Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,001 members, 7,863,601 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 09:18 PM

Infact, I Don Vex - Nairaland / General (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Infact, I Don Vex (4940 Views)

People Of Nairaland Abeg No Vex..guess Which State In 9ja Can This Occur?(pix) / I Dey Vex Ooo, I Need Una Help! / The One Guaranteed Gender Grossout(wetin dey vex you for another person) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 1:48am On Nov 28, 2008
*tosin, i now realize u need help
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:49am On Nov 28, 2008
u mean u?
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 4:00am On Nov 28, 2008
why u dey twist thins like this , You be Twister? You need help , its simple
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 6:44am On Nov 28, 2008
dyabmahn is my twister cool
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 2:16am On Nov 29, 2008
i cant be ur twister , cos i'm gonna twist u all thru the night!
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 3:08am On Nov 29, 2008
ehmm. . . how much can an unexperienced newbie know undecided
i'm a professional twister u know. . cool
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 3:28am On Nov 29, 2008
its also nice when u twist well, then i dont need to twist u then
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 3:32am On Nov 29, 2008
u're a turkey. . why u leave mi with nothing to say nw angry
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 3:39am On Nov 29, 2008
if im a turkey i wouldnt have been here today becos OBAMA AND HIS FELLOWS WOULD KILLED ME SINCE ON THURSDAY!
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 3:49am On Nov 29, 2008
come n' scrub my ass n' call it a day jor. . angry tongue
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 3:57am On Nov 29, 2008
no run ooooooooooo , i dey here for u kampe!
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 3:58am On Nov 29, 2008
u go do am. . cheesy
**shoots ass out**
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 4:06am On Nov 29, 2008
oh bebe! c'mmon , take ur ass up alittle bit , oh thats it . ** pam! pam! pam!**
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 6:21am On Nov 29, 2008
i say make u scrub am. . which one be d banging nw ehn angry
Re: Infact, I Don Vex by CrazyMan(m): 8:11am On Nov 29, 2008
Hmm
Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 8:57am On Nov 29, 2008
*sima, yansh dey pain u ni grin
Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 8:58am On Nov 29, 2008
*sima, yansh dey pain u ni grin
Re: Infact, I Don Vex by Opslag(m): 10:22am On Nov 29, 2008
Hmm,Sima!!!*walks outta thread*
Re: Infact, I Don Vex by Opslag(m): 10:23am On Nov 29, 2008
Hmm,Sima!!!*walks outta thread*
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 10:50am On Nov 29, 2008
all hail sima the queen of blablabla,
if i tell u say i nor like the way u dey light up this forum with your blablabla syndrome, na set up wink
Re: Infact, I Don Vex by sylve11: 11:00am On Nov 29, 2008
so sima is na d queen of bla bla bla, t thought it was gabryl.
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 11:07am On Nov 29, 2008
sima don overthrow gabrryls government, infact, the babe hot like fire wink
Re: Infact, I Don Vex by sylve11: 11:43am On Nov 29, 2008
i beg tell am make she cool down o!
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 11:49am On Nov 29, 2008
dem dey tell shit make e nor smell grin
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 1:21am On Nov 30, 2008
i dont get , how is she the queen of bla bla bla?
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:28am On Nov 30, 2008
Opslag:

Hmm,Sima!!!*walks out of thread*
embarassed embarassed cry sad
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:29am On Nov 30, 2008
@everybody. .
i wonder who dat sima is. . i need to talk to her angry
d gurl don lose am . . lipsrsealed angry
just in case, i didnt say anything oO na studio talk am
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 1:40am On Nov 30, 2008
na ur mouth i know say SIMA na girl ooooo , u don see her before ni? abi . . . .
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:42am On Nov 30, 2008
so sima na boy??. . i no know before oO
wow. . i thought she be gurl sha. . tongue
so how u take know say she bi boy??. . u don do am before?
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 1:50am On Nov 30, 2008
becos as i see am , the person dey do like say he/she no know her SEX STATUS
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:54am On Nov 30, 2008
ehn ehn. . dat is strange oO
maybe he/she be hermaphrodite shocked tongue no be mi talk am oO
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 2:00am On Nov 30, 2008
ehn , the person fit b that too

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

The Tallest Woman In Nigeria [photo] / Who Do You Love Most In Nairaland? / 20 Funny Pictures Students Of ABU, Zaria Can Relate To

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.