That one na lie you no play ur cards well, and as she talk , he no even fine self ...lol RETIREDMUMU: [b]chai see babe, her back heavy load her front big orange na so i get huge crush on this babe, she is a girl every niggqq eyeing
i had being trying to woo this babe but she's is being hard to get, perhaps because she is ajebo and am a full time ajepako guy
she comes and visit her friends around my place of work.
whenever she passes there i just stop her, trying to still wooing her, all she always says na 'i have boyfriend'.
so had being threatening her with this my proposal, so one faithful day she just call me say i should visit her, i was like wetin i hear sef, i was very excited like this babe finally agreed 
so next day i go see one my hausa mohla wey dey sell accessories, na so i buy one chain, and one cheap handband, then i proceeds to one ipob goan buy one okrika jeans and one kind t shirt, abeg boy go fine nao 
na so i entered bus, from bodija to oluyole
i called the babe on phone and she finally lead me to their house, behold na so i see her hugging one guy
me:hello but ur house too far oo
babe: (still hugging the guy) and so shebi nq u wan date a fine girl nao, so pls sit on that chair am coming
they trekked reach out of my sight
na so i angrily grab one chair wey dey their front house, i was frustrated and angered by what i just heard, i waited for 30 minutes, suddenly i began hearing laughter.
na the babe and her friend laughing now, i think the guy don go now.
babe: (laughing) that him, he wan date a fine girl na there he go wait till him dey go
friend : (laughing hard) why nao that too bad nao, just pity am nao
babe: i had already told him i have a boyfriend
friend: he no even fine sef
qnd that how they kept gossiping my whole drama,i just wish make ground swallow me in that moment i just left dat day, frustrated, flabbergasted, angered, dehydrated, starved n stuttered!! 
moral:when a girl keep telling u i have a bf, just keep off!![/b] |