TrippleTte's Posts
Nairaland Forum › TrippleTte's Profile › TrippleTte's Posts
Olaide1295: pls check 4 mepls wat re u checkin?jst follown d gist nw! |
Pacaveli: just 44kkkk so pls wats d course dey gav u? |
@odunhana wat u ve bin hamaring on iz tru bt u suppose undastand dis ppl!!person lik me nw I choosed dem as 1st choice!@ 1st I tot my compo ws low 4 my course bt on dis thread I saw ppl wit 47 same course dt were given admission altoh anada course bt my compo na 52 nd I dey wait 4 supplimentry list!!!I sha knw say wich eva wey oooo jamb pst jamb funaab or any oda instition cannot avat my destiny!!! |
m.dee:uni c calabar,uni naSsarawa,AAUA,FUTYOLA |
Ade22 victoria: dude since u said 56 nd above was admitted for acctin for d 2 batches i guess 52 nd above wud be admitted for d supplementary abi wah do u tinkgal chill y worring ur self!!!if funaab dust u e no min say u no sabi wetin u knw!!!I jst lock up 4 all d gist wey everibodi de post 4 here bt d fact iz no shcul 4 9ja wey no dey dabaru tinz!4 real I ve 2 of ma fwends wey no even write post ume bt were offered admission only bcuse dn fada sabi govnor!!infact d 1st 1 no put unaab 4 hn jamb,so we wey no knw anybodi na only God go prepare our pounded yam,nd I knw say ma own don dey ready in Jesus Name.Amen!nd if u re intrested unical iz currently selling dere pre degree 4m same iz delsu aaua futyola uni nassarawa so u still gt options!!! |
Pacaveli: what I could notice was that those people had a very high post jamb score, u can check previous pages, someone just said he was admitted to study agric engine with a composite of 51.03 whereas I had a composite of 51.12, applied for thesame course and I wasn't admitted for the course but was given another coursend pls wat ws ur post ume score? |
Pls hw tru iz dis info;som1 sayed dere would b supplimentry list mostly durng registration abeg iz it confirm? |
captain caleb: Ha God !hmmm guy wat of we dat choosed dem as 1st choice,passed all dere requirements nd dey stil dashed our hope?wetin we go yan!all dose professors don dabaru everytin!!!!na only God fit hlp ppl lik us wey knw nobody 4 dere!AM IN GODS HAND!!!!!! |
Kweenesther: please is it true dat d pre degree form has been extended nd still available for sale??IS IT TRUE?4rm did u hear dat 4rm?abeg any info try post so dat odas would benefit |
I can't blive wat iz going on bt all hope nt lost faith alive!!!!baba God na hm sure pass!!!!jamb 2014 I am nt a candidate!!!God go stil do my own! |
michaelonorode: hello dear funaab aspirant/ jambite like to inform u DAT there will b a third n final list known as supplementary list( final) ...though it is less than 250 person DAT will b given this list ...so have faith n pls pray to God n strengthen ur relationship with him...during interview some admitted student will b screened out as a result of fake result incomplete cert such as listed incomplete result in o level ....inability to meet up with acceptance fee but pls pray for them to pass d interview .......but still a sum of student will b admitted apart from dis factor because d Senate will look through d list again.....pls do not let any body deceive u DAT dey will runs any tin. for u .....just keep d faithpls re u following past experience or u ve got ur info 4rm som were? |
Pls iz application 4 cambridge A level program stil open? |
Pls fellows!!!any1 wit ijmb experience??abeg indicate iz positive or negative nd iz it real dt d result cn only b used afta 1 year faithful nd quick ansa is apprecited cuse d 4m go so close!!!tanx |
I bilive funaab still d upload dt list dat na y dn neva announce am!!! |
Ijmb lst option!!!!!funaab no try oooo. I no even knw wetin dn de use as dere creteria!!! |
deewon56: O Lord Ds anoda new month in year 2013(last month)let ur wil be done in my life b4 ds year run off nd let people celebrate me 4 been admitted into funaab ds year.any evil doers hindern my admission into funaab shall ruin by d fire of Holy Gost in JESUS NAME AMEN!!!.let me come here nd testify ur Glory name.SO SHALL IT BE ND 2DOS DAT SAY AMEN.AMEN |
Damex333: Abeg who help me see pseudo and sanguine sirdn de dere fada ouse! |
Seyi090: IS IT TRUE THE SECOND LIST IS OUTabeg were dis info flow from no com kari us oke here oooo I jst can't wait 2 b a funnabite |
Abeg hlp me I dis statistics;wats d population percentage of ppl wit abv 40 nd chose 1st choice in sience college of funaab?abeg any sabi person!!!I realy wan knw hw I go play dis card!!! |
Abeg hlp me I dis statistics;wats d population percentage of ppl wit abv 40 nd chose 1st choice in sience college of funaab?abeg any sabi person!!! |
babatea10: because i did it 2010,and more over,u have 2 wait a year b4 u can use d result 4 admission.i cant reall advise u to do itwait a year!!!!!!!!kia na F b dat oooo!!!!!! |
Adesinawale: Sorry guy.... I'm nt pal with d ijmb stuffs ... So i dnt knw their official website.... The reason Y i recognise d site as a scam is because i'm also a webmaster too and dat site was designed by an amateur and apart 4rm dat: schls, an association, organisation and Examiner Body does not use wapka as their host...... ( dose poimt and manyy mor pruf d guy to be a scammer.... 100% confirm scammerI feel u! |
babatea10: just lemme advise u,u beta not venture into it,i'd rather advice u to enroll for any pre degree programmes in any of the universitiesso babatea abeg y u say ma no venture am na?shed mre lite tanx!2 fingers 4 chest!!!! |
Adesinawale: Scam Alert!!! You r under Arrest! ..... I just hope pple neva fall into ur trap sha,,,, Scammer!!! D exam is true buh ur website is a scam... Lolbro abeg boiz realy wan venture d package ooo so pls jst drop d real site if u re serious abeg!!!!2 fingers 4 u!!!! |
Gwizatasie: make dem show face...cos the last time I checked it was me!me!!me!!!.ui gt mouth!!!na ur tym so enjoy it while it last! |
Boiz de kakoo 4 here un2 say dat list neva show!bt wen e show nd we com veiw our nams in syd hmmmmmm dn go blive us 4 dis thread!!!!gwizatasie ur freestyle na jons guys wey pkara pass u dey ooo bt mo see our joy 1st shaa!!!!cheers!!!! |
I hail ooo!!!!abeg I tried registering 4 ijmb bt d site no jst comply abeg wat else can I do I nid 2 b fast wit decision cuse its closing 2moro pls advice asap!!!nd has anybody experinced dis? |
I CAN'T SHOUT oOooOoO!!!na dis admission mata ooo funaab suppose update us wetin d pop na!!!bt wich eva way dere package roll I belive say God dey on ma syd!!!!am admitted In JESUS Name!!!!AMEN!!!!On dis forum I would shear ma testimony!!! |
adenike jummy: me 2, dey will celebrate wt me 2 cos I no I serve a living God nd he will neva let me down. I will testify to his name here on dis thread. A big amen to sia my broAMEN OOOoooooooooo....ME 2 ooooooooOOO I can't wait 2 b a funabite!!! |
Codedboy95: ejo ( story ). We have heard alot of 'from a very reliable source' on this thread..let just wait and seeabiooooooooo!!!reliable source!!!who snd dem!!!na dem dey cuse d list no wan show as dem d call dere source 4 dere runs package!!!!!me I sha de God hand my admission in2 funaab iz sure nd direct 4rm God by his grace!!!amen!!!! |
yinkher: D truth is dat...d second batch is vc list...dis is a reliable informatn frm dvc..he even sed d list wil not be up to 100..if u like belive..or u disbelive...u can call for any info @ 08134977027I tire 4 all dis kind ppl oooo shea u min say 1st funaab wey upload dere site say 2nd list approaching, no knw wetin dn dey yan 2nd funaab don carry dere admission capacity 3rdly:::I am nt yet admistted so guy lockup wit ur info cuse 2nd batch is fast approaching!!! |
sholamighty2012: when will d 2nd batch of d 1st list show face? I dont ve any alternativedude chill no rush!!!na all of us de wait 4 am!!e go favour us by Gods grace!Amen! |
nd iz it real dt d result cn only b used afta 1 year