Jokes Etc › Re: Nairaland Ladies by tufe(m): 12:27pm On Mar 10, 2008 |
i go kill all of them na, you wan try me.
who wan contest the heavy weight champion |
|
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by tufe(m): 12:25pm On Mar 10, 2008 |
. . . then fart in his face |
Jokes Etc › Re: Riddles by tufe(m): 12:25pm On Mar 10, 2008 |
ptallershorter, what da hell do u wanna give me anaconda for. if you dey find gay mate, abeg for look for anusman or ben. |
Jokes Etc › Re: True Talk by tufe(m): 12:24pm On Mar 10, 2008 |
continue hmmmmmmmmmmmmmming till hunger catch you |
Jokes Etc › Re: 3 Things Women Have Which Men Dont: by tufe(m): 12:23pm On Mar 10, 2008 |
@nightie
e be like say ituen own short, na why you knwo say the shorter the better abi? |
|
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by tufe(m): 12:21pm On Mar 10, 2008 |
**writes gilgees name in my book of life**
you are ok, now i need someone to fight. plz someone should raise up his/her hand |
Forum Games › Re: One-word Association by tufe(m): 12:13pm On Mar 10, 2008 |
plane |
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by tufe(m): 12:12pm On Mar 10, 2008 |
ituen, abeg come answer o |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by tufe(m): 12:11pm On Mar 10, 2008 |
clem clem clem  |
Jokes Etc › Re: Pain Transfer by tufe(m): 12:11pm On Mar 10, 2008 |
that na for certain |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by tufe(m): 12:05pm On Mar 10, 2008 |
clem, all these bla bla bla i see all the time on this land is all your fault. you have made new comers become perverts from the very first dey they signed in. what a leader you are  |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by tufe(m): 12:05pm On Mar 10, 2008 |
**observing** |
Jokes Etc › Re: Aids Is Real by tufe(m): 12:04pm On Mar 10, 2008 |
the boi mouth just too dey run
@ituen,
nah nah nah, not me. lola and tyty are enuff. i no want wahala family |
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by tufe(m): 12:03pm On Mar 10, 2008 |
i'm pretty sure you speak from experience |
|
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 12:02pm On Mar 10, 2008 |
very very bad child  |
|
Jokes Etc › Re: ~~my~best~food~~
(((in Not Less Than 450 Words))) by tufe(m): 11:59am On Mar 10, 2008 |
mine is clemcyskull  |
Jokes Etc › Re: We Need To Listen ! by tufe(m): 11:58am On Mar 10, 2008 |
ify, try write your will to delib. the poor guy get only wheel barrow for this life |
Jokes Etc › Re: Cock And Bull Stories by tufe(m): 11:57am On Mar 10, 2008 |
you want make seun ban you ba? |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by tufe(m): 11:57am On Mar 10, 2008 |
. . . plus you |
Jokes Etc › Re: 3 Things Women Have Which Men Dont: by tufe(m): 11:55am On Mar 10, 2008 |
. . . so the guy don impotent be that na |
Jokes Etc › Re: Nairaland Ladies by tufe(m): 8:53pm On Mar 09, 2008 |
on your own, ituen na my man.
na me and him plan the last coup for here, and it wud be a long time b4 someone go try any non sense like you are planning.
later man,
goodnite
one last thing.
to all you'll ass[/b]nal fans
[b] Bleep YOU ALL
MAN U for LIFE PEOPLE |
Health › Re: Weed Should Be Legalised In Nigeria? by tufe(m): 8:50pm On Mar 09, 2008 |
the fellow is confused, just like he's mama |
|
Jokes Etc › Re: Iteun Jazz Master by tufe(m): 8:47pm On Mar 09, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by tufe(m): 8:47pm On Mar 09, 2008 |
damn disgusting, i'm outta here |
Jokes Etc › Re: Help Please! by tufe(m): 8:47pm On Mar 09, 2008 |
you go ahead, i dey your back.
i no get power for fight this night |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by tufe(m): 8:46pm On Mar 09, 2008 |
seconded |
Jokes Etc › Re: We Need To Listen ! by tufe(m): 8:45pm On Mar 09, 2008 |
you are free
take am |