Ttag's Posts
Nairaland Forum › Ttag's Profile › Ttag's Posts
Oga no carry that your rubbish Jesus Christ come my domot to begin tell me the jonzing oo Everybody know say I dæ harsh for dia matter TUNDA 🔥 FAYA 🔥 CHURCH TUNDRA 🔥 FAYA 🔥 SOME CHRISTINAS god PUNISH ona PASTOR |
Dem use jazz off u sharply Dem don rush to bury you Check am well those who rush to bury their relatives get hand for that relative death and nAh shoot am gun juju Dem use off am. This shoot am gun jazz seams to be what's currently trending for 9ja even pikin for primary school dæ shoot gun |
ChisomLexus:Madam Lexus with her own money ![]() |
Honestly it seems nAh juju dæ trend now Nothing u fit tell me |
Your camping strategy is weak sir |
![]()
|
Chai HE nor go BETA for church & pastor TUNDA 🔥 FAYA 🔥 CHURCH TUNDA 🔥FAYA 🔥 PASTOR |
Oga dangote know that your monopoly days are numbered other sources of energy are leveling up to compete and defeat crude oil |
nAh Tunda go faya church & pastor |
Shoot am gun juju E too clear You geh money but your money nor fit bribe the spirit of death |
This nAh work of jazz Dem us jazz take off this wan for that meeting & nAh shoot am gun jazz Dem take run am HE B lyk dis charm nAh wetin dæ trend now for 9ja even pikin for primary & secondary go off you with jazz |
Oga make Dem contact poof throwaway Wickedness don too much for D Land |
Atasa Atasa Atasa He be lyk say nAh them go later betray their self |
I fit swear say nah juju Dem take off am & He go be shoot am gun juju |
Intact First come First Serve |
Intact First come First Serve |
Intact First come First Serve |
Intact First come First Serve |
Still Available First come First Serve |
Still Available First come First Serve |
Still Available First come First Serve |
Still Available First come First Serve |
Still Available First come First Serve |
COLD AIR HUMIDIFIER Condition: Brand New Price 90K
|
X27 Smartwatch Brand New Price 180k
|
Smart watch Y13 Brand New Direct from UK Price: 48k
|
iPhone 11 128 GiG Direct UK used Price : 280k
|
7 meter don sure me japa |
warrah:😁 ![]() |
Intact |
U get luck say ur family never subscribe to the idea for to use juju take off u U get luck |

