this dead govt. |
Useless man. |
Ikaeniyan0:In a reasonable clime the failure personified called tinubu would have resigned already. He is making an almost irreparable mess. |
Chia,you can hardly walk from here to a stone throw without seeing someone asking you for money to eat Let everyone rest with the protest already. The failure personified called tinubu never told you He had any intention of working for Nigeria, he only said na my turn.
|
Sonyboom:Shut up, shameless man na im you be. When I see an animal doing senseless tribal hate here I don't care about where you are from I will call you out bcus that nonsense dey irritate me. At this age and dispensation,you and your co tribalist from whatever tribe own destiny na to do senseless dry boring tribal hate slurs,una be maximum nuisance to mother earth, them suppose dey kill una throwaway or make them dey use una do lab rat for the benefit of humanity. |
Shikena:😁😁 but on a serious note,se you fit survive if nairaland no gree you do tribal hate for just wan day? Bcus e dey obvious se na to do senseless dry boring tribal hate jabs be your essence of living😁😁. |
Shikena:Hahahaha hahahaha werey😁 you for se Amen na make You take your hand carry curse put for your head😁😁😁. Na lie na lie,Your life no fit get meaning if you no see your co ipob tribalist wey go help you do tribal gbasgbos😁😁. Make shame dey catch una small na,at this age and dispensation your own destiny and passion for this life na to do senseless dry boring tribal gbasgbos, you and your co tribalist from whatever tribe na full scale nonentity to mother earth,them suppose dey kill una throwaway or make them dey use una do lab rat for the benefit of humanity😁
|
Shikena:Hahahaha hahahaha werey😁 you for se Amen na make You take your hand carry curse put for your head😁😁😁. Na lie na lie,Your life no fit get meaning if you no see your co ipob tribalist wey go help you do tribal gbasgbos😁😁. Make shame dey catch una small na,at this age and dispensation your own destiny and passion for this life na to do senseless dry boring tribal gbasgbos, you and your co tribalist from whatever tribe na full scale nonentity to mother earth,them suppose dey kill una throwaway or make them dey use una do lab rat for the benefit of humanity😁
|
Shikena:😁😁😁 Hahahaha the shameless tribally bigoted hatefilled happy slave wish se everybody na like am wey dey destined to do senseless tribal hate till you go die enter your grave😁😁😁😁. E no go better for anybody wey dey do tribal bigotry for this forum. Ameeennn. Oya se your own Ameennn😁😁. Shun tribal hate.
|
Warrior99:So you go still do una mumu dry, boring tribal bullcrap for this thread😁 doing dis senseless tribal gbasgbos is definitely the reason why your Oluda created You,doing senseless tribal hate is definitely your destiny😁😁 |
Shikena:Hahahaha shameless tribalistic hatefilled happy slave😁😁 others are destined to be something meaningful in life your own destiny na to do tribal gbasgbos all the days of your life till you go die enter grave😁😁 your eleda no try for you at all just carry wan kyn mumu destiny give You😁😁😁😁. Shun senseless tribal bigotry.
|
Rahkman:Hope You are not doing this your rubbish, dry boring tribal gbasgbos claiming to be Igbo😕. I no know watin una dey gain to dey follow all this APC tribalistic hatefilled happy slaves Favor914,shikina,helinus dey do nonsense rubbish tribal bullcrap. |
Shikena:😁😁😁 This talk coming from a known tribally bigoted hatefilled soul like you that is destined to do senseless dry boring tribal gbasgbos with your co ipob tribalist will only be taken seriously by an extremely FOOLISH person😁 Shun senseless tribal bigotry.
|
EmeeNaka:OK what of MNK? He was ipob leader in UK for years would UK host an Iswap leader in their Country?? We don't have one terrorist in Igboland,Yes some brainwashed aggressive secessionist but not one terrorist, you fit go dey look for terrorist for your own Tribe sha. |
EmeeNaka:I doubt You are Igbo in the first place. Forget about the scam ipob are what they are saying not true?? If Ipob is terrorist why then should Finland be keeping that fat buffoon Simon Epkerima in their Country? Can Finland have a leader of Iswap or boko haram live in their Country? |
Igbo Amaka,Igbo bu ndi Chukwu Olisa goziri agozi. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 78 pages)


