₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,937 members, 8,447,811 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 04:09 AM

Toggle theme

Tufe's Posts

Nairaland ForumTufe's ProfileTufe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 261 pages)

Jokes EtcRe: Differences Between You And Your Boss by tufe(m): 1:03pm On Sep 30, 2008
who go bring back this dead thread
Jokes EtcRe: Patner Allocation by tufe(m): 5:48pm On Sep 14, 2008
thief
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by tufe(m): 5:42pm On Sep 14, 2008
say u too dey Bleep up since u dey womb
Jokes EtcRe: Gabrywyl, The New Captain For Nairaland by tufe(m): 5:41pm On Sep 14, 2008
@cbase

time for u to go hawk groundnut. no worry, we understand. catch ya later. me sef wan comot gan.
Jokes EtcRe: Who Wants To Be A Millionaire? by tufe(m): 5:41pm On Sep 14, 2008
nah, na u
Jokes EtcRe: Cbase Buffday Party by tufe(m): 5:39pm On Sep 14, 2008
seun suppose comot you cheesy
Jokes EtcRe: Re: Toto Dey Talk by tufe(m): 5:38pm On Sep 14, 2008
go yaba left, i am sure they wud direct you
Jokes EtcRe: Three Heads Of States Went To Hell by tufe(m): 5:35pm On Sep 14, 2008
b2s again cool
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by tufe(m): 5:35pm On Sep 14, 2008
i see u like one second ago
Jokes EtcRe: Escaped Nairalander by tufe(m): 5:35pm On Sep 14, 2008
my head go only give you cowries, so dont bother. but u fit use ur girlfriend own
Jokes EtcRe: Re: Toto Dey Talk by tufe(m): 5:34pm On Sep 14, 2008
dey go Malaysia na
Jokes EtcRe: Cbase Buffday Party by tufe(m): 5:33pm On Sep 14, 2008
why u dey waste space na
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by tufe(m): 5:32pm On Sep 14, 2008
@cabase

i know now. him mama don tell me b4
Jokes EtcRe: Gabrywyl, The New Captain For Nairaland by tufe(m): 5:32pm On Sep 14, 2008
on ya head
Jokes EtcRe: Gabrywyl, The New Captain For Nairaland by tufe(m): 5:30pm On Sep 14, 2008
make him dey dream for there
Jokes EtcRe: My Birth Day Bash. by tufe(m): 5:29pm On Sep 14, 2008
@tammy

as u put ur middle finger in the air, 3 other fingers are pointing back at u, so u are telling urself the F-word
Jokes EtcRe: Who Wants To Be A Millionaire? by tufe(m): 5:29pm On Sep 14, 2008
na u i wan ask
Jokes EtcRe: Cbase Buffday Party by tufe(m): 5:27pm On Sep 14, 2008
who tell u say him dey jelos
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by tufe(m): 5:27pm On Sep 14, 2008
GOD BLESS U MY BRODA. that is the complete commandment. and info too dey Bleep up
Jokes EtcRe: New Math Jokes By Sam Milla by tufe(m): 5:25pm On Sep 14, 2008
@myakali

wetin bring that kind talk na. wetin i go wan use mama johnny do
Jokes EtcRe: Humour Me! by tufe(m): 5:25pm On Sep 14, 2008
. . . but gab undecided
Jokes EtcRe: Re: Toto Dey Talk by tufe(m): 5:24pm On Sep 14, 2008
why u wan know
Jokes EtcRe: THREE SONS by tufe(m): 5:24pm On Sep 14, 2008
pervert
Jokes EtcRe: Three Heads Of States Went To Hell by tufe(m): 5:23pm On Sep 14, 2008
amen
Jokes EtcRe: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by tufe(m): 5:23pm On Sep 14, 2008
wetin gab dey talk for there
Jokes EtcRe: Who's Property Is This? by tufe(m): 5:22pm On Sep 14, 2008
him dey hustle so that hunger no go kill una, u come dey NLD dey waste precious time
Jokes EtcRe: Nairaland Worst Joke -tufe And The Mosquitoes by tufe(m): 5:20pm On Sep 14, 2008
maka why na?
Jokes EtcRe: Gabrywyl, The New Captain For Nairaland by tufe(m): 5:19pm On Sep 14, 2008
. . but e dey ur head
Jokes EtcRe: The New King And The New Kingdom by tufe(m): 5:19pm On Sep 14, 2008
amen !!!
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by tufe(m): 5:18pm On Sep 14, 2008
thou shall always smole ganja
Jokes EtcRe: Who Wants To Be A Millionaire? by tufe(m): 5:18pm On Sep 14, 2008
who ask you
Jokes EtcRe: Escaped Nairalander by tufe(m): 5:17pm On Sep 14, 2008
if u no wan patient, then go cut head now

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 261 pages)