Tosinep's Posts
Nairaland Forum › Tosinep's Profile › Tosinep's Posts
1 (of 1 pages)
Y na... Dis is too much |
says who? oyinbo no dey dash people money like dat. no motivational speech him go receive. lol |
U say wetin |
Dis npower is serious oo..any help wili be appreciated..I entered d site npower.gov.ng and I could not find a place to create account. I only saw apply..so I did n fill d form n it gave me id nuber after I had submitted..so I tot dat was all.. but now im hearing it one has to create an acc when there is no probision 4 dat on their useless site. |
Abeg I no understand this one again ooo. Hw come spanish club na five 4 champions league. Barca, madrid, sevila,atletico n valencia.abi na only me dey see dis. Anyways wit d latest form wey I dey bayern, dinamo n olympiakos don die!!!!arsenal 4 life. |
1 (of 1 pages)