Jokes Etc › Re: JOKES ETC by tosinadeda: 1:50am On Nov 28, 2008 |
dem no eeven sabi, wey una suppose sing along that song won an oscar dem say grammy too small |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:49am On Nov 28, 2008 |
u mean u? |
Jokes Etc › Re: The Picnic by tosinadeda: 1:48am On Nov 28, 2008 |
u dey look for suntin wey u dey see korokoro ni? |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:46am On Nov 28, 2008 |
i for say  |
Jokes Etc › Re: Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:46am On Nov 28, 2008 |
[quote author=by.dot link=topic=201194.msg3150336#msg3150336 date=1227833071]itunmo naa ni yen[/quote]eehen |
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by tosinadeda: 1:45am On Nov 28, 2008 |
[quote author=by.dot link=topic=186986.msg3150335#msg3150335 date=1227833058]No tell me say she bite u o[/quote]amebo wetin concern u |
Jokes Etc › Re: Cross Examination On The Witness Stand. . . by tosinadeda: 1:44am On Nov 28, 2008 |
sholabanke: Do your worst realy, wait i dey come if dem born u well come meet me here tomoro by this ime |
Jokes Etc › Re: The Picnic by tosinadeda: 1:42am On Nov 28, 2008 |
sima: are u serious?  y u dey shine eye like touchlite |
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by tosinadeda: 1:41am On Nov 28, 2008 |
sima oya o  |
Jokes Etc › Re: Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:40am On Nov 28, 2008 |
[quote author=by.dot link=topic=201194.msg3150298#msg3150298 date=1227832742]e se, e don do it was created in an error way[/quote]itumo  |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:39am On Nov 28, 2008 |
dyabman: na u talk so u wan deny again ni |
Jokes Etc › Re: JOKES ETC by tosinadeda: 1:38am On Nov 28, 2008 |
dyabman: check # 2 post , bebeto!  wen nigeria beat brazil wen nigeria beat brazil o bebeto was jumbing wen nigeria beat brazil |
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by tosinadeda: 1:35am On Nov 28, 2008 |
sholabanke: just anyhow trying and enjoy it both you goes first |
Jokes Etc › Re: Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:33am On Nov 28, 2008 |
[quote author=by.dot link=topic=201194.msg3150235#msg3150235 date=1227832132]e kpele o[/quote]oniranu tie ni e  |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:32am On Nov 28, 2008 |
dyabman: well , i wont deny , they still need my service because i still need to treat and lecture some stubborn student wey get carry over last session no papas the stuvs jare na serious madman dey teach mad man  |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:31am On Nov 28, 2008 |
[quote author=by.dot link=topic=198643.msg3150238#msg3150238 date=1227832159]chaii[/quote]another scholar dan show o  |
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by tosinadeda: 1:29am On Nov 28, 2008 |
sima: my tongue na golden. . so i suppose show am to everybody  oya, lets continue buiness. . shoot ya mouth sounds like it gonna be a razz kiss  |
Jokes Etc › Re: Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:27am On Nov 28, 2008 |
ooooh sima we get third  |
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by tosinadeda: 1:26am On Nov 28, 2008 |
sholabanke: abeg take am easy with each other so that it will go on smoothly tnk u jare i no know y na tongue she dey stick out |
Jokes Etc › Re: Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:25am On Nov 28, 2008 |
i talk am , every bodies is juss madding togethers |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:24am On Nov 28, 2008 |
dyabman: me teach ke ! wetin wan because am u be schorlar now, dem come retain u for there  |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:21am On Nov 28, 2008 |
|
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by tosinadeda: 1:19am On Nov 28, 2008 |
am not wanting again abi na by forcing  |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:17am On Nov 28, 2008 |
sima: dyab. . but na u dey teach us d course nw u mean u abi  na y u pass now me sef dey wonder |
Jokes Etc › Re: JOKES ETC by tosinadeda: 1:16am On Nov 28, 2008 |
sholabanke: woman when it comes to money matter u better fear as in really really  |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:14am On Nov 28, 2008 |
sima: yea. . i submited mine yesterday n' got an A+  wetin u score?  me dan drop the course o  ure on ur own |
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by tosinadeda: 1:13am On Nov 28, 2008 |
see this one o!!! emi gan o gbadun dey ne o  oya na play i dey play o  |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:11am On Nov 28, 2008 |
una dan submit una assignment  MAD301 na compulsory course o  |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:10am On Nov 28, 2008 |
hey hello course mate  |
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by tosinadeda: 1:09am On Nov 28, 2008 |
eeeeeeeeerm eeeeeeeeeerm but shy is cashing me now  oya kiss me pls now  |
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:08am On Nov 28, 2008 |
y was everybodies madnesses at the same times  |
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by tosinadeda: 1:05am On Nov 28, 2008 |
sima: ose jare shola. .  wut can fa all this kisses now? lubbish |